Humphreydis's Posts
Nairaland Forum › Humphreydis's Profile › Humphreydis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
chemberlin: How come Ajegule, mushin, bariga, oshodi, and warri is not on the list....NIgerians like to dey do ojoro to much.....guy wetin dey worry u nah....hv u bn 2 warri before?...oil city!..u wan die! |
La Parisienne: Déjà vu........bad belle....wat kind of talent do u possess?...ashi talent abi?..Iberi ibe |
I wonder wetin Iyanya see 4 her body wey mk am sing 4 im song say "tiwa savage roll am oo"....d breast don fall finish..yansh na flat tire!..wetin she wan roll again?!...ugly girl!!! |
Drugs...stay clear frm it!...dats d side effect of it..gbam! |
d husband better go find Alomo nd stout combine am wit guguru,coz na sounding warning d woman dey giv her husband so...dis night na fire! |
djkaneo: 10th to comment.....after dem go dey say unemployment rate dey high 4 naija...mtcheew! |
djkaneo: 10th to comment....I wonder wetin Seun dey use him time dey do...cnt u sanitise dis individuals?!!.. |
2bosun: Jesus rescued Hank Anuku.....Jesus rescued Hank Anuku through Prophet T.B Joshua...... |
ihebrooke: Source?......u wey dey ask of 'source'..ur own MU.MU no get part 2... |
Its gud 2 b humble no matter ur position in life...dats d key 2 more greater success!...tank God 4 Mikel,he has earned it all except world cup....yobo a very humble player,he is goin 2 retire frm international football wit a trophy 2 his name.....but Osaze d self acclaimed super star shud b ashamed of himself ryt nw,wat has he earned?!....**clears throat**..ehen..Olamide naija dey reach final nw nd even dey win trophies..or r u a leaner! |
I bn dey tidy alomo wit ma guyz.....but supersports cum show group features of confederation cup..Nigeria Vs Spain,Nigeria Vs Uraguay....omo na im i tell bar man mk im knack me one big stout tk top d alomo cos only alomo no fit control d tension....SA still get beef 4 us,y on earth dem go show dat tin wen we dey celebratin....abeg na one kpekus go carry d anger 2nyt! |
I go cloz ma eyes cross highway........ |
chiboy11: S dis pastor God, let him go slep joor, only God haz d power, una don dey praize dis guy wel n his head s sweling......na ya.sh ur brain dey?..u no do comprehension 4 sch,TB Joshua ask anybody mk dem praise am?..y body dey pain u?..mtcheew!..drinking panadol extra 4 anoda man headache.. |
flozygirl: Who is this Olamide?,.....incase u dnt knw,na d guy wey burst ma speaker lik alomo bitter...so get down low.....or r u a learner?! |
superior1: What of Otedollar?....he dey im house dey drink champagne,na so big boiz dey do am..lolzzzz |
Horlawoomey: Though am a chelsea fan, i think Enyeama deserve to take the ball home. . . . Eagle is still not inspiring.....Ogbeni wetin cm dey bring chelsea 4 naija football nah..... |
I wonder hw all of una go tk dey watch d match nd @dsame tym dey comment.........abeg mk no dey giv person heart attack wit all dis misleading comments o... |
dayokanu: Didnt the referee give us a penalty also which we wasted?...iberibe!!... |
Anubiri: Na y mikel miss penalty....even world best dey miss penalty.....mk una free mikel joorr!...whr u dey wen dem dey select team??...mtcheeew! |
iamswizz: Dat one concern una.......u r definitely nt a nigerian......congo olodo!!... |
abbakacici: Zambia can still win the match.........back sender!!! |
matoyeh: GOOOAALLLL!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!......guy na small tin hold dis life o.....whc kain tension u wan cause so na......abi u smoke beans?!!....mtcheeeww! |
dem dey giv naija bad pitch in evry match we play.....no wahala we must conquer!.. |
[quote author=Hon.Casino]naija anthem self no nice, aaaaah, what a country[/quote].....na 2day u start 2 dey hear am....u no sing am wen u dey primary sch...otondo!....naija anthem sweet,I lik it!....I b omo naija,I Rep ma country!! |
leonshom: Wetin be ma own naa ! Abegii......smppl na wa o...very funny..y u click on den??...hahahaha |
hydoo: Omg instead of call tarriff ur busy on sms,,,I blame jonathan sha......little thinkers!....y bring jonathan into dis mata?...Ewu! |
none!...na risk!...i dnt wanna spend nd get divorced....i will stick wit ma village wifey,dey r d best!...peace of mind no ni... |
[quote author=money-hungry ]young homo ::::: now a full grown homo.[/quote]........u r wicked!..judging sm1 by mere rumours,let God judge u!...tufia!! |

? Nonsense people