Humphreydis's Posts
Nairaland Forum › Humphreydis's Profile › Humphreydis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
7842I: Piece of rubbish, its better for me to stay in naija and push wheel barrow while I enjoy young african fresh babes than fhuck great grand mothers, do you know how large and rumpled her old smelly toto will be? there will be plenty white hair for that toto!........guy u don push wheel barrow 4 under hot sun once in ur life?...try go push wheel barrow 4 inside Onitsha main market den u go knw say thr is diffrnc btw barrow pusher nd barrow man.. |
d way dat girl tie her wrapper show say na yoruba ppl....na yoruba guy sef...Ogbeni padi mi....but d pix no tell lie atall... hungry true true dey d family gan! |
cap28: no one outside nigeria gives a sh.it about this world bank lap dog, thats why the western press cut her out of the picture....u r a big F.ool 4 calling her a bi.tch.....anu ohia! |
guy na only u get dat mouth?...wats dis wit dat nose!.. |
Toheeb31: Peter. I hate dat iyanya guy.....bad belle no dey pay...abi he collect ur babe waist??..u hate am,I lik am! |
Dr2great: Mr ray j..,u hit her first right? d question now is,CAN U HIT HER AGAIN? Let me break it down,U FIT Bleep HER TOTO AGAIN? Mr Ray j., i'm asking u.........U well so?..na 4 inside NL u wan ask am.. |
gunuvi: Even the bodyguards dey swag...dem no dey shame at all. And dem be person papa o..........y dem go shame..abi Mk dem carry gun entr street...u go fit sleep??... |
My guy don entr one chance....hahahaha.....Mugu fall... |
Enough bl.eeping of virgin punany 2nite.....aboki wan shine congo...Anu ohia!...thumps up JTF....Fire down wit all dis brainwashed cockroaches. |
coogar: all this is happening whilst mr and mrs jonathan goodluck are eating some easter chicken.......No mk dem use AK 47 entr street dey pursue Boko abi...Id.iot!...dunno y sm ppl dey use yan.sh dey think instead of brain..mtcheew!! |
The military wey I gbadu 4 here na America nd Russia.......wetin b dis indian own?person neva fit chop food hw e wan tk fight ni... |
d girl no get life...y show so much interest on her?..mtcheeew!! |
fatdon2: The both are down to earth, sule...........oya carry on,Campaign manager....anu ohia! |
pls enough all dis PDP boycott gist.....if dem lik make dem boykill o....mk dem die!....abeg hw much David Mark spend 4 tuface wedding ni?... |
I think he shud cut down on his w.eed intake...abi he don start to dey tk d 'senior bros' type...eeehww!..ibabuu!! |
tjskii: Is dis wat they sent him to do dia...na u send am message?!..abi na u giv pay im ticket 2 dubai?!..y all dis bad belle sef..na wah o.! |
vosquare: 1st to reply..........so many kids r now flooding dis site,wat r d Admin doin....do ur job! |
lonelydora: I serve this country during my NYSC, and uptill today, they have not recognised me. I need a hand too..."I need a hand"..u b amputee? |
oyb: Enters rossik/sincerengerian/lastpope mode -.......words frm a frustrated dude wit very low IQ.....do u knw Bill gates?...dats d word's richest man,dats d oga @ d top!...y spend millions of dollars on aids when I knew is goin 2 fall in d hands of political criminals,huh?...we Africans need 2 grow up,d whites dnt spend wrecklessly...get dat!...d likes of you is y dis politicians tk us for a ride.... |
chucksbadt: @mods mk thunda fire una ehya!.......i posted this first nd requested u shld put it on d front page; nw una don go post anoda person own.....no whahala!......dem dey share money if u post ![]() |
InvertedHammer:.......em em em..not dat I dnt knw d website bt thr r certain issues involved.....I nid 2 ask"Ma Oga at the Top"... |
torres2: Brazilian monkey finally scores, tell me who is united?.....calling ur fellow human being "monkey"....u must b a nitwit!...damburu ubanka!..Ewu! |
[quote author=J-Mystique]Anyone football watcher who saw that incident and thought it was a stra8 red should do the world a favour and stop watching football[/quote].....guy go shit!....did u watch d footage dis mrning?....u cm here dey run ur mouth lik borehole....dat wz a straight Red card dude!..nani don forget say na football he dey play,he bn dey think say na karate championship.....eheeen!..lets I forgot,as for d Man utd fans..Remembr Mark Clatenburg against chelsea...hahaha...wat goes around comes around!..abeg wat tym b Barca Vs Ac milan match?...coz I wan see Barca comot. |
Kaxmytex: [size=28pt]mumu of d highest order............na ur mumu pass im own.....have ever dealt wit drug barons before in ur entire life.....if u see packaging u go run entr ur mama hot ogbolor soup!...dnt blame d guy!..poor him..serve ur jail term bro..wish u well! |
CFCfan: Coleen Rooney (Rooney's wife) on twitter: "Cannot believe Wayne Rooney is not starting tonight!!!".....who b Rooney?!...dem knw am...mtcheew! |
[quote author=A2.hakane]Hello guys, pls am an estate mgt student of federal polytechnic bauchi (HND) I have an assignment that is frustrating. Could any one pls hlp me out? Here is the qst: list d various public bodies engaging the services of d estate surveyor n valuer in nigeria and state d functions of d estate surveyor n valuer in any one of these public bodies, highlighting d obstacles limiting against effectiveness. Thank you for ur hlp.[/quote].......ur problem will still persist,y nt leave nairaland nd face ur book...dos days in sch,all we need do is to Google it!...students of "namadays"..lazy!.mtcheew! |
egoldman: why cant it be newsworthy ? wetin be una problem for this country self ? your president go dey hide like person we satan himself dey pursue and here is a prime minister being free with normal people and u are asking if its newsworthy............y he no go hide?...na ppl lik una dey cos am.....if na ur papa u go allow him waka 4 street lik dis?...even u sef im pikin go carry 50 bodyguards....in uk matured minds live thr...naija na orofofo,evil minds!...mtcheeww!!! |
God abeg do am 4 me...let united loss!!..AMEN!!!!!! |
ziccoit: When did bomb blasts begin? When was APC created?.....where they nt d same guys in govt when these bomb blasts occured..wat did they do?...y donate now under d umprella of APC..?..wetin dem dey advertise?..APC abi....only F.O.OLS can giv in to thr game plan... |
SailorXY: forget that thingy jare! special one my nash... y he no even sitdon for one minute throughout the match against man utd?.........hahaahahaha....man u fan,..neva fear u hear... |
Judolisco: tank God am nt a gurl/lady i would ave cut some guys digg rip jare....and urs will b d nxt 2 b cutoff nd feed 2 d dogs... |


