₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,219 members, 8,510,731 topics. Date: Friday, 30 October 2026 at 10:56 PM

Toggle theme

Hungryboy's Posts

Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 119 pages)

Politics › Re: Zahra Buhari And Toyin Saraki At Rhythm Of Hope Festival Of Art & Culture by hungryboy(m): 7:46am On Oct 10, 2016
Which one Zahra Buhari come dey wrap bedsheet all over her body nah?,
Abeg make una tell am say no be Saudi Arabia be dis oh
Celebrities › Re: Davido Shows Off Stylishness As He Rocks Denim On Denim Outfit (photos) by hungryboy(m): 7:43am On Oct 10, 2016
See wetin joblessness dey cause oh,
Other people dey siddon rate wetin pesin wear for body
Crime › Re: Two Arrested With Crushed Human Heads Hidden In Bread (pic) by hungryboy(m): 6:32am On Oct 10, 2016
As I just see the topic,
I just sabi say, E go feature "Western actors "
Foreign Affairs › Re: Removing Syria's President, Assad Is My Top Priority - Hillary Clinton by hungryboy(m): 3:51pm On Oct 09, 2016
This is one of the reasons I support the sometimes stupid Donald Trump,
Hillary is a democrat in name only,
She is a war hawk
Politics › Re: Between Tinubu And Buhari: The Modern Day Afonja And Alimi - By Reno Omokri by hungryboy(m): 10:56am On Oct 09, 2016
Oga Reno is spot on,
By the time Buhari and his northern pals are through with Tinubu,
Even Ambode will not be picking his calls again
Politics › Re: SERAP To Buhari: Order Immediate And Unconditional Release Of Arrested Judges by hungryboy(m): 10:19am On Oct 09, 2016
Abeg tell that SERAP Abi I for call dem SCRAP to shut up
I'm no fan of Buhari,
But I whoheartedly support those raids,
The best way to catch and expose this corrupt judges is through the way the DSS used,
If the went to the same courts run by friends and colleagues of this corrupt judges to get search warrants to effect their arrest,
The corrupt judges will be tipped off and the will hide the evidence of their corrupt deeds,
I do not care whether Buhari's corruption fight is one sided or partisan,
One corrupt Judge or Politician in jail is better than none at all
Politics › Re: Bread Crumbs From North...teasers For Middle Belt by hungryboy(m): 10:08am On Oct 09, 2016
@Op,
Lol,
I dey laugh like Mike Tyson dey laugh so,
The North - South West Alliance never even last upto two years,
Dem don turn Tinubu to town 'cryer',
By the time the North is through with Tinubu, even Ambode will not be picking his calls again

Politics › Re: Ogun State Governor Amosun Gives Paralympian N1million & Her Coach N500k by hungryboy(m): 1:38pm On Oct 06, 2016
Nice one governor,
Abeg make una help me tell am say if him get 1million naira were him no dey use make him borrow me
Politics › Re: Buhari Honoured With Leadership Newspaper's Person Of The Year (2015) Award by hungryboy(m): 1:31pm On Oct 06, 2016
That means that I have always been right all this while, that I never bought Leadership Newspaper,
Now I go dey buy am use clean yansh,
Politics › Re: Amaechi: Govs Asked Jonathan To Share Oil Savings Because He Was Mismanaging It by hungryboy(m): 1:27pm On Oct 06, 2016
Vicadonis:
Amechi has a special room in hell.

So, the governors collected it and mismanaged it too. Or why can't they all account for the money too... Pathetic liar
gbam, gbamma gbammest
Politics › Re: Amaechi: Govs Asked Jonathan To Share Oil Savings Because He Was Mismanaging It by hungryboy(m): 1:26pm On Oct 06, 2016
Mr Amaechi will you shut up
Phones › Re: First Look At Google's New Pixel And Pixel XL Smartphones (Photos, Video) by hungryboy(m): 8:16am On Oct 05, 2016
$600 on top phone dis kind time?,
I dey craze,
Except I get luck go pick like 1million for ground were I go spend that kind money on top phone
Health › Re: Meet Godwin Maduka, One Of Africa's Richest Medical Doctors (Photos) by hungryboy(m): 8:12am On Oct 05, 2016
My namesake right there,
With a heart of gold,
I get heart of gold too,
Na only money to take do practical were I no get.
Dr Godwin Maduka,
You are an inspiration
Romance › Re: See What Smoking Weed Did To This Man. Smello by hungryboy(m): 9:08am On Oct 03, 2016
teletnobo:
Na common fool wey smoke or not. I have smoked weed almost everyday since I was age 20 and am more educated/successful than 90% of you on this forum. grin
Bill Gates, I sight you,
Abeg dey try help us were be part of the 90% you are more successful than nah,
Romance › Re: Sex Is Not For The Youths, But For Married People by hungryboy(m): 10:29pm On Oct 02, 2016
Oga Op na now you wake up from years of coma?,
Na 2016 be dis oh,
Now, not only are we watching but we are doing blue film.
Nobody can stop us now
Politics › Re: Obaseki Holds Thanksgiving In Church For His Electoral Victory (Photos) by hungryboy(m): 10:21pm On Oct 02, 2016
Na dis kind thing dey always make devil vex,
You don bribe people, sponsor thugs, rig election win,
You come go church dey thank God for giving you victory,
Oga, Even Bible been don talk say give honor to whom it is due nah,
Politics › Re: What Pastor Yemi Osinbajo Did Not Tell The Church At #onenationnoshaking by hungryboy(m): 6:48pm On Oct 02, 2016
I just dey respect Osibanjo say na my Papa mate,
I for talk say thunder fireth thee like King James Version,
Him dey quote Bible give us, Tell us how some Israelis been wan return back to Egypt,
Him come leave out why dem been talk so,
No be hunger been wan kill dem were make dem talk so say, Instead of hunger to kill them, Dem go instead return to Egypt were dem go see food chop.
And God heard their cry and Manna fell from above for them to eat, Moses even strike stone, bottle water comot dem drink,
Osibanjo were is our own Manna from above?
Crime › Re: Photo: Two Nigerian Men Arrested For Fraud In Delhi, India by hungryboy(m): 6:39pm On Oct 02, 2016
FemiFaniKayode:
E pain moo yheeebooo
na dis kind thing we dey take sabi people were dey stay for village,
So anybody were no follow you clap on top your e fight topics na igbo now?,
Abi dem no teach you for school say Nigeria get over 200 tribes,
Igbo and Yoruba na just two of them
Crime › Re: Photo: Two Nigerian Men Arrested For Fraud In Delhi, India by hungryboy(m): 6:35pm On Oct 02, 2016
FemiFaniKayode:
Why e dey pain you nah ?
Guilty conscience abi

Lalasticlala
oga you just learn d English?,
Guilty conscience say na my picture dey dia so?
Go find work do leave hustling for frontpage,
E no dey pay
Crime › Re: Photo: Two Nigerian Men Arrested For Fraud In Delhi, India by hungryboy(m): 6:30pm On Oct 02, 2016
FemiFaniKayode:
Lalasticlala please move to the right territory
grin
which territory?,
Lalasticla, this thread should be left to rot here
Celebrities › Re: Daddy Freeze Question "Tithing" & Says People Should Donate To The Needy Instead by hungryboy(m): 9:37am On Sep 26, 2016
First time am agreeing with Daddy Freeze
Tithing na scam,
Help someone in need and stop funding a Pastor's lavish lifestyle by tithing

Celebrities › Re: MAMA 2016 Personality Of The Year! Linda Ikeji Or Wizkid? by hungryboy(m): 9:24am On Sep 26, 2016
sorextee:
i nominate linda ikeji
Say wetin happen?
This is Wizkid's year,
If him no win that award, ojoro is involved,
But why Mtv go come dey nominate Linda for any award nah, when she is neither a Musician, Producer or runs a music focused website?,
Na those Notjustok or tooexclusive guys dem suppose nominate for this kind award nah
Phones › Re: 5 Reasons Why Google Allo Is Here To Murder Whatsapp Messenger by hungryboy(m): 9:11am On Sep 26, 2016
Make I go download am first
Politics › Re: Lai Mohammed Orders Falana To Sue Newspapers For Calling Him A Copycat by hungryboy(m): 6:51pm On Sep 25, 2016
Lie Mohammed is trying to save face here,
We already sabi say you are a liar and a copycat,
You stole those guys idea,
Pay dem dia money
Celebrities › Re: Adekunle Gold: I Failed MTN Project Fame Audition Twice, Now I'm Guest Performer by hungryboy(m): 6:46pm On Sep 25, 2016
True that,
Majority of winners of this music talent shows hardly become Stars and make hit records,
To sing another pesin hit song flawlessly no mean say you fit create your own hit record
Celebrities › Re: Kelvin Uche Majidmaddest Gifts A Hawker Money In Lagos (Photos) by hungryboy(m): 2:08pm On Sep 25, 2016
I hope say that guy were dem help no go carry dat money enter club with him guys on Friday, go dey drink Baileys oh?,
Politics › Re: Governor Tambuwal Flags-off Construction Of N1.2billion School In Balle(pics) by hungryboy(m): 11:07am On Sep 25, 2016
1.2billion to build secondary school,
I hope say no be our local blocks and cement dem wan use build am oh,
Na Gold plated blocks?
Give me just 50million and I'll not only build that Secondary School,
But equip it with a lab and computer library
Apc Governors way to loot no through inflated contracts
Make una continue sha
Jobs/Vacancies › Re: . by hungryboy(m): 9:47am On Sep 25, 2016
Aunty goggle olx Abuja jobs and Jiji Abuja jobs,
I know say some na fake ads sha, but out of 15 job ads., 3 dey always dey genuine
Crime › Re: Amnesty International: Victims Of SARS Torture/murder Confesses by hungryboy(m): 9:41am On Sep 25, 2016
I dey fear those SARS people sha,
Dem no dey waste time to kill pesin,
Na so dem torture me last year sotey I almost agree say na me be the Imam Shekau were Government dey find
Politics › Re: $15m Accounts: SERAP Begs Court To Order FG To Prosecute Patience Jonathan by hungryboy(m): 9:33am On Sep 25, 2016
Thunder fire that SERAP Abi na SCRAP I for even call them,
You are begging a court to prosecute Patience Jonathan because na she start corruption for dis country Abi na because na she get money pass other Politicians or Politicians wife?
Tinubu, Obasanjo Amaechi, Saraki, IBB and others too numerous to mention were don loot more than hundred times wetin Patience Jonathan loot, Una dey fear to mention dia name?
I'm not against fighting corruption, Am against a partisan and biased corruption fight,
Prosecute IBB and Obasanjo first then Jonathan and we will be solidly behind you

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 119 pages)