Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 119 pages)
Just the kind of role model I was looking for, Mr Isaac Balami, You are an inspiration, But truth be told is harder to make it to the top now from the lowly position of a Labourer or Mason, But we go try our best sha Anyway, Make I drop phone go jack blocks oh, Before My Madam sack me from this block moulding factory oh
|
vedaxcool:Because no be wetin you wan hear, it's a lie, But if the topic was 'Beggars protest against Jonathan or PDP', You couldn't have doubted the source. |
Smellymouth:My oga na true you talk But to die on top Woman body don pass tragedy nah, Na wetin Mortal Kombat dey call Fatality |
Pastors eye dis days, dey red for money pass armed robber own |
agarawu23r:him go turn to PHCN, dey use him body supply light to the whole of West Africa. |
Purpletee:aunty calm down nah, Na division of labour him wan do nah, One go give am massage, while one give am bj, One go knack am after, The remaining two go wait for line for dia turn |
An one ediot will be telling me that money cannot buy happiness. |
Smellymouth:oga which lesson you wan make him learn nah? , Basketmouth no sabi before say, him wife today been be pesin ex yesterday?, Freeze was childish though, but he doesn't deserve to be sacked, This is a case of someone who is richer and more powerful than you leveraging his connections to bring you down, I can now see that Basketmouth Is a comedian who can joke and make fun of others but can't take a joke |
Na do honesty go die hungry for house oh, If God bless you in your point of need, you pick money for ground, Use am chop oh. Even God go understand say you no thief am. |
Na wetin we don sabi since, As Michael Jackson been once sing, We all know say the don't really care about us, We are cursed with the wrong set of Leaders. My wahala na how to get Syrian Visa, relocate leave dis Country |
Enugu governor Ugwuanyi, No learn now oh follow do same, Small time you go dey cry like baby declare 10 days of fasting and prayers against Fulani herdsmen attacks |
My Ogah, Why you come look like say na d Suit dey wear you? |
I bet Governor Ugwuanyi will soon declare week long fasting and prayer sessions, Instead of outrightly banning the blood thirsty herdsmen from entering Enugu. |
And Blackface and Hungryboy have one thing in common, The are both broke |
tellsblinks:yes my oga, Na glass screen guard I dey use, Abeg tell me how e dey affect am? |
He forgot to add something in that statement, What he really wanted to say Is, 'We fear nobody but God and Buhari' |
Aunty Juliet have got only one advice for you, If you dey use IPhone 6, dey endorse Fero Mobile, Na Thunder go fire you |
Abeg gurus in the house, My phone get small issue, Sometimes some parts of my touchscreen is unresponsive, Sometimes it works just fine, Please what could be responsible for this? |
Why she come fat like say she dey chop one goat everyday? |
If your wan wear trouser, go Christ embassy or any of the other new wave churches |
For small igbo were dem seize na him dem dey call hard drugs, If na cocaine nko dem been seize Na heavy metal drugs dem for call am? |
This Buhari dog saga showed me how disunited and uncaring our SS and SS leaders and people are, I Remember the Sanusi Yellow case, the Hausa guy who was accused of raping Ese Oruru, Dude not only had a San. Paid for to represent him in court by influential Northerners, Dude was bailed out, and had a first class flight paid for, for his return flight to Kano. Joe Chinakwe, the SS guy, Had to fight his own case on his own and his family had to hustle for his bail bond. This is one of the reasons the North will keep ruling us, Our leaders don't give a fvck about us. |
Chai, Dat motor look very new oh, No be say, Na guyman 2 weeks old Motor, tree fall on top him Bonnet so oh? |
Dem no pursue am comot for dat road? Him think say na Kano him dey?, If you wish to pray, Park your vehicle In a suitable spot, And pray, Blocking the road is a sign of utter disregard for others who ply that same road |
No trust any man were get prick, Even if him job title na Prophet or Reverend When Konji calls, even pastor go drop Bible go pick the call |
Na one of the things were dey make me play bet9ja football bet be dis, Make I go forecast game were go give me my own 10million first |
Chai, Rip to the man, Na one of the reasons I fear human beings be dis, Which kind wickedness be dis nah? |
Find 2.00 odd game play for bet9ja tomorrow with the 10million, Make 20million, Pay him back on Monday Use the other 10million invest in business N.B: Bros na play I dey play oh, No try am oh |
The mumu deserves it |
Fine, fresh Pikin, |
Mr Obasanjo, go and sit down abeg, |
I no Vex say him thief, My anger na say, him steal two turkey chop am alone finish, Him no even share am with anybody Chukwudi why you wicked like this nah? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 119 pages)