Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 119 pages)
Lol, Power pass power, Instead of dat Pastor to just siddon jeje dey chop tithe and offering, him wan go challenge the gods of him ancestors, Make him learn from dem Oyedepo dem nah, Just chop tithe money Buy private Jets And slap a few kids brought to your church and label 'em witches No go head to head with herbalist, Make dem no open your yansh |
Wetin be dis, Na dis mosquito net were him wear una dey call swag? |
I just dey pity all those poor Parents were get plenty children for this recession |
Story story |
Na my father mate be dis nah |
A company like Guiness losing such an amount of money will be accompanied with cost cutting measures like laying off some workers Pray for the brothers who will soon be made redundant and jobless by Guiness |
Apc always talking big, All mouth, no action, |
RoyalMail:oga dem no dey cook faith for pot chop oh |
Buhari no go kill us for dis country, I dey meet people were tell me their hunger stories sef, E dey make me were follow dey hungry pity dem |
Oga stand with him oh, No waka come dis side where we dey buy garri 2cups 100naira, bathroom slippers 250naira, Were companies don shutdown turn our brothers to unemployed, Make rice a luxury food item etc oh |
RoyalMail:Bros if your side well, My own no well oh |
NaijaMutant:Corruption is a name of a person, animal place or thing |
Bros carry police arrest that bastard, Not only is he a lazy bum who depends on his wife for his upkeep, He is also a pervert shagging her little niece, That man does not deserve forgiveness Arrest and jail that bastard |
tintingz:oga wetin you mean by bigot, Wetin him talk so na lie?, Abi you just rush to comment without reading? |
Oga you are one confused homo sapien, She cheats, she lies, she likes money, she won't let you kiss her, Yet you are asking us whether to stick with her or go for the girl that really cares for you, The answer is obvious nah, Except your name na Born to Suffer |
Serena you are a champion but no vex, In the beauty department, You resemble man were do hair put on makeup, |
BiafraudExposed:Na people like you make Rick Ross talk say 'we talking money here you talking nonsense ' |
Release her loot give am abeg, Na today our leaders wife begin to chop bribe? Even Buhari wife too don dey chop the benefits of her office, The 8million watch and 40million handbag na Buhari pension she take buy am? |
Now this is tragic, I just pity the little girl, That old pervert should be castrated I just hope the man no be one of the Buhari Change Begins With Me ambassadors oh? |
sarrki:blah blah blah, The Buhari change begins with me program were gulp 3.4billion naira nko and e no build house or get office, Who go return dat money put for T.S.A |
Which wan dem dey write 'Efcc under Invest? ' Abeg people were don go school make dem explain am give me abeg |
Chai, Buhari no go kill us finish for dis country, Even ice fish now don become luxury Na so I go price small fish for market dem tell me 400naira, For fish were I been dey buy 200naira, I almost commit suicide dat day |
Beautiful, Abeg dem get ghetto were poor people like us fit see cheap one room apartment rent for dia? |
Naija girls sha, I bet one guy were adore you dey beg you for relationship since you no gree, Na Players and Casanovas dey always attract una, You are just one of the fishes that guy's net caught, You have been eaten, He has moved on to other spots to lay his net for other fishes |
bigtt76:aunty how you wan make him grow up pass dis one nah? , |
Aunty Linda don't be desperate abeg No let haters comments influence you abeg, Enjoy your life with no frills, If a man comes along fine, If he doesn't, no big deal |
I sure say this old woman dey go wash body do plastic surgery join |
So tragic that a politician who hardly does real work will earn more in hardship allowance than a Working civil servant on minimum wage will earn in 7yrs |
Lol, Oga Sule, You wan make the same Legislooters make law were go ban them from holding public office? You must be joking |
All na for show, Who muscle don help before? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 119 pages)


