Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 119 pages)
Na wetin we dey call Born sinner be dis for our side |
Lucasbalo:Seems that's the difference between us, For us who support Russia's operation in Syria, It's not because we live in Russia or we owe the Russian Federation for the little things we own, Or that we are paid to do it, It's just because we hate what happened to Libya and won't like same to happen to Syria, Not because we love Assad, but because we know that he is the only Sane guy in the 'room', Because we are not brainwashed to believe what Cnn tells us, but we read from different sources to get the real truth of the situation on ground in Syria, Because we know that The Usa started the war in Syria by arming terrorists and tagging 'em moderate rebels to overthrow a government the didn't like To us Is not blind fanship of Russia or that we thank the Russian Federation for granting us visa to live and work in their territory, It's because the are the only guys doing the right thing in Syria |
God bless the first Lady for me abeg |
Na dis kind dog meat dey sweet to take drink palm wine #404 things # calabar swag |
I hope the are compelled to pay back the owed amounts with interest, This also shows the level of corruption and favoritism going on in Nnpc, Why give some selected petroleum retailers fuel on credit for years, instead of telling them to get a loan from a bank and come and purchase the fuel the need ? |
Na craze dey worry dem Abi? 1.2billion ransom? Dem think say na Dangote and Otedola children dem kidnap? |
I see, Happy birthday to him Abeg Oga Lala were dem wan host the party, So that, I go enter dia go chop free rice and chicken? |
Fake story, Mods. Make una ban this guy for spreading false information |
BANGERLEE1:My friend will you shut up , Autocorrect never disgrace you for public before? |
Man United were both the winners and losers, Signing Bailly for 17million euros was a very good deal, Signing Pogba for 89 million euros was bad business |
She fine sha Reekado go just manage am for now, Like Wizkid been manage Tania until him meet him own Justin Skye |
Abeg make una dey add graphic photos join for topics like dis, So dat, people like us, were never chop since yesterday, go avoid am |
I sabi this mumu boys sha Na our street dey Mata take place Face book you no gree Na to rape woman, still hold am to ransom with the sextape so dat when dem bring the money, dem go use am play bet9ja. Now all the money were dia Papa been spend for school don waste, From now on, Their names don change from student to suspect, criminal and convict |
The Oga venue concept make sense sha, But na bad market for dem for my side, Cos, My people no dey hire venue do birthday, wedding reception or any party oh, If our compound no big reach, We block our street road trow our party for road. |
That awkward moment when I wanted to say "e no go better for Buhari ", Then I realise say I dey lie give myself, E don already better for am, And him account balance can only go up not down. Na just dey mumu people were vote am, put us for this mess |
I love this, To marry poor man no good oh, Women were marry rich men dey always dey smile, Poor man dey only smile with him wife for night, When Konji don dey worry am. |
Na Instagram nah, Na were people were get money dey show off their rich lifestyle give us poor Men, Then we dash dem likes, dey pray give God say make him also open way far us, So that, we go follow dey show off in future. Daddy Freeze, Na your life, Enjoy am |
Some black men also get black heart sha, Those ones, E be like say dem come dis world to only kill, steal and destroy |
Na all dis useless currency were dia 1 million dey always be 50k for naira, Ycee you try sha, Na now I ask myself say who you epp? Then I remember say, I never help anybody this year. Make I make dis prophecy for myself and all nairalanders, You shall be the 'Helper and not the' Helped' Abeg use like button type Amen oh. Start your "Help" from my body. Abeg your likes fit make me smile I need some likes in my life |
Na Mark Zuckerberg be Nigerian President? Mr Afoloyan if you don Carry money go play bet9ja finish dey find pesin were go loan you money, Go Bank abeg. |
Masturbating - ever since I discover am last year, Dis thing dey sweet me die, I no fit sleep sef without to masturbate, My masturbation routine, Na Firstly I drop from bed sleep for carpet, After that, I pick up my phone and connect to the Internet, After that, I open my browser and type pornhub.co.m, Click on enter, Play the hottest sex clip, Pause it, Then I drop my phone and pick up my vaseline, Rub some on my small dick, Then I pick up my phone again, Masturbating with one hand and watching the porn flick with the other. Until I cum Then I clean myself up and sleep That moment when I cum, Nothing is sweeter, Even na gun you point me gun for head, I go gree make you kill me, as long as say I cum
|
And na girl reply am so oh? Na true dat talk be sha, Women no dia own worse enemy Dem sabi bad belle dia self wella |
Madam leave story abeg, Boys were dey Street no sabi who him be, Dem just think say na one of those poor Oyinbo tourist him be, If to say 'boys were know', Sabi say na trillionaire in Naira and Billionaire in Dollars dey waka for road so. Na him ransom, Priscilla him wife, and him family go dey discuss now with boys,
|
And God said let there be Milk, And there she is. |
Brick and Lace been talk say Love is Wicked I Hungryboy, don change am to, the North is wicked |
This thugs are about to be paid. Militants are no freedom fighters, This guys are in it for pecuniary gains That's why as a Niger Deltan, I have never been in support of the actions of those touts |
Aunty, no be we tell you make you be local champion, Yorubawood Abi wetin una dey call am na for Yoruba, Kannywood na for Hausa, While Nollywood is for all Nigerians, be you Yoruba, hausa, igbo ijaw, Efik, Benin, idoma etc. |
I pray God gives her the fortitude to bear this Loss. |
Francon:aunty wetin carry devil enter dis Mata nah? |
Bullshit, Wetin the make Amaka Blush dey different from wetin dey make Funke Blush, The magic word were get Ada into your Bedroom, Go make you collect slap from Jennifer, Girls no be mathematics, Dem no get one formula. What works for one might not work for another |
My breast sucking era been earn when I been turn 2yrs old, If I suck anything now, Na either Mango or Orange. Because I see people do something for blue film, no mean say I join dem do am without examining it benefits. |
Abeg make dem no blame those bad belle fans When you dey broke, you no get girlfriend, You never chop since morning, Come log in Instagram dey view pictures of Celebrities flexing , Wearing expensive Jewellery , Chilling with their girlfriends , Na only bad replies you go dey give for dia timelime out of frustration. Na one of the reasons were make me no dey Instagram, cos, I wan keep my bad belle to Myself |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 119 pages)