Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 119 pages)
I dey pity police oh, Nigerians no like dem, Armed robbers no like dem, Soldiers no like dem , But yet the put their lives on the line for us, everyday the go to work. Abeg I know say police bad sometimes, but who holy pass?, Make we dey try appreciate their efforts small abeg |
See dis small girl oh Na mami water born am?, Me were dey so, If swimming pool too deep sef, I no dey gree swim dia I fear water pass anything |
ekesoft:Oga you beat me to it, Thanks for helping him out. Op I hope say you don receive am, No take dat data dey stream blue film oh |
May his soul rest in peace I also pray say, May the food were we dey like chop no be our last meal on earth |
This recession no dey reach dis kind people side, Madam na only una this wind of Change dey blow Enjoy, In case you dey find pesin were you for like make him kidnap you, collect ransom from Buhari, share am 50/50 with you, Abeg send me email |
Massive killing and persecution of a minority group like this always lead to only one thing, Vengeance and retribution. I just hope that when the Shittes become another Boko Haram, Southern soldiers won't be sent to die in a war that the North created |
fiizznation:abokki, I hope you will not vex if Maybe a Niger Delta State banned Muslims from worshipping or praying in their Territory?, It's not almajiri job or your Job to dictate to anybody how to worship God, Their right to worship Is guaranteed by our Constitution Tell your brothers to stop persecuting Shittes abeg |
TeamSimple:we don't care whether the are a Muslim sect or a Hindu sect, The have every right to worship any God(s) their own way as guaranteed under our Constitution. |
Abagworo:If you no sabi wetin dem dey talk, The best thing to do is shut up |
TonyeBarcanista:you are sounding more like someone who cares more about Buhari, than the suffering many Nigerians are going through under his rule, Oga if you wan decamp again, Make you tell us, so that we go know how to take tackle you oh? |
This is what happens when you elect an ancestor as your President, Buhari's brain is still stuck in the era, were a Woman's primary role was to cook and make babies, The Man hasn't realised just yet, that the world has moved on from that era Even the Baby below will agree with me
|
nedu2000:She is very right that Buhari doesn't personally know many of the people he made Ministers and Head of Agencies. Many Ministers in Buhari's cabinet, are Apc Governor's and Godfather's candidates She, like Many Nigerians, thought that things will truly change for the better under her husband, But things only became worse |
Maybe you have forgotten the fact that Aisha is not only a wife now, but First Lady of this country, She has every right to air her mind in any medium she deems fit about what's not going right in her husband's administration, Buhari is known to be a very stubborn person, I won't be shocked to hear that Aisha tabled her grievances at home with him, and he dismissed her as any male chauvinist like him will do, Taking the BBC route was her way of making her husband listen to her grievances finally, and take her more seriously |
Caseless:as if she cared for your respect in the first place, Pesin were no even sabi say you exist. |
I dey always siddon reason wetin concern wood with film, Why Kannywood, Nollywood, Bollywood and Nollywood, Na fire wood dem dey use charge the video camera were dem dey take make films? Abeg those were sabi book, Make dem enlighten me |
We already know this, Many Nigerians will do anything to gain influence, fame, fortune and power, To those kind of people, engaging in the diabolic is no big deal. No Nigerian Politician dey were no get him own jazzman |
How can the mods. Bring the opinion of a known Apc spokesman on here to the frontpage? For us who know him, we weren't expecting anything better, But the Mods. Should either take this topic off the frontpage, or equally bring a topic criticising Buhari's stance to the frontpage |
Buhari sense of fashion worse pass Palmwine tapper own, Even Merkel come dey laugh am sef
|
Chai, Pastor na the most abused title for dis country, Cos anybody fit claim the title, You no even need certificate or skill training |
Lol, Bubu just spoke like the Mallam he is Na to lock up Aisha for room when she come back from London go be the next step now. No more tours, no more speeches |
Aisha is spot on, Majority of the people Buhari appointed into Ministerial positions, are Apc Governors and Godfathers candidates. Buhari didn't personally know many of them. E.g Heineken Lokpobiri, Kemi Adeosun |
Justiceleague1:those agberos are just enjoying the fruits of their Political thug labour. The are protected by the Government in Power |
Today na Sallah day nah, Na mobilisation day |
E be like say Aisha Buhari don follow us sabi new price of a bag of rice oh? |
I just hope that animal of a man who did this to her have been arrested? |
El Rufai should just shut up abeg, This two sects were living peacefully with each other, Until you came along and proscribed the Shittes If this leads to something bigger History will always remember you as the man who started this conflict |
The dullard is trying to drag Nigeria into the Sunni Shia fight for supremacy presently raging in the Middle East. This is how Boko Haram started, A bunch of people being killed will always lead to calls for retribution , which will then become a war. I just hope that when it happens, Southern soldiers won't be sent to die for a war that was started by Northerners |
Na how we dey take sabi people were still dey chop Mama thank you be dis, Nobody were don use him own money buy rice, garri, indomie, fish bread etc, For market dis days, go create this kind topic |
Abeg Oga Explorer, I no see my "shoe size here oh My own na small no be sick we dey call am, When flaccid e fit no reach 4 inch, But when the ting wake up, Him go just dey waka slowly till him go reach almost 8 inches See photo illustration below |
englishmart:Ogah oh Ugly man were fit dash girl 26million naira car, handsome pass Van Vicker for girls eye sef |
Buhari is a disaster, Nigerians have never gone through this kind of hardship since independence, Even under Abacha, Things no hard like dis. |
Abeg make una no dey bring this kind topic come here nah?, Na wetin make me run leave Instagram be dis, I no dey like see as rich men dey show off their wealth with my hunger for belle |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 119 pages)
