Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 119 pages)
Fabulocity:aunty na wetin I wan go find out be that |
The urge to have sex is a thing of the mind and can always be controlled, OK let me give you a scenario, Since one girl spoil me last year, I couldn't stay for a week without having sex, But this is the same me, Who haven't had sex since the New year began. The only problem I have now is that, I buy Vaseline every week |
stylochime:this thread is not all pointless, I just discovered something very interesting right now, Bros Una talk say na Xvideos be Baba abi?, Make I goggle am abeg, I get small Vaseline for this house I no wan make e waste |
TrapQueen77:aunty why are you vexing nah, Pesin no fit play with una again? |
TrapQueen77:aunty, na guys dem ask nah, Abi you be transgender? |
All na campaign skill, Just kukuma tell us say na falconey you dey support. |
Na one of the reasons why I love internet be this, Cos , you go see guy were never chop since morning dey propose to Celebrity were be Multi Millionaire |
bobeefc:Aunty na your type I dey find, I go send you pm now, I'm not a gold digger oh, but if you give me money, I go collect |
Na this kind topics dey confuse me, Oga Op, you dey ask question abi you dey find answer?, Or na your life story you just wan tell us? |
Nice pictures |
Dia life, Dia wahala, Dia business, My own wahala na how to see cheap garri buy for market tommorrow |
. |
Abeg make I hear word, Everyone were make am for Naija dey always wan claim grass to grace, Even this one were her father been be very senior police officer, The one were dey pain me pass na Davido own. |
anonym0us:You are pronouncing those names wrongly, That's why, Ufot, is nearer to uh fort than who fought, And Ufot means middle or in between, Ukot is nearer to Uh cut than who caught, And Ukot means alcohol, Utuk is nearer to Uh tuck than who took, and Utuk means cheating |
This is tragic, R.I.p to the dead |
And I told her that my name is hungryboy , And she told me , we can't date, we can only be friends |
Oga no too blame them, Their name na wakanow, Dem been think say you wan Waka now na him make dem give you 4days visa. |
So this Mumu dey claim Mama Africa?, Na so our grandmamas been dey pose with only pant take picture put for magazine , make millions view am? |
SANDOSKI:na hunger oh, I say make i return go back village go farm. So i no too get time to login NL. Checked out your new profile pix. And You are looking mwah, Aunty when i grow up, i want to marry a girl like you |
naijaboiy:oga my hunger is real oh. And i am a boy. |
naijaboiy:bros, small money don follow now, So the contest don over hot, Guys like me were ugly go even handover our account give any fine boy for our street make him contest so that we go share the price 50/50. Bros. Abeg you get any fine relative or friend were go gree sign this agreement with me? |
No be small thing oh, Na so one girl dey follow make me go chop for restaurant even when i get food for house. |
Na your right bro,
But be warned, for the are many fine boys that are also about to declare their interest. This fight will be tougher than you think. |
Inspiring, But no try am for Naija oh. Naija car owner be like, Na just tapping with hammer were you wan collect me 10k?, Na armed robber you be, Bros i no fit even pay half of that money were you call so oh. take this 500naira load card. |
Don't try this at home(naija) |
Happy new month to my Perry cood priend SANDOSKI(you can't hate her), And My Oga Iamkingzlee, And every other nairalander were dey hustle for wetin to chop this month. May your food locate you this month |
I nominate my Ogah, Iamkingzlee, Cc, Dygeasy
|
Na wetin i dey do everyday were dem dey Carry as news because Orji Uzor Kalu follow do am? |
2sexycom:Oga e be like say dis rain dey fall only for your side oh, where the food dey? |
Truth be told, Other states will keep lagging behind Lagos in revenue generation , Cos, majority of companies and industries are situated there. |
This guys are just criminals and touts looking for a big payday.
Like Asari Dokubo and Tompolo before them,
They do not care about the Niger Delta. |
That awkward moment when the 1st and 2nd runner up, look more deserving of the grand prize. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 119 pages)

! Cant u see everybori talking abt money. Close ur mouth coz I wasn't talking to u anyway.
money can be deceiving. Check the papers first. If they are real ,I'll accept the deal.
[/color]