Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 119 pages)
Nice gesture, But why our big men dey always wait, until something bad do pesin, before dem gree help am?. |
MDsambo:oga wetin do her life nah?, |
SANDOSKI:Aunty awa you? |
SANDOSKI:statistics? Aunty, i no sabi book either, Na only to chop i sabi. |
safarigirl:sister, Your words dey give us were dey carry short 'stick' for pant waka hope, If to say all girls dey like you, Nigeria for don develop go far. |
SANDOSKI:my doff, It's been weeks we talked, How you dey nah?, Abeg no ask me any relationship question, I never get girlfriend before, And the only girl were i see her naked.ness dey ashawo house at the moment |
Ishilove:aunty, puzzay is not puzzay oh. There is puzzay, and there Puzeze, All dicks will fit in a Puzzay, While even the biggest of dicks will be lost in a Puzeze |
this should win the award of, worst topic i ever read. |
My brother na campaign talk be that one, The way this 'change' is going, Before e reach 4yrs, 3million Nigerians go lose their jobs. |
Cutehector:wetin concern sowing and reaping with wetin happen so?, Who holy pass? This might just be an innocent woman who unluckily got infected. Many girls dey ashawo house dey Bleep everyday, but Aids never catch dem. This life if you no get luck, no matter how good you are, bad things will always happen to you. |
If this what hope looks like, I wish to be hopeless. Buhari has done nothing to inspire hope, In our 16yrs of democracy, never have Nigerians been more Hopeless than now under Buhari. |
I love Trump's sense of humour though. |
Why she come pose like that for the first picture?, she dey do competition with im.becile? |
This one just dey use actress as a cover, Her real work na 'chop and pay'. |
Which one e go come dey like say dem put fence for the stream? |
Op, so your name na Endurance. No worry, suitors no go mind, Especially for dis Buhari tenure, 'cos Men dey find pesin were go fit Endure hardship now oh |
This Op dey sound like aje kpako sef. We were be correct kpako na like dis we dey roll 1)We no dey carry garri play, Big garri container dey house, if you come back from school, food no dey house, you put garri sip. 2)you go fetch water for public borehole tire. When morning don reach, dem don wake you make you go fetch water were una go take bathe go school and use cook. 3)when you see me come back from school by 11am, no be say school early close, na because dem don drive me again for failing to pay my fees. 4)if we use meat cook that day, know say small money don enter my Papa hand or dem don pay salary. 5)if una never manage one room 5 people, no call yourself kpako oh. |
Why people were dey tall like that, dey always mumu? |
Bob Marley don already talk am say, *no woman no cry*. I fear God were dey heaven I fear woman were dey earth |
poseidon12:Asari also had valid grievances. Seems, he is only one receiving alerts now not the whole Niger Delta |
Efcc continues their search for a Politician that i'll implicate Jonathan in any Corruption dealing. From Dasuki to Metuh, to Secondus to Olu Falae and Now Ffk, So far their search hasn't yielded any friuit. |
You never get money you dey ask why your girlfriend is no longer attracted to you. Bros, Chris Brown don already talk am say, 'Just get rich and take a broke nigga's bit*ch. A rich nigga has entered into the life of your girlfriend. My only advice for you is, Go and make money. |
Missy89:lol, That only makes us respect him more. A real leader doesn't give a damn about the Model or country of origin of the car he is driving, His only worry Is whether it will take him to his destination. |
Classic Putin, Only gays and neocons will compare Obama to this guy. Real men love Putin |
The Government is setting a very wrong precedent here. So any group of touts with a gun and dynamites looking for a big payday, Can just go And blow up pipelines, And the will be invited to Aso Rock to dialogue with the Government, with an amnesty and big payday following afterwards?. Giving in to them now, Will only embolden others to take that route in future. |
No. you look like Kiss MyAss |
Nothing fit sweet man pass to get Canadian Citizenship or American Citizenship for dis Buhari time. Abeg if that Guy no wan use am now, make him borrow me. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 119 pages)


