Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 119 pages)
MissRomantic:aunty am the answer to your problems, Let me show you why. 1)am a virgin, i never sabi woman before, 2)my dicck dey very small like China man own 3)i do not like sex too, But if you gree give me, i go collect 4)as long as you give me food, i mean good food, sex won't be on my mind. 5)i hope say my Cv is good enough for employment as your Boyfriend? |
Abeg make una help me tell those old women say na 2016 be dis no be 1995. Na Cynthia Morgan, Juliet Ibrahim, and Ini Edo dem we wan see now no be their Mama mate |
All those one no follow, The best one for you nah . beware of dogs. |
This woman don old oh |
Una never chi chumting, Avengers just start work, e dey like this, When Red Egbesu lions join dem, Na your pocket money you go use dey pay workers. |
Na dis kind thing dey make me talk say ab.oki na ram. Our Universities for Naija dey here lacking in laboratory equipments and research grants. Ab.oki leave am go donate to American University. |
The dullard of Daura never ceases to amaze me, Instead of repairing Warri and Kaduna refineries, and increasing their capacities, so that the can refine more crude, he is trying to build new ones. |
Way to go.
But in case i wan build mud house nko, how dem go take test am? |
By the mention of the dullard's name, Pesin 'change' must loss. |
SANDOSKI:i doff you two. |
Na dis mentality make you come get more wives than hit songs. |
LovesonBlezz:idak ami idung ke abiong aba kan oh, Nko kop ke garri idaham ado 2cup 100naira ki idung |
SANDOSKI:aunty mbok, tell busy to leave you alone oh |
SANDOSKI:sister mbok, where was you dis few days, I missed you oh. |
SANDOSKI:my name is hungryboy and am here to make Stomach sense |
LovesonBlezz:dat is udionghoke ke awo abiong, isi kopo iko Abasi? |
We also symphatise with the people of Egypt too, Their tragedy reminded us of our own tragedy, Which is, ' having you, Mr Buhari as our President. And our Prayers now is, may hunger and want not kill us. |
optional1:i don buy rope nah, i dey wait for you make you come help me tie am for my neck. |
A wise man once told me that, with Naija girls, there is no formula, no way of knowing anything. Dem fit give you 'signs' dey carry their 'signature' go sign for another pesin. |
I just dey watch dis Chibok girls mata like Season film, Abeg zombies educate us were no sabi, How many Seasons remain now?. |
How that money go take benefit me? |
This matter come dey me like 'voice of Esau, act of Jacob matter oh', Wetin concern Dasuki with Niger Delta nah? I hope say Dasuki Sokoto brothers no come dey blow our pipelines dey claim Niger Delta militants oh? |
optional1:'change' dey deal with us for here oh, but we still thank God sha. |
optional1:make dem no try am oh, Were you dey hide now?, E don tey were i see you around |
mmsen:kpong inang ado. Nko cheap data plan acos afit ado. |
angelamina:fine babies, Da kpong ke ame yaya no be lie, Mbok give me your number, So dat uto call this evening. |
LovesonBlezz:nwa ebek anye ado adian ye gum? |
2RUTHHURTS:ikpa kpong ke ado ata awo idung, ndito ini nke si kaha idung, Sir Wilker ase diok ata iso. |
firstking01:lol, da obong owo kpong ufan ado aflex life, He is exercising his 'woman' right |
kossyablaze:guy na play you dey play?, Oga Seun no be Linda Ikeji were dey dash people money anyhow oh. |
This is the headline am waiting for. Chibok Girls Were Never Missing, It Was A Northern Conspiracy To Bring Down Jonathan -Chibok Parent Confesses. |
Merrybet been wan sponsor the competition, Now, oga Seun don come ban betting and betting adverts for nairaland, So merrybet come withdraw their sponsorship, Now the organisers dey find new sponsor. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 119 pages)


