Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 119 pages)
Na one of the things were dey make me talk say our Forefathers been get sense |
Na my dream come be Mikel reality so |
Na only for Naija, you go see Pesin were never build fence before, dey advice engineer how im go take build house, |
I vote Ivyy
Cc Nljega |
Oga why you dey blow lie here?, Leaving the Eu doesn't bar Uk teams from participating in Uefa competitions, Afterall, even Russia and Israel who are not in the European Union, Have teams playing in Uefa competitions |
And who is that e-diot videoing the rescuers with his Tab? |
All this African leaders always looking for recognition and acceptance by America always annoy me. The money the Ooni and his entourage will spend on flights and hotel rooms, could have been better spent renovating some primary schools in Osun state. |
Some questions no get answer nah, Even me sef dey always like ask why ashawo get only one pussy? |
If you like bury your mama for biscuit carton, wooden casket, golden casket, or Ferrari, Wetin we know been say she don die. And wetin you take bury am, no go make am ressurect. |
Sad, But i see it happening again, Why?, Because Nigerians after crying over this sort of tragedy, Return back to their homes and face their businesses until it occurs again, And they repeat the same cycle. Our leaders don't give a fvck about sad occurences like this one, since none of their kids or relatives ever die in this sort of accidents. Na only God dey protect us for dis country |
Buhari claims that he is not partisan i his corruption fight, yet almost all the names of people invited by Efcc for questioning are PDP stalwarts. I will only take this his 'kwarruption' fight serious when Tinubu, Amaechi, Fashola are invited for questioning by Efcc. |
i'm always of the opinion that, there is no true justice in cases like this.
Hanging his killer won't bring back the dead man,
Or take care of the kids he left behind. |
Make God bless my hustle,
So that,
i go fit marry fine woman like Juliet oh. |
Chai,
i don dey village dey farm sotey,
Miss Nl come reach semifinal.
Abeg i vote for Optional1 Cc Nl Jega |
Not only you, Me too, I find relationships stressful and boring. |
If na Bullet energy drink, i go take am, But if na the bullet were dey comot from gun, May she take her bullet abeg |
Oga,
Naija girls no dey like oyinbo oh,
Wetin work on Nneka, fit no work on Angela. |
SANDOSKI:on your flashshare make i send am give you |
SANDOSKI:aunty na only cocoyam i carry come back oh, You sabi prepare ekpang nkukwo make i bring am come, make you cook am make we chop? |
SANDOSKI:aunty i been go village to farm oh. How you dey? |
Someone here is working for Tecno |
SANDOSKI:aunty always making sense |
Oga, now relationships dey like Lotto, Na try your luck, Because i date you no mean say i go marry you, Many men don use girls dey Bleep for more than two years in the name of fiancee, come later leave dem run go marry another pesin, So if girl get luck see pesin were gree marry am, She must happy nah. |
Virgins are like treasures these days, Discovering one will be a lucky find that i'll keep and cherish and even take to the altar. |
SANDOSKI:my doff, Dem ban me like Ban ki Moon oh, I travel go UN headquarters, na now i come back. |
chocolateme:aunty am good oh. Na only say Buhari wan use hunger kill us. |
chocolateme:Aunty make we talk true, Dat woman face dey like pesin were just smoke igbo finish |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 119 pages)


