Romance › Re: The Day The Fowl's Nyash Was Literally Opened (with Pics) by hungryboy(m): 9:05pm On May 23, 2016 |
Dis days, na Mungo Park dem full dis Nairaland oh.
If i continue dey read topics like dis,
The small sense were remain me for head go loss finish oh. |
Romance › Re: Wardrobe Malfunction! A Secretary Exposes Her Thong In The Office, See PHOTO by hungryboy(m): 8:58pm On May 23, 2016 |
Op i get one question for you, You be aspiring blogger abi you be aspiring pervert? If we start dey snap all women were we dey see as their pant flash outside for road or office,come upload here, You no sabi say nairaland servers go crash?. |
Romance › Re: Deprivation Of Virginity by hungryboy(m): 8:54pm On May 23, 2016 |
Who english don help?, 'Flower' were dem don cut, dem don cut,
Whether you choose to call am deflower or defloration, or deforestation, that one no concern us, Wetin we know been say, pesin don cut the 'flower' |
Romance › Re: Why Do Most Ladies Fall Easily For Guys Through Social Media Than Physical? by hungryboy(m): 8:37pm On May 23, 2016 |
SANDOSKI: Wetin dey house to chop for dinner.... Hunger dey catch me.... I hope say hungryboy no charm me  aunty no be me oh, Even me sef dey under hunger charm, I don go deliverance tire, If you like, give me 100cups of garri, i go chop am finish, i no go still belleful. Aunty pray for me, i need a miracle in my life |
Nairaland General › Re: Popular Abuja Pastor Gives Out 32 Cars, Millions Of Naira To Mark His Birthday by hungryboy(m): 7:38am On May 23, 2016 |
Femiartalade: If this is true
Change is coming
 bros, abeg which road him wan take make i go stop am?.
We no need change again oh. |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 8:52pm On May 22, 2016 |
SANDOSKI: No fear.... My phone na Nokia 3310   ok oh,
Me sef i dey use Nokia torch,
Make i on my bluetooth keep make you send me some pictures. |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 8:37pm On May 22, 2016 |
SANDOSKI: Lol....Bros I don arrive aunty,
Your picture folder never reach 8gb till now? |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 8:02pm On May 22, 2016 |
halfricanadian: I want bread relationship  change am to in a Bread relationship nah, but no be agege bread oh. |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 7:59pm On May 22, 2016 |
halfricanadian: Dats ow it shd b na i bring u bring we both dine nd get filled up nd b happy ok nah. Change your status to, In a garri relationship with hungryboy. |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 7:53pm On May 22, 2016 |
halfricanadian: We not complete o where is butter Sugar Groundnut water nah  all of them dey my side, Aunty, bring what you have and i'll bring what i have. |
Phones › Re: Tecno L8plus - A Quick Review by hungryboy(m): 6:53pm On May 22, 2016 |
Efisko1: I get bro....
So u don keep uronry complete uronry? |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 6:52pm On May 22, 2016 |
halfricanadian: I love bread nd garri na  aunty, i love bread and garri too, can we mingle? |
Romance › Re: Bread Lady Or Gari Lady....which Are U? by hungryboy(m): 6:50pm On May 22, 2016 |
Where i come from, Dem no dey taste pesin Garri without buying, except you wan chop curse or even beating. Aunty SANDOSKI, come tell am oh. |
Politics › Re: Ngozi Okonjo Iweala And The Sin Of Cowardice by hungryboy(m): 6:40pm On May 22, 2016 |
Zombie article Written by a Zombie For Zombies. |
Politics › Re: Emir Sanusi's Family Members Tour Abroad by hungryboy(m): 6:35pm On May 22, 2016 |
.
|
Phones › Re: Tecno L8plus - A Quick Review by hungryboy(m): 6:33pm On May 22, 2016 |
Efisko1: Yesssss So dat 1 is always yoruba mosque.... I never knw,,was tinking its Hausa na yoruba mosque oh, hausa mosque na the one were dey Bogobiri. |
Phones › Re: Tecno L8plus - A Quick Review by hungryboy(m): 6:25pm On May 22, 2016 |
Efisko1: UDEC at calabar road beside dey mosque. Do u get? dat Yoruba mosque abi? |
Family › Re: Friendship by hungryboy(m): 4:36pm On May 22, 2016 |
SANDOSKI: Lol.... Take wine aunty na only communion wine i dey drink oh,
Before Op go report us give police for derailing.
Make we travel leave him territory oh. |
Family › Re: Friendship by hungryboy(m): 3:58pm On May 22, 2016 |
SANDOSKI: Our food don finish... But I get juice... Manage am make I start to pound another food aunty if to say i no doff you, I for vex wella oh, Na ajebutter dey drink Bobo oh, Here in Akpabong, Na pammy we dey take brush teeth oh. |
Family › Re: Friendship by hungryboy(m): 3:43pm On May 22, 2016 |
SANDOSKI: Padi me....  aunty hunger and heat wan kill me oh,
Una get food for una side? |
Family › Re: Friendship by hungryboy(m): 3:39pm On May 22, 2016 |
|
Culture › Re: 5 Things You ’ll Understand If Your Nigerian Neighbour Has A Better Job Than You by hungryboy(m): 2:05pm On May 22, 2016 |
|
Phones › Re: Tecno L8plus - A Quick Review by hungryboy(m): 10:30am On May 22, 2016 |
Efisko1: In calabar....i an my mom bought on Tuesday 17th of may being her bithday.... Dey sum of #31,500 An shes said dat day "bobo u knw i dnt like tecno....hmmmmm if dis phone dare get hot or missbehave...."
I told her mom, u hv my words its a nyc phone...  Efisko na where for Cally you buy am? |
Phones › Re: Tecno L8plus - A Quick Review by hungryboy(m): 10:28am On May 22, 2016 |
MizMyColi: I just looked up the HTC one M8 phone.
The only cute thing about the device is the platform it runs on. Snapdragon, Adreno, Quad core, upgradable to 6.0.
It is not even a double Sim phone to begin with. 4MP camera. 2600mAh battery smh.
I expected something that's made in heaven.
i no need be CIA to know say dis woman dey work for Tecno. |
Sports › Re: Garba Lawal Celebrates His 42nd Birthday Today by hungryboy(m): 10:09am On May 22, 2016 |
Na sure frontage topic be dis. Happy birthday Garba lawal |
Education › Re: Popular Slangs In Uyo And Their Meanings By Iddy Brown... by hungryboy(m): 10:07am On May 22, 2016 |
capsule: Elang ino.... Oya, explain that one.. eyen ino, scomon scomot dey |
Politics › Re: FG To Cut Meal Allowances Of Officials By 65% by hungryboy(m): 7:40am On May 22, 2016 |
Chai, Politicians don kill us for this country, Imagine, 13000naira on just one meal for one man?,
Na full goat dem dey chop at once?. |
Romance › Re: Happy Birthday Smellymouth by hungryboy(m): 7:33am On May 22, 2016 |
Smellymouth: Hahahaha.. hungry boy, u don chop? 
Tanx man
Respect .. bros, abeg where the main party wan hold make i come chop rice, I no dey carry party rice play cos Na party rice dey sweet pass oh. |
Celebrities › Re: Timaya Takes A Selfie With Comedian Emmanuela by hungryboy(m): 7:20am On May 22, 2016 |
See as beard come make Timaya resemble Mad man. I no blame am sha, Na Rick Ross cause all this nonsense. |
Politics › Re: Petrol Price Will Crash In One Month — Marketers by hungryboy(m): 7:11am On May 22, 2016 |
Only zombies will cheer on hearing dis.
We, the masses, Have to come to the realisation that, This government is a scam.
Our only prayer now, na may 4yrs fast reach, make we send the cattle rearer back to him cows |
Phones › Re: Recommend Good Andriod Phone For My Aged Mother by hungryboy(m): 6:56am On May 22, 2016 |
Abeg bros, buy that Old woman Nokia torch or any other basic phone. Android too carry stress |
Romance › Re: Happy Birthday Smellymouth by hungryboy(m): 6:53am On May 22, 2016 |
Make i follow mark register.
happy birthday Smellymouth,
But dis guy username get as e be. Even a whole me dey fear to type the name sef.
*Make i wake up go brush oh* |