Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 119 pages)
Fynestboi:no be 21st century old woman oh, That one no even sabi wetin be 3G, |
Fynestboi:i been exchange my own give one old woman like that, for a plate of Pounded yam. |
A paradise without virgins is no Paradise at all, Where the virgins at? |
. |
hifaif1:wetin dis people dey talk sèf, Priest, My love?, I'm i seeing things abi na Priccks you been wan spell auto correct change am to Priest? |
hmuhammad:na the hunger make i vote your brother, since him promise say him go give us food, Till now i never see the food, mallam go pray, today na Salat. |
iamkingzlee:no worry nah, when dem do Top 8 most ugliest guys on Nl list, i go upload my pics. For consideration as one of the contestants. |
missjahiniekpe:aunty you are looking good, And your name being Ekpe, there are two things involved, it's either you from Akampka or you are from Cross River. Na lie i talk? |
iamkingzlee:no make me laugh oh, Me were be 'iso ekpo' na him you say i fine go far, Na una were be fresh fine boys get mouth for here oh. |
To fine just dey hungry me |
hmuhammad:Mallam, na top 8 dem dey find, no be top 500. |
The girl no get breast, but she get fine face,
Her beauty score na 4/10 |
If it looks like a scam, If it sounds like a scam, If it talks like a scam It is a scam |
If i was Trump, i wouldn't be looking for an endorsement from 'em either, Cos the two guys the endorsed lost to Obama |
DoraCuzz:Aunty you fine small but i have seen better, So i'll 'Leave it' |
R.i.p girl, But you sef no try oh, you come gree follow Pesin because him promise you 250k for your face to be used as calendar?, You be Jesus Christ? |
halfricanadian:na the same thing were Adam been talk before him chop the forbidden fruit. |
halfricanadian:make i interprete am for una, She dey try talk say she go like marry young blood like am, But if a sugar daddy with too much money or ego or kudi or owo comes along she fit still marry am. |
Oga Op, Abeg come explain this story to us were never go school |
halfricanadian:you get money?, If your answer na Yes, Your gold digger will locate you |
halfricanadian:na go carry gold ring for hand till e turn iron ring for your hand, tell am make him do the marriage proper |
halfricanadian:una get expiring date, But even if we reach 50, we fit still find one 18yr old pretty girl marry, Aunty if you get buyer, Sell yourself now before you expire oh. |
CFCman:na play you dey play abi? |
iamkingzlee:na my luck, That's how life works Some can eat but have no food |
iamkingzlee:My Boss, i been say make i go look for food chop oh, I no be Sire oh, Na people were get Land to sell dem dey call Sire(nyama isong oh) |
xendra:ok. |
SexyStrawberry:lovely, i'm presently chilling with my guy Shekau very near to that location |
Abeg lalasticlala, help me carry my ministry go permanent site nah |
4)beware of those internet warriors were dey boast say if fulani herdsmen attack their village, dem go return fire for fire, many of those guys dey even run go hide sometimes when the hear sound of knockout(banger), Many dey dia Papa mansion dey hide, dey chop Mama thank you, No take their words seriously, always find a way of keeping yourself and relatives alive, even if that means running away or getting into agreements that will keep the peace between you and the herdsmen. |
3) if your community or area is at risk of getting attacked(especially when their cows are killed or go missing), My guy, leave that area, go to a safe place, stay for a while there, until your village is safe, then you return, people will call you a coward yes, but na coward dey live tell story of how strong men been die. |
Stating the obvious, fulani herdsmen attacks are now rampant, from East to West to South to North,the have soiled the sand with the blood of innocent farmers, those guys no get free trade, zone, dem dey attack both village and towns, and it seems that our Policemen are turning their backs on us, so our safety is in our own hands. So here is how you keep safe hungryboy style. 1)-learn fulfulde(fulani language), you never can tell when it will come handy, and even save your life, (remember that Lagos indigene were speak hausa give those hausa mob during mile 12 crisis, and na wetin save him life be dat cos dem been wan kill am), Me sef i don begin dey learn small, make i show una, Cow na nagge nge Fire na yitte nge You are welcome na jabbama. 2)When fulani herdsmen visit your community, go and welcome them, be friendly with them, You can even buy gifts and give 'em to show your loyalty and fealty(on the day of attacks your loyalty will be rewarded, you & your family will be spared). |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 119 pages)


abegii shift! no dey whyne me. We both know.. you no worwor atall
