Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 119 pages)
Bros, we were be Calabar boys sef, dey find were we go dey see free toto to knack, who dey tell una say Calabar girls dey cheap sef?, Be warned oh, before you come rape pesin pikin blame am on konji, cos we go naked you tie you rope, beat you like say you thief |
Bros stop to the lie nah, What faith? Before league begin, e get as Leicester city owner, Coach or Players been talk say dem wan win league?, What the have achieved its due to hard work and goodluck. |
Ok, i just heard this song on the radio,
And it goes like this,
'I see you looking at me'
And the chorus is something like this bami mi jowa,
That's just the path i could grasp. It's by a female artist with a very captivating voice, Please anybody were sabi the name of artist and song title make e help me |
Talk true
Wetin do am? |
That's no suprise, We were know sabi say a Northern Muslim will rather vote for a clueless muslim, than a performing Christian. Abokki be like, shege arane banza Goodluck, Sai Baba Buhari |
kingDELE:bros, am on your side nah, You don forget your guy for Epe Evening School were been dey always carry 39 out of 40, while you been dey always carry 40. So na Kaduna you dey now? |
SexyStrawberry:Aunty mbok leave dat broda alone, You no sabi say some of us been go evening school? |
That wan no go stop garri from to be 3cup 100naira |
Who wan die,
Even herbalist sabi say him charm fit fail sometimes. |
I come dey even think say you chop bet,
My guy na evening school were you been go?,
But happy birthday sha,
May your days be long. |
ettaetta:ok |
ettaetta:hmm. Ettaetta, so you base in Akamkpa?, I'm in Calabar, |
itstpia8:.before i been dey think say i mumu, as i come see this one above and Musiwa, Na him i realise say i just dey learn work. |
That pastor dey chop beta food |
Saraki charges sef fit charge phone,
If dis man escape jail,
Na the 8th wonder of the world go be dat. |
jaybee3:oga bone dat thing, If all of us stay for school, who go come be your gateman? |
My guy, those transporters matter dey vex me sha,
Na dem dey even complain the fuel issue pass us were dey pay dem double fare. |
Abeg anybody were sabi Buhari make e help me tell am say Garri now na 3 cups 100naira, tell am also say No be the change were we been agree on be dis oh. |
Lol, I love this game the Usa plays with this European Countries, Warn them of a non-existent Russian threat, and keep 'em under your wings in the name of protecting them from Russia, With American bases now all over Europe and many like the Uk spending billions on American Nuclear armaments(Trident), Europe is now officially America's bitcch. |
Na reality of life be that, I dey here dey find 100naira to buy three cups of garri, others dey carry 500k dey fly first class. Abeg if you wan make your story change like Olajumoke own, click like, i don already click my own oh. |
I know say na because of Osun state, make dem take that decision, Dem deserve our pity sha, how a whole state go dey survive on 6million naira every month after loan deductions?, Abeg make una help me tell 'Aregbesoldher', Make he manage that money well oh. |
Who denim don help? |
How to get away with Murder in Nigeria at the moment: STEP 1= get a fulani to do it, the are presently above the law, and are even offered DSS and army protection after doing it. |
Abeg jail those corrupt policemen were thief the money, Na so rank and file go dey suffer for sun, dey exchange bullet with armed robbers, Oga dem go dey office, dey chop the glory with big belle. |
omenka:nest of killers huh?, In all 16yrs of PDP rule, government sanctioned killings didn't happen as much as 1yr of Apc rule, Na blood of innocent Shias and Ipob youths dey confuse una President, na him just travel around the world like tourist. |
Nothing dey pain me pass stupid thief, You go thief pesin motor, were sabi your name get your picture and even your phone number, |
R.i.p lady, May your soul rest in peace. I just see the way were you white know say na heaven you dey go. God be with you till we meet again. |
This Mimzy girl get sense oh, see as she dey blow English like Queen Elizabeth, Abeg come continue dis tori, you dey make sense |
Oga Lalasticlala, abeg help us run this topic to frontpage, make people were get sense enlighten us, Me sef wan follow establish School of hard knocks one day. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 119 pages)
