Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 119 pages)
The Apc online team are on a charm offensive, Their charm no go work for sane minds body, na only zombies like them go agree with them. People were suffering in this country, now it has gotten even worse. |
donphilopus:hmm, Dino Melaye na apprentice were Tinubu dey thief, If by the mention of his name corruption stinks!, then the mention of Tinubu's name go make corruption vomit. |
Already know what the details will look like, so i'll pass. |
The walking Dead. Now showing in Cinemas near you |
Not only do we lack investigative journalists, we lack intelligence agencies. |
Abeg, make pesin help me tell Tinubu make e Gerrahrahere |
I don't trust that Shehu Sani, Am not even sure of his parentage, I heard from a source that his real name is Nedu Nnammani. |
If he looks like a zombie, if he talks like a zombie, If he sounds like a zombie, he is a zombie. Even a Senator elected under the Apc platform(Shehu Sani) is against this move, But a zombie being payed 10k per post is here defending it, I no blame dem sha, Hunger too dey Naija, Make dem just dey hustle for dia daily bread. |
pinkycute:thanks Pinky, Abeg i no wan age with Grace, i wan age with Elizabeth |
blesoh:tank u Aunty Blessing. |
What is happening is a fulfillment of that saying that, 'the devil you know, is better than the angel you do not know. |
Oyind17:thanks bro. |
In a corner of the room i saw two children 'tying' their face and staring at me, my mind just tell me say na my Brothers be dat, dem dey vex say another pesin don come to struggle the small garri were dey house with dem. We thank the gods say we struggle manage that small garri till others even join us come manage am. Abeg today a star was born, But na for ground him been dey no be sky, Abeg i just need 10 likes to carry go withdraw 1k go buy garri, May God bless una were go support my ministry. Lalasticlala, na future celeb be this oh, Bomb no go explode if this my Topic make frontpage oh. Cc. Iamkingzlee, Optional, blesoh, halfricanadian etc. |
I still remember that cool evening vividly, Abacha was the Head of State and Garri was always in Our Plate, Na so one woman were carry belle begin scream hysterically, Na him her husband run go call the village Midwife, Before dem arrive, people don already full the house like say dem wan do convention, Dem make way for the midwife, She come reach were the Woman dey, She begin dey do her work, nuk, nuk (push push) she kept saying, Me i just dey inside the womb the 'spyce' dem like James Bond, I come look the environment sef, know say no be house were i go dey chop CERELAC everyday be dis, But wetin i fit do nah, I don see the cry of my Mama, i no want make she suffer again, i throw 'backflit' comot come like Jet Li, My mama shouting finally stop, My Papa,grandmama, aunties, uncles dem begin dey touch me one after the other, Me sef just dey look dem like 'who touching don help'. .*Scroll down for continuation* |
Debbywills:mma ino, All na work, You were never even taste cigar before, If i give you one itiat(cocaine) make you smoke, Your 'last seen' Go be Yaba left |
optional1:ok. Check your mail in 10mins. |
gistmeloveblog:which kind greediness be dis nah?, You bring topic come, Still collect the first to comment title, Na people like you dey like chop alone. |
If i get voice i for talk |
Seems, the more Buhari recovers looted funds, the more things get harder for the masses. With all the money were him don recover, garri is now 3 cups 100naira, rice is now 80naira per cup, Transportation that was formerly 50naira is now 100naira, Fuel is scarce, and when you even see one to buy na either 150naira or 200naira per litre, So tell me, why should i be happy that Buhari is recovering looted funds? |
Sounds like what a guy who is trying to go after Mr Cork's Troll crown will do, Ok Op, we get it, You are the new troll in town, and you are trying to 'demarket' the other trolls on ground. |
All this terms and conditions, on top toto were dem dey even retail for 200naira for my area? |
optional1:Thank you Lord, Just set date for our wedding, Am ready if you are steady. |
optional1:Ok babe, But make i talk true, money no plenty 4 my ground oh?, Abi na your ground you dey talk about? |
optional1:if we beg do our wedding, how our marriage go come dey now?, Abi na begging bowl we go dey carry stay for one junction to beg carry chop?, No worry, we go do budget marriage with 20k, then we go use the remaining 30k go farm for my village. |
Stealthideals24:bros, just live your life, nothing do you, but no dey forget to wear CD, when you wan act action film oh. |
optional1:Optional1 abeg tell am oh, We dey even plan to use the money were she go win for Miss Nl do our wedding sef. |
crotonite:hungry boy dicck no dey rise |
Stealthideals24:if you be pikin, we were you take over 10yrs senior go be wetin?, Oga na your choice sha, Live your life the way you deem fit, Even if you wan enter Seminary become Priest at 34, we go still support you. |
steveneche:see as pesin dey give pesin case oh, E get as i talk say i be gay? |
crotonite:never had a girl either, never can tell too |
Him don knack your wife him don knack am, If you like beat your wife or upload their pics. Online, Nothing can change that fact |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 119 pages)
...