NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:15pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: Wow..that's lovely..
Can u make a design for me? .. Wah dahhh... LogoDWhiz bet y....... Shey d design wey merikims dey do for u neva belle ful u abi.... Hmm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:10pm On Mar 11, 2016 |
Fraih: ah! dahs a serious something o have you spoken to him and did he refuse to repent?. love is all abou understanding Bibi...you should not rush out yet... .. Ok ma, tnk u ma, by d way, where is uncle Shammak.... I hope he has not gone for anoda sabbatical leav |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:07pm On Mar 11, 2016 |
jubrealguy: it's like we will have to soundproof our apartment sef so u won't be hearing all wat dey r saying and dey won't be hearing urs too............as for the tolotolo wey dem call u, iwo maa worry......i dey go meet LogoDwhiz now......i don too dey respect am .. Lwkmd oooo..... Oya come back, come back... . Dnt mind him... Jst pity him...... He is our president, and he is d one dat is onto of d food chain,... Therefor he is our chief... u kno naa... So dnt mind him... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:56pm On Mar 11, 2016 |
jubrealguy: shey na paper we wan dey chop ni, person no go go hustle again......u no even dey respect my ring atall.....oya, what happen gan gan lmaooooooooooo..... Hony God will neva allow us to chop paper o lwkmd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:54pm On Mar 11, 2016 |
jubrealguy: ki lo tun de bayii ... Jubreal (the waka waka guy) u always like to leav ma all by my self ya na.after our neighbours will say i like lookin for u up and dan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:41pm On Mar 11, 2016 |
Oyehomie: U av bn avoidin me... No threaten ds man nah...or else waat? .... Notin sir.. Or else wee will go for a honeymoon  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:23pm On Mar 11, 2016 |
Jubrealguy oya come and let us trash out issues or else..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:16pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice: What's going on again boo, ya joking ryt? Just tell me Yes ... Yes.. And No |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:13pm On Mar 11, 2016 |
Fraih: Bibi!!! Kilo tun shele .. Fraih...  U will not understand oo... Dah guy is not doin his work o.. He likes to yawo upandan and make me to b looking for him everywhere..... I dnt want to be a widow now o.. The earlier, the better oo.... If i cannot wait for a nice guy to come around, i beta go back and bcome the reverend sister i use to be oo...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:06pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Please, Uncle Fraiser is available ooo help us help his ministry...
Thanks in advance! ..... Olorun ma je!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:42pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice: Oko e, welcm bobo.... Sho wa kpa? ao z work? .. NEIGHBOR!!!!!!!!!!!.... Gush!!! Where did u go to... U left me all alone, and u kno dat jubrealguy can yawo upandan... Therefor, i hav given him back his ring,...... To be single for dis city naim sure pass... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:07pm On Mar 11, 2016 |
jayloms: Shiit happens! Just be strong  ... Lolz...yea.. . And am recovering very fast too.... And by d way tnks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:43pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: lol,dont mind them jare ,how is boo.hope pe ko si ija ...twinnie No more boo for me o...i don go back to my single life.... because dah boo can fit too waka upandan ehnn.... Therefor i don return his ring for him bfor him gimme high B.P .... After all na engage we engage no be marriage we do |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:28pm On Mar 11, 2016 |
merikims: jubreal mind ur self ooo,y u go talk say my Darling logodwhiz neva see woman before?abi na u wey dey run up n down with fear because iambibi dey show u too much love.lol.abeg my logo is man enough ooo ... Lolz,.. Bea am so sorry for the tassy wey i giv ur boo.... No vex,..buh carful o, because na new bae him don dey find.. .. As for jubrealguy, i don evn tire for his waka waka,.... No worry, time don reach wey i go fling dah his ring comot from my hand...!!! Make i kno say na single bae i be |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:05pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:
,lol na brotherly feelings i get,i know wan make them rough handle my twinnie. abi o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:04pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: abigael olodo wah dahhhh  .......olodo for language wey no b ma own?. Oya tell me sorry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:18pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: oruko lonro omo .. Lol, chaii, God kno say i no understand dis one oo, ... Buh,... Any hw any hw shaa, all join  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:15pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: better,how have you been.i havent heard from you in a while. ... Gud gud, av been around, wat abt u, hw hav u been.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:12pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: me wey don buy rainbow pouch already. ... Lmao. No b small tin o... U really b Abbeyunique2.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:07pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:
which kain rehearsal be that.i no want rough play ooooo ... Twinnie am here o!!!!!! *smiling *...... Dnt mind dah Fraiser guy!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:28pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:50am On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:39am On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: Good morning lovey.. Yea I did.. Watching you sleep off in my arms made it awesome.. You've got a cute face while you sleep  No problem dear.. I'll be waiting.. Me too dear yeehhh.... !!! Ur own don worse o..  after u go say na me dey follow jubrealguy like tolotolo, buh c u here nw open teeth dey wait for merikims like d main d main papa of tolotolo ..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:04am On Mar 11, 2016 |
jubrealguy: naaah!! I do trust you but when u marry someone as beautiful as u r, background checks are quite necessary. One thing, there's no good guy in golden city....u no see as all of dem eye dey shine ni? ... Lolz, u hav notin to be afraid of  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:58pm On Mar 10, 2016 |
jubrealguy: **pats her at the back** u such a wonderful woman......thank u  awwwww, tnk u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:56pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz: Lol...okay o.. 
Feel free to come around to the villa... Ok.o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:52pm On Mar 10, 2016 |
jubrealguy: are u still talking to this woman.......besides, who is johndanny ... Not again...he was only passing by na,... Bsides he's a gud guy,..... Or wait o dnt u trust me again? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:50pm On Mar 10, 2016 |
jubrealguy: twasnt my intention, the Governor came today to inspect all the projects that have bn assigned to my company, and i had so many questions to answer...........please where's my food? we cn talk abt ds tomorrow ... Lolz.... Dis ur job is somtin else o... . Buh first go and shower den com and eat..... I want to go and sleep,.. Wen ur tru, u should do d same o... U need to rest. o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:45pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: hmmmm, ok oooo, e b like say jubrealguy don press ur mumu button cos I can c dat u r mumuily in love wit him bt by d time he starts punching u don't call me oooo ........ Hmm madam spixytinxy..... Dat is not tru |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: Haaa, kill ke, pls ooooo mofe se iya awon omo mi ooooo, iambibi don't forget all I told u ooooooo, odabo yes ma |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:30pm On Mar 10, 2016 |
jubrealguy: **looking so tired and hungry** baby where do i start my explanation frm jubreal!!!!!!!!!!!!...... where did u go to., u got me worried o..... ..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:23pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: sori ooo madam iambibi, jubrealguy kukuma dey my shop dey jollificate  madam spixytinxy, he has com back o |