₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,147 members, 8,420,547 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 12:47 AM

Toggle theme

Iambibi's Posts

Nairaland ForumIambibi's ProfileIambibi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 55 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:11pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
my friend so na dis kyn dull man u b, u come turn mumu because u don marry, next tym I go dey google search bfor I choose friend o
him no dey do paraga again, abi na by force!!! Shey because u no get bae wey go change u, u wan begin dey vex for jubreal ni?.... Oya its ok...... Dnt say dat again o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02pm On Mar 09, 2016
Shammak:
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe kiss

Gbogbo PCMs inu building, kilon pop.. How Una dey


cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, somenodysmrs, Dtobs et al., 2016
.. *put glasses on and takes a close look at him trying to recognize him* na Shammak d b dis..? ..... Wey almost turn Fraih to widow?.. Chaii *shaking head and notices his chop chop shoe and swollen legs* where u go sef?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:52pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:
Na so d gal dey do jawe...no mind am..jst reject am and dey du ya tn...or beta stl..tell am say make she no dey use dat kinda lang for u again
.... Abi o... By d way welcom sir grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:49pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:
Iambibi..wif all una mouth..so na ologogoro u settled for...o boi...no wonda..tnx to spixytinxy...me self don forget o...but e be lik say he don change sha...bt mayb nah because madam spixytinxy av nt been around...
*sighs heavily* toh if u say so....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:44pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
u dey craze! Olodo number 1
.... Where is LogoDWhiz and his committee members...? ..*found him* Aha!! Shey una no get rules and regulations for dis place ni? Abi Na like dis *pointing up to d quote* dem dey abuse ppl for this place? .. If na so.... i no sabi o....!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:22pm On Mar 09, 2016
VillageGOAT:
thats how we rollcheesy
.. Really? I see am for ur eyes
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:13pm On Mar 09, 2016
VillageGOAT:
eyah, except you want to do what brother emeka my friend did , let me tell you his story, he applied for nysc and they posted him to adamawa state, he rejected it, and wrote jamb again, he score 280 and got admission and after 4 years again, he applied for nysc and this time they posted him to kogi state, but he wanted lagos by all means, xo he still went ahead and purchased another jamb form and got admission again, after spending 4 years, and applied for nysc they gave him benue state, this time brother emeka got annoyed and vowed that he would continue to repeat jamb and get admission till they give him lagos state, lo and behold brother emeka is now 69 years old and they finally gave him lagos state, he is currently serving now, he would finish by october. Do you want to be like brother emeka?
... Lwkmd oooooooooooooooooo dis guy u will not kill us, as in, i dey laff sote tears dey comot from my eyes........ Gosh!!! Mehnnn, *thumps up* Indeed u r d clown of the year!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:06pm On Mar 09, 2016
Abbeyunique2:
lol. To say villagegoat is a goat is an understatement.
....hahahhahahahaha.....lwkmd ooooooooooooo. God!!! dis guy!!! As in ehnnn.... I dey laff sote tears dey comot from my eyes........
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:01pm On Mar 09, 2016
SC31:
shocked lipsrsealed
.... Lolz..... *Wispers * u wan tell me say u no kno say she dey take snuff? *corvers hers her mouth bfor she screams *
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:57pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
u dey craze! Olodo number 1
wateva tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:53pm On Mar 09, 2016
SC31:
Iambibi better no mind spixytinxy,person wey be say her husband nickname be woman spanner
..... Chaii.... Ok i no leav am again.. Tnks, ur such a darling!!! *hugs her so dat Rukkyola will see*... @Rukkyola if e dey pain u go hug transformer!!!... tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:41pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
we no dey abroad fa.dis one wey girl dey help girl clean sweat.continue deariz God!
... Aproko, wetin concern u?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:32pm On Mar 09, 2016
SC31:
*runs to receive the salad,so na wetin you dey give jubrealguy be this...hmmm I no sweat joor
.... Na lie!!!... c as u dey breath upandan... Buh meanwhile.... Spixytinxy told me dah i should forget abt jubreal ooo.... She say him be *wispers in her ears* ologogoro!! . *burst in to tears*... SC31 wat will i do ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:26pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
olodo.i just hope sey u no go empty students brain during service.me wey i don already tel d boy sey na im assignment b dat as i no sabi d question.abeg wetin i go tel am if im cari im coconut head com again 2moro 4 lesson?
....ooh i hear... ..u go tell am say na night school u go!! itiii!!!! , oya comot for my face!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:57pm On Mar 09, 2016
SC31:
cheesy I'm done
... Congrats..... Oya come and take fruit salad..... *cleans her sweat*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:47pm On Mar 09, 2016
Ellanaire:
Lol.. Thanks
Ella awayu, and welcom to d neighborhood
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:43pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
lol.....babe, we talked abt critics and controversies.....ds is time to show them d strength in unity.......why cant u just take a deep breath and imagine how uve changed my world
*crying * jubreal, jubreal, jubreal..... U hav killed me...... Wat will i tell my frnds.....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:39pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
Haaa, se u no no bf ni, na original ologogoro him b, all him salary na my shop im dey spend am put, abeg no let am no say na me tell u oooo
.. Isorite.... U really a gud frnd.... And God wee bless u....... Jubreal wee come back and explain today!!!... Ahhh!!! *crying* Me!!! Ok
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:22pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
ehn ehn. Who b d unlucky lady ooooo lol cos anybody wey marry ologogoro like u no get any luck ooo
.. Yeeeeeeeehh!! Ma own don finish.....so jubreal na ologogoro.. Shey make i park out ni embarassed
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:14pm On Mar 09, 2016
Testimony89:
DTOBs nd iambibi, thank u guys for being wonderful nd truthful since I entered dis city. Iambibi, I'm happy abt d meteoric rise of our friendship *he is smiling*..... With u, I won an OYO CASE *dancing soki*
... Hiaaa!!! Dnt jst let my jubreal see all diz tinz o.... because he wee soooooo brk ur legs for u... Na crawl u go crawl dance dat shoki....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:04pm On Mar 09, 2016
iambibi:
....Eyaa.... Chaii... grin And u open mouth dey look dem ..... angry Oya go REVENGE with ASSIGNMENT now bfor i count 5 and if u dare quote me ehnn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:02pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
hello babe, i see d rays of d scorching sun all over ds country, i think it's high time we started leaving ds country so someone wee not go and die of dermatrocilia of the skin.....so I just booked a presidential suite at burj al Arab pending the arrival of the rainy season cos my own iambibi doesn't deserve ds so called deematrocilia...........meanwhile, av u met madam spixytinxy.
... Lolz... Awwww Tnks dear..... I hav not o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f):
Rukkyola:
abeg liv me.i dey do private lesson 4 hea and d student just dey scatter my brain with question.
....Eyaa.... Chaii... grin And u open mouth dey look dem abi..... angry Oya go REVENGE with ASSIGNMENT bfor i count 5......... no jst tink am if na attack u wan com attack me... because ehnn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:31pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice:
Trust me, me love yu too....How are yu neighbor wa?
... Amd gud dear and u...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:28pm On Mar 09, 2016
Martinez1845:
For ur mind abi
*nods head* mmmh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:19pm On Mar 09, 2016
gwason:
oh am blushing winkoh am blushing
..... So u can blush on someone's behalf? undecided
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:15pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
OYO IS U AND IAMBIBI'S CASE!
ehnnnnn.. We like am like dat....... tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:15pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
OYO IS U AND IAMBIBI'S CASE!
ehnnnnn.. We like am like dat....... tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:00pm On Mar 09, 2016
Testimony89:
Me kwa! E b lik sey na tru talk my neighbor dey yarn me sha.... Testimony u bera listen to d words of ur frnds *ruminating on wot to do* iambibi sey mak I dey com ya side?
......Eyaa.... grin Chaii,... U wan come?... ... .. Oya carry ursef angry disappear from here nw bfor i count 5... I neva c dis kind stubborn Testimony for my life bfor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:41pm On Mar 09, 2016
Qutyjoice na because of yesterday? we still be neighbors o.... And i still luv u o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:37pm On Mar 09, 2016
Testimony89:
Jst wait n see how jealousy go grip dat ur hussy! Na weitin b him name again? Checking.........................loading........
bia, no offence buh.. grin . u sure say u no get lassa of the mouth?..because ur asiri (amebo) no b here o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:09pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
e b lyk sey u get high fever
.. Lolz.. d type wey catch u d time wey u go hide take snuff abi tongue

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 55 pages)