₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,147 members, 8,420,547 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 12:47 AM

Toggle theme

Iambibi's Posts

Nairaland ForumIambibi's ProfileIambibi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 55 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:04pm On Mar 09, 2016
iamdynamite:
who has seen my twinnie? undecided
ma dear twinnie am here o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:01pm On Mar 09, 2016
Testimony89:
Iambibi na who b dat guy wei u dey call hussy n 'one n only for twitter! Lol, asiri tu
...hussy ke? One and only kwa?.... Na u sabi wetin u dey talk o...! Y am i evn strssing ma sef....
*grabs microphone * ONYE ASIRI Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:42pm On Mar 09, 2016
Sent4rina:
See dis gal o, whch show u tink say i dey talk... Na AY easter show me dey talk o.
continue to dey decieve ur sef.... Na so ur luck go dey pass u buy tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:41pm On Mar 09, 2016
Martinez1845:
So wat is my zone?
.... Grandpapa zone tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:35pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:
ss3 hw u dey? She pas my power but thank God she recently left me 4 OYO
lwkmd.... sidan dere with foam for ur belle dey say i left u for OYO... Wen ur Sent4rina or wateva...don almost full page with lov song wey him dey compose for me.... But i go still piry u and leav u for dat same OYO shaa..... because I no want am....BIKO!!!...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:39am On Mar 09, 2016
SC31:
based on what assumptionhuh??
lolz..... I tire o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:31am On Mar 09, 2016
Sent4rina:
E be lik say i don dey tink am o. Hwfa, show stil dey?
show kwanu? Wen i dey tell u bfor u dey form james bond....am contented with ma jubrealguy like dah!!... Leave me!!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:52am On Mar 09, 2016
wittyemi:
Hehehe, you no need am jare,Jubrealguy knows how to do it even better,just watch out and see how he is going to ridicule you with love, affection and poetic yans..
... Mmmmmm...... Dats ryt...!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:48am On Mar 09, 2016
Martinez1845:
This is why that award fits u. tongue
This is why that award fits u.
lolz... Haba... Dis is not fair o... Reverend sister like me, i dnt evn kno wat dah award mins....... *crying *
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:40am On Mar 09, 2016
wittyemi:
Good morning jare expensive person wife,hope ur night was worth resting and your morning worth rising for..
awwww *blushing * yes it was.... Come o... U sure say i no go pack out frm jubrealguy house come ur house..... To dey collect dis kain gud morning evry day
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:31am On Mar 09, 2016
Sent4rina:
Nawa o, so u wan con dey drag my rukkyola wit me abi.
I no dey blame u sha, na d wife wey no dey satisfy wit wetin hin get i marry.

Rukky oya go under rug wey dey beside shelf 4 sitin rum go take fud money 4 dia.
.... Lolz.... I warned u....... Anyways.... It is neva too late ok..?.... Gud morning
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:24am On Mar 09, 2016
wittyemi:
Thank you brother for cultivating me in your mental atmosphere,my heart boils with gladness... smiley
my Ben Murray Bruce Gud morning...... gud morning evryone!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:40am On Mar 09, 2016
prindu:
grin grin grin...Dont worry, i will be going to bed just very soon. Fingers crossed in expectant of d cake, i would really appreciate it...Thanks dear
ngwanu kachi fuo nu........jubreal luv Goodnight and sweet dreamz!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:26am On Mar 09, 2016
prindu:
YEAH, ITS OFFICIAL...MARCH 9TH, MY BIRTHDAY PEOPLE!!!
GIVING GOD THANKS AND PRAISES FOR ADDING YET ANOTHER BEAUTIFUL YEAR TO MY LIFE. JUST WISHING I, MYSELF & ME MANY GOOD THINGS TO COME AND GOD'S GRACE IN ABUNDANCE... cheesy cheesy grin


CC: EVERYONE
... Shops a gba sa go... (Shops don close) ... But jst expect a cake tomoro.... Wish u HBD... Oya go sleep osi so..... And Mechie onu gi!! Mee aka na'onu gi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:19am On Mar 09, 2016
eaglevision:
U don forget so soon,d oda nyt u came to my place in one revealing indomie top nd sexy bum short,i cdnt resist u that nyt se u know,mehn u are just tooooooo sweet.
what!!! Me? Sweet? u wan make jubrealguy pursue me comot frm house abi..... Ur plans no go work.... No worry OYO WILL BE YOUR CASE by d time my jubreal brk ur leg for u wey u dey use chase babes upandan... .. Na dat time u go bcom d real night CRAWLER.... Oya gud nite... Expect ma lawyer tomoro..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:03am On Mar 09, 2016
eaglevision:
Yinmu! Its u nd i left here again cnt u see that im more available for u,i tink i hav to take u away frm that ur 'photoshopped' hubby
Beiby com and hear dis....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:00am On Mar 09, 2016
jubrealguy:
bn wanting to ask y u are leading in that category. Babe, am i safe sha
... Dat is d same controversy u told me abt na... Truth is dey want to scatter our marriage... Buh dia planz will not work!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:53pm On Mar 08, 2016
jubrealguy:
yes ooo, dats quite important.....plus a kiss. I can see oyehomie and Qutyjoice have finally agreed to our terms and conditions.
Hope does ones nominating innocent iambibi can see very obviously dat am a happily married bae.... *shouting it loud so dat Oga MUGU wee hear*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:48pm On Mar 08, 2016
eaglevision:
who dash u,reverend kor bishop ni
.... Flirt ke? I don eva seduce u?.... Jst lemme for my convent zone
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:38pm On Mar 08, 2016
MuguliciousMUGU:
1 MOST RESERVED MALE=Amodu 2 PEACEMAKER =Fraih 3 CLOWN OF THE YEAR= Village Goat 4 BEST COUPLE= Shammak and fraih 5 BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision 6 GREATEST FEMALE FLIRT= iambibi
cc: kbs468 fraih
me wey b reverend sister
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:35pm On Mar 08, 2016
Jubrealguy if u want to go to bed come lemme bless u bfor u go to bed o...... U kno i will alway be ur Guardian Angel... wink
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:28pm On Mar 08, 2016
Fraih:
Chai!!! Na me you dey do like this? Despite say we get 2 names in common, Chai!
Bibi!!!!
... Lol... No b my fault na.... Na the path wey u don choose to follo... Oya come make i giv u dis assignment... Finish dis chapter... From Genesis 1-jude1, den we go kno say u r still d Fraih we kno... And by d way cool font grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:22pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
Let's blame Buhari
hu else angry
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:22pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
Let's blame Buhari
hu else angry
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:16pm On Mar 08, 2016
Fraih:
This is not my real post ooooo
... O.m.g....wait o na Fraih b dis?... . Fraih don change oooo.... Sote she don dey evn lie..... C Fraih wey no sabi lie bfor, wey na only d scriptures (Bible) full hermouth.... Hmmm..... Tru tru dis dollers really change everything *shaking head*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:11pm On Mar 08, 2016
IghravweIG:
So u wan con start war abi?
lolz..... grin Na now she dey discover say na GRA GRA b d surest way forward
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:06pm On Mar 08, 2016
kitchen:
stamnerin* jst w a n te d to tell u ur lunch is ready... i no knw say oga dey house
i understand.... Its ok... Dnt worry i'l talk to him.....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:02pm On Mar 08, 2016
LogoDWhiz:
Na so o my dear..
I no like dat zone kankan..
grin


Make I friendzone u?
go take permission frm jubrealguy first
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:01pm On Mar 08, 2016
Fraih:
Peace Maker!!!!!!!
Na only me waka comehuh
I guess its time to start some trouble grin grin grin
ehen.!!!!! i talk am!!! I talk say one day, one day ur real color go show.... Lolz.....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:57pm On Mar 08, 2016
LogoDWhiz:
Ahh..
Don't brotherzone me o..
I want to be at the top of the foodchain grin
... Lwkmd oooooooooooooooooooo notin pesin no go see for dis city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:49pm On Mar 08, 2016
kitchen:
some pple can actually act. jst reading tru page as if am reading a novel. anywy, jst wanna hala everyone in da house. iambibi..pls send me a mail ; georgepraise91@gmail.com
kitchen see wat u have caused..... Y na....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:46pm On Mar 08, 2016
merikims:
chai!!!Frasier don finish me.so I be below standard abi? we shall see,my God will visit u soon.in short I dey keep u malice self.lol
lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 55 pages)