IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 439 pages)
And some idíots for Naija go dey form women rights advocate.
See the kyn places you suppose go misyarn. |
KAI! this one pass me.
make I wait for the Consultants on Anál matters. |
My Food & Nutrition teasher. No be small hunger been dey hold boyz for school back then.. so the solution na to leave our class,come enter Food & Nut. class so we go fit obtain small lunch when dem finish. |
Karma is a female canine. him shoot other people before,now him turn don come. bt na human being e be,so let's all bow our heads & pray the bullet-ridden niggah. |
i no need any yeye Kinsey scale. i straight pass metre rule. |
i love this.
#ForeignPartnersRock |
They're all married now. |
this story don' tey. |
Mtcheeeewww
who get mb to watch this thing? |
Dem no dey carry us play.
our Ghanaian niggahz been wan test us on twitter,we show dem how dem dey troll.
even Kenya follow join. Na only we fit badmouth our country. |
Those aren't tattoos..... so it's as safe as it gets. Make e pray say the child go cute reach him drawing. coz if the baby come worwor...... then kasala don burst be that coz the guy don raise him expectations too much. but I guess Monkey no fine.... |
The stupídity is in her jeans. |
How dem go take allow Naija woman make she become minister for anywhere when the only thing dem sabi na to wear bum short and fishnet dey waka upandan for street dey find customers. |
old shiii |
sinaj:Belt buckle |
if dem ask this one too,she go say she's in love. |
bilulu:Just dump am. DUMP AM SHARP-SHARP! HOW DARE SHE utter those treacherous words. |
Ewudu. |
what do you expect from hungry people? na their way be that. |
So now wetin you want make we tell you again? You broke up with her after she showed you what she's really made of,which was the right choice. better move on with ur life. Abi u wan marry psychopath? |
Pharmacist wey don bleach her future away. sure say that guy na real doctor sef? see as the scrubs too big for am.....na borrow him borrow am abeg. |
raquelraquel:when we say 'FOREIGN' girls,it doesn't necessarily mean 'WHITE'. we're not after their skin colour, na their mindset we like. Comprende? |
dem no need to open hearts more coz we don Already make our choice.
#TeamForeignGirls. |
You see the problem with our naija women.... You dey wait 'til when una dey kiss before remembering that you're not into spitting or whatever it's called (I'm sure there is an official name for it somewhere bcoz everything has a name now). You have to sit him down,have a heart-to-heart with the niggah and see if he doesn't cut down on the fetish-centric requests. no be to just FLARE UP every time coz him fit vex one day,tear you slap. Then two months later,you go turn to feminist because men are so cruel and domineering. |
LastMumu:Freudian slip on my part. much appreciated, bro. |
shey no be another woman husband mercy Johnson snatch? na that one be true love? |
but the guy teeth tho"
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 439 pages)
