IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 439 pages)
dey there dey fool urself,YOU ARE INFERTILE my brother |
okikiosibodu:actually,the forthcoming 7th season is the show's penultimate year....so better prepare to say ur farewells. bt me never finish the 1st season sef since i started watching 5yrs ago. |
ignorant use of the word 'IGNORANCE'. |
Spontaneous konji of the lips disorder. |
Brotherly,na so fear hook you sotey u no sabi sleep? Naija police na ur friend, if to say that babe boyfriend na army pesin,e for don gather him Boys make dem come beat u til ur eyes komot like that FRSC guy. |
![]() |
Kai! this world eh
even if i die today,I know say I don witness some really bizarre stuff. |
I only got one question. she be correct MILF? |
I smell lies. 2012 and faze never hammer? even blackface don blow that time. klint da drunk wey I been dey watch on Nite of a thousand laughs since wen I dey primary school nko? Bloggers and lies sha. |
is it just me or does it look like the condöm has cut off blood circulation to the child's lower extremeties? |
.... |
As expected, no sense made. |
and what is the government doing to remedy that? abi no be wetin dem dey call Stockholm syndrome be this. |
yes,hilarious.... ha ha ha.
#Mtcheeeeewwww |
Nönsense! Who get time for protocols for this economy? Babe how far na,I just sight ur profile when i been dey on my usual parade....so his e g be? coz i go like to acquire ur number.. |
which kyn yeye logic be that?
I work to support the whole family while she works to support herself?
|
U no go know the kyn power the fear of death dey get over pesin body....... if she like make she begin dey rub the yansh upandan my díck..... Lai-lai e no go stand. If anything, the thing go shrink even more. |
ain't nobody got MB fo' that.
abeg who wash am? |
![]() |
FP material..... Holla me when it gets there. |
Jarizod:these days everything dey confusing.... if you slap woman,you're a misogynistic weakling who preys on women. if you say you no go slap woman,you're a sexist bast@rd. me i no even know wetin man go do again. |
just don't forget to pass the Moniker & password to ur shidren,who will in turn pass it to their children who will pass it to their children,on & on like that......the generation that are lucky enough to have the ban lifted during their lifetime get to inherit the family fortune. |
![]() |
All these indomie shidren wey no even get sense ...... back then wey to connect battery to a bulb using wires and making battery-powered fans was what we did for fun......if u do this nonsense,na just to open my carton komot my trusty wires,fix sharp-sharp. |
![]() |
Learn to speak for urself coz i can't relate to anything you're saying. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 439 pages)

even if i die today,I know say I don witness some really bizarre stuff.