IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 439 pages)
I go just chill,wait for her 'deadline' to pass.....make she pack her things waka. Ain't nobody got time for paranoid harlóts. #BrosB4Hoes |
abeggi! make I see road jor! even if na ur younger sister him nack sef,you no go fit freeze the guy out. how u go take unfriend am when him get mansion and him dey '...help you in so many ways...'. Bt no be say I dey blame you sha,it's what I'd do..... just bin that hoe wey no dey add anything to ur life and keep on digging ur gold jare. |
I be 2chainz ni? I go pull everything komot jare,then use like 0.0001% of the money get artificials. |
|
Csami:trust naija pikin na! u say 'look me for eye first'. him go just be like 'eh,u say wetin?'
|
She don turn to Modric ni? Everybody dey receive him own pass,even goalkeeper dey get him own share. |
him dey craze? Why him go dey wiggle him black yansh upandan my apartment na? I for don kick that modafucka out tey-tey. |
Laveda:TAMUNO!!!!!! ![]() So u be Esther? bt u no follow join them na,u be decent pesin ![]() #ExceptionToTheRule |
bcoz na so we dey ball! when we been dey play with sand & one of us carry goody-goody come playground, na to swarm the guy like flies..... child 1: Gimme na child 2: gimme na child 3: abeg dash me na Me: Johnson,look me for eye first...... But you na my friend shey? and we dey play together always ba! then give me na. |
abeg leave the bítch make she waka. focus on your kondo. Nurse that guy back to full fitness,then straighten your collar and go hunting again. |
I no fit elp you. Coz every girl na gold-miner now,so you're hopeless......we all are. Just find a girl with decent genes and hit her raw,make she pop pikin for you. DazAll. |
any name but Esther..... Coz every Esther turns out to be a hoe. ask anybody. So I'll suggest Mya |
U dey hide the thing from ur husband and you dey say make him protect you from him friend(s).How him go take do am when him no know wetin dey happen. so just keep kwayet there, nothing like business plans......the only reason you're hiding it from ur husband is because you're enjoying it. |
let's all take a moment to laugh at Man Utd. This is just pure comedy. |
Charles4075:
|
just don't put urself inside the place to begin with |
Charles4075:I sight u,brotherly.
|
StrawberryCream:Honestly, no one knows why. But I guess that's what happens when you deal with girls who see excess meat consumption as enjoyment. and then there's the ewudu,egusi,edikaingkon(I have no idea how they spell it),etc. bt I don close mouth sha. |
market nko? |
5). They are gold diggers 6). They have protruding bellies (even the slim ones) . They are short Absolutely correct! 'A short girl with fat stomach feeling like she deserves a rich guy' is the quintessential definition of ur everyday Nigerian girl.
|
![]() |
Then let's get to work! Where the pussìes at? |
Hausa..... then french,once in a blue moon. |
so wetin dey to see here? |
number 1! .....it's not even a contest. I saw that same kind of yansh today. |
na wa oh |
what is this? Gerrarahiamehn! #AttentionWhore |
mytime24:I guessed as much ![]() |
I'm 90% dead inside! No empathy hate Remorse regrets affections Just nothing! |
just mistakenly try this thing for 9ja The only thanksgiving 9ja babes know na the one dem dey do for church. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 439 pages)



. They are short 