IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 439 pages)
Pheals:football? Oh boy!! i just hope say you no develop muscles as you come grow,especially for leg. |
Pheals:so u no know Boris? bt u're a woman sha,I wouldn't blame you....una area of expertise na skipping and that 'E-10' |
kk |
na me be area father for papangolo,I no dey get dizzy at all. where willy-willy dey? The only thing I no do na tyre and tennis but now me na expert. but u no put Boris,coz na that thing be my main ride back then even if na rocks full road......if dem send me to go buy something,I must carry my Boris go. As I waste time one day when dem send me,my momcy komot follow me for back make she see why I never come back till now...... as she obtain my location from one of my padi wey i pass for road.....she follow come meet me I dey try push my Boris over one big rock like that. The kyn slap wey she tear me no be here....... I no even know when I reach house. Dem break-break my Boris that day use am do fire wood. |
i dey sense Wale Adenuga handwork for her story. |
No! |
"Take her home to Papa/mama" don dey get different meaning now |
e mean say another guy don chance you |
AbuadStudent:That is = cheating na..... put the 1st pinsure make late comers like me sample am abeg |
Fulaboy:this guy u been dey this NL so? |
Pheals:Sha,dem been get one day like that for primary school..... As per primary 6 students, we been dey feel posh since we dey graduate and everybody dey try form levels. Bt I was still wearing panties that time,You know the multisex ones na..... ehe so I destroyed my belt that day on the playground when I fell and bruised my hip during a football game. So after we enter class, our French teacher came in to distribute our french test scripts..... He called my name & as I bounce go front of class na him my trouser button come cut.....since I had no belt on.......Trouser drop straight reach ground. a young Legend was just standing there in front of everyone with him white panties. the kyn laugh no be here. From then on my brain just shut down from excess shame.....I no even know how I take reach my seat. |
this one is still a learner |
why e be like say the guy don change the thing. coz wetin I dey see & wetin people dey describe dey different. |
misspicy:
|
give up bro! |
fakeness everywhere abi the person wey design the card no do GNS for school? |
mtcheeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwww |
|
Who is that ho behind you? |
size of the yansh and her aesthetically pleasing face are the cornerstones of our relationship. '...Fear of the Lord...' for 9ja?
|
obiorathesubtle:Kaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa.................. kaaaa ka ka ka ka ka kaaaaiiiii ka aka kaka ka kaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa KKKKKKAAAAAAAAABIYESI OH!!!!!!!! é she oohhhh....... |
make una clear road abeg for this manchi to come through Egbon OP, carry dey go jor.
|
Spikkylee:
|
![]() |
my childhood was perfect |
donestk:just click on the image & download it bro! |
so wetin u want make we do for u now |
I no even dey BBM sef |
![]() |
not applicable in 9ja |
kk |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 439 pages)


