Iceking1's Posts
Nairaland Forum › Iceking1's Profile › Iceking1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 32 pages)
God Almighty |
Frying pan to fire... Bt honestly keshi shud go, and i also see d nff recalling keshi in d nearest future |
I will make this Country ungovernable in power fails to come 2 me in dis 2011 general elections Sai Boko_hari |
HARDDON:my guy u over 2much, i hail thee, u 2 muchhhhh |
Islam is a religion of peace... Hahahahahahahahaha Mohammed d father of terrorism well done ooooo, ur children are really trying in d learning of deir handwrk |
And some don born but dem dey pray to born other children. Woman wey dey find pikin, nor dey dey happy o. Make we all try to understand somethings about dem. 1. Nor be all barren case nai be woman fault cos some go say na abortion wey she do. Many nor do abortion. But pikin dey hard dem. 2. Na God dey give pikin. 3. Sometimes, na the man dey get the problem wey nor dey make wife get belle. 4. Maybe the man get accident wen e small and d thing affect e reproductive strenght. 5. Maybe d man also get infection wey e nor quick threat and it dey also dey affect man power to born. etc This moment, make we say a prayer to all married couple wey dey find the blessing of pikin. Let us pray. Father in heaven, You know say Sapele OgheneK (Tafia), This forum represent all families for Sapele and Delta State. Baba, give husbands the grace to continue to be enduring and to dey faithful. Make dem nor dey carried away by pipo words. And make dem love their home even while dey wait for your blessing. Amen. Give wives the grace to remain steadfast, patient and persevering. Make dem remain focus in you. Make bad friends nor lead dem to wrong path where dem for dey buy evil pikin or carry evil belle. And make dem dey wise not to answer all men wey dey abuse and laff dem becos of their condition. Amen. Baba, some of these wives, na their sin make dem barren. We pray for forgiveness. Have mercy on dem. Amen. And those wey be say na enemies dey delay their pregnancy, Baba, fight for dem. Amen. On this note, we carry the bucket of tears wey all the women for Sapele wey dey find pikin don cry, we carry am cum put for your front this day. Replace am with tears of babies. This we ask with a heart of hope in Jesus mighty name. Amen. Source : https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=598795986898844&id=100003053453713&refid=17&_ft_&__tn__=%2As |
BLESS THEIR WOMB Jen yawn as she stretch for bed when she wake up that morning. She cum look her hussy wey still dey sleep. Na so Mark face fine for the sleep. Smile dey around e lips like who dey dream. Jen cum go kitchen. Na so her fine yansh dey shake sheke sheke for the nika nightie wey she wear. After sometime, she cum come back with a cup of tea wey she put for saucer. One small pikin spoon dey inside. Jen use her left hand take tap her hussy for leg "Honey Honey. Wake up" As Mark dey open e sleepy eyes, na e wife fine face e first see. E clean e face nai he smile "Honey, good morning" As e greet e wife, na so Jen carry the tea for e hand. "My love, use this to start the day. Good morning my Lord" Na so Mark collect the tea. E cum first turn am with the spoon as e start to enjoy the aroma of the lipton tea befor e sip am. As e sip again, Jen cum sidon for the bed, take hand dey rub he beards... My pipo, na the dream of every married couple to start every day with a friendly approach. But situations for life dey make many of us dey forget the good way to start everyday. Simple things wey man and woman need to do together every morning, dey always dey strenghten love. Kiss every morning. Appreciate the beauty of your partner. Give breakfast on bed. And pray together every morning. Pikin norva come o. I beg, all these new couple, make unu dey enjoy unuself before pikin go carry their own wahala come o. Na so Jen and Mark take dey enjoy every morning befor dem dey go work. Many times, dem go doke sleep. And when dem wake up again, na still doking befor dem dey baff. Marriage is partly all about doking. Lolz. This na the first 6 months of their marriage. No quarrel. Dem still dey cook pot of soup with 5k. Na so dem two dey happy. But dem say, the spinal cord of happiness nor dey strong. Any small cane nai dey break am. Dem two dey bed dey sleep when dem hear footsteps for their parlour. Befor Mark say make e go check wetin dey sup, na three guys e meet for the parlour dey scatter everywhere say dem be armed robbers. Na so dem raid the full house, succeed to thief almost 250k wey Mark wan carry go Lagos the next day go buy handset wey e dey sell. If dem go like that e for good. Na so the three bandits cum rape Jen join. Mark nearly mad when e finally rush her reach clinic that night becos she cum weak like who don die. Na so e dey pace up and down for the hospital till the doctor cum tell am say make e nor worry. Say e go flush all the rubbish wey those idiots deposit for Jen body. I beg my pipo, we know say armed robbery nor be work, but make unu still dey use unu brain. If unu go rob, make unu try avoid Shooting, Killing, Raping. At least, make unu still dey apply a sense of decency to unu evil acts. When Mark discharge Jen come house, na there many things for change. To Mark, e wife don share her bed with some one else. E nor cum too love her like befor. Everytime when e wan sleep with her, e go dey imagine those three bastards wey rape her. Na so e mind go just dull once. My pipo, nor be everything we dey use dey blame woman. Make we try dey feel their pains sometimes. Pikin go sick for house, papa go blame mama. Make we dey try dey love our women even when dem dey pass through stress. Na so cold war take start for their house. House wey peace and love dey befor, cum turn to where trouble dey make bed sleep. As day dey break, na so Mark dey dislike Jen. To sleep with Jen cum dey hard am. The thing cum dey trouble Jen. Time dey go, Jen nor dey get belle. One year, 2 years till 5 years pass, no pikin. Unu know say, pikin issue nor dey disturb man reach woman. Nowhere Jen nor go for prayers and help. One faithful evening, Jen with her husband dey house dey watch film nai be korkorkor for door. Na mama Mark with one other girl wey carry about 2 years old pikin for back nai dey gate. When Jen open door for dem, nai mama Mark and Mark start to quarrel. Befor Jen understand wetin dey go on, the matter don turn for ground. All the while wey Jen norva get belle, mama Mark call Mark tell am say make e go marry another wife. say if e nor gree make the girl go stay Mark house, make Mark bring the girl cum her place. But becos of the love Mark get for e wife, e say no. But when the pressure don too much, e cum agree to give another girl belle make she born pikin for am. Say the girl and the pikin go stay e mama place till e go drive Jen comot from e house. My pipo, women dey suffer well well o. But one thing be say, na women dey still dey make women suffer. Some ladies go see man with ring for hand, know say e don marry. Becos the man go promise dem some things, dem go ready to born for am. And for their presence, the man go drive their wife from house. Some go even follow the man plan kill e wife. E nor good o. As mama Mark dey shout for Jen make she park her load, Jen just dey look her husband whether e go stand for her. But Mark just sidon dey look tv like say e nor know wetin dey happen. Na so Jen take cry park her things leave her husband house for another woman becos she nor born. My pipo, If unu look around our society, unu go see a lot of women wey dey carry this burden wey Jen dey carry. If woman wey you marry nor fit born for you, e nor give you as a man the right to give another woman belle out of wedlock. As a man, a barreness nor be the problem of woman alone. Na the problem of the both man and wife. In our family, we dey always get one or two women wey dey find pikin. Some norva born once. And some don born but dem |
Na wa ooo, u nor trar paper na who cum tear am... Bloody liar, only u do sumtin finish, only u dey deny am, with ur witch bird name |
[quote author=dovelike post=27086918]Lol.Why,thank you. dnt mention dear] |
dovelike:u jst killed it madam, dat was exactly my whole thought. U are a very intelligent girl |
Arva:All dat u wrote here is %999,000,000,000,000 true, am a living testimony 2 dat itsss really true |
dovelike:tnx very much 4 ur understanding bcus if its 2 b sum pple on nl all i ll get is insults in return |
dovelike:all i knw is Lola & Anita are both fair skinned & dere is no doubt about dat |
dovelike:hey... Hw cn u say such word dat Anita is dark skinned , dnt u have eyes and u also said d same about d kids... U funny well well ooooo |
helphelp:wetin concern ur life concern d like? |
Very cute bt dem dun dey spoil d small boy @ dis yung age...... And peter's wife luks like an halfcast, dey both married fair skinned women datz y deir children were also fair |
The fear of ebola is d begining of W..... Like seriously hiv na omomo 4 were ebola dey, hiv will kill u in 8 to 10yrs bt ebola cn kill u in jst 21days and contracting ebola is far more easier dan hiv... God bless the Federal Republic Of Nigeria... ...God bless all our APC and PDP leaders... If u blive Nigeria is totally free 4rm ebola & ebola is no longer coming back hit Like |
Hehehehe... I jst dey observe |
Buhahahaha |
Singing in chinese language... Chan wi chan chan chan waaannnnn, kam ba yin ya yin yan yin yaaaaaan, |
Generator ko? Handset ni? |
Speechless 4 nw..... I jst dey observe |
All of una funny die ooo, if u jst dey person say make u give am ur passport and he nor tell u wetin he one use am do or y he dey ask u 4 ur passport, u go give am? Keshi nor tell am say he name dey d list and he send another person cum request 4 d passport without telling d dude wat his passport wanted 2 b used 4 |
Toybreezy:u ar a very stupid fool, do u by any means knw wat we ar discussing abt... Am d op mtchewwwww |
marcnelly:u have 100% of my permission to do it on any website u like |
South africans get mind ooo, haters |
Clueless Jonathan now i knw y d Apc e-goats are attacking u, its bcus u ar so clueless and dumb, u ar d wost president dis country has ever produced... I will nt support u again... Big fool..... APC=CHANGE |
Na wa |
Again |
Na wa |
princemolak: Now that Election is near, Nigeria Army is now gaining upper hand in its battle against the so called "Islamic Radicals" God dey ooou ar d biggest bastard i have ever cum accross on planet earth, bcus wen boko haram was gaining extra upper hand u & ur apc e-goats said he was using it to reduce d north-east population so dat election will nt hold there, and now that d Nigerian army are gaining upper hand u and ur bastards Apc e-goats are spilling another trash... FOOLS |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 32 pages)
. Confident and extrovert guyz are just so awkward. You'll never like them. I prefer the introvert guys. They'll always stick to you.