₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,902 members, 8,424,131 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 06:07 PM

Toggle theme

Icezikagu's Posts

Nairaland ForumIcezikagu's ProfileIcezikagu's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

GamingRe: What's Your Take On The New Ps5 Controller? by Icezikagu(m): 9:57pm On Jun 03, 2020
We wey no sabi d hand nko? grin
TV/MoviesRe: What Movie Are You Watching Now? by Icezikagu(m): 9:53pm On Jun 03, 2020
cheesy sad grin AIT NEWS MOVIE
FamilyRe: The Dumbest Things I Believed As A Kid by Icezikagu(m): 7:53pm On Jun 03, 2020
Kyra1:
Isn't it true? If it's not clean it will crack.
What makes it crack then
Email me to learn more, i knw u all are still ignorant of dis
SportsRe: Senegal Used 'juju' To Beat France In 2002 World Cup - Petit by Icezikagu(m): 8:02am On Jun 03, 2020
cheesy Nigerians, dont u knw hw to do d Juju, so that we would get the WORLD CUP
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Icezikagu(m): 7:55am On Jun 03, 2020
[sub][/sub] undecided cool wink I think say na ur ghost dey write ham oo until i read ham finish
CrimeRe: Lady & Her Friends Storm The House Of Her Cheating Boyfriend To Destroy His Car by Icezikagu(m): 7:47am On Jun 03, 2020
cry undecided smiley lipsrsealed cheesy Her dad shuld go and price a golden wheelchair for her, as 4 her frnds they shuld go for a gud casket for themselves
PoliticsRe: What Is Biafran Flag Doing In This US Protest Arena (photos) by Icezikagu(m): 7:41am On Jun 03, 2020
grin tongue
Azmanaty:
Umu chineke!
Yesssss i nno here cheesy
CelebritiesRe: Cause Of Davido's Accident Finally Revealed by Icezikagu(m): 7:37am On Jun 03, 2020
smiley cry undecided cry U guys want his downfall right? he has been destined to make it so go and hustle joor
Jokes EtcRe: Show us how good and creative you are with your use of words... Fun all the way by Icezikagu(m): 10:30pm On Jun 02, 2020
Com fanta bulate
SportsRe: The Greatest Footballer Of The 21st Century Has Been Voted(pic) by Icezikagu(m): 7:08pm On Jun 02, 2020
cryIs not only Messi, they will soon c Messing... RONALDO all d way grin
FamilyRe: The Dumbest Things I Believed As A Kid by Icezikagu(m): 6:51pm On Jun 02, 2020
:DThen u hav to b panerbeated to d truth. lol :PThen u hav to b panerbeated to d truth. lol
FamilyRe: The Dumbest Things I Believed As A Kid by Icezikagu(m): 10:29am On Jun 02, 2020
angry kissI used to believe that in order to prevent d caset disc frm cracking u have to clean it on ur smooth cloth wink
PoliticsRe: FCT Policemen Push Their Patrol Vehicle After It Knocked Down: Photo by Icezikagu(m): 10:36pm On May 31, 2020
[quote author=Akaegwu post=90176005]Is like you are from Jupiter. We no fit settle 9ja matta finish na abi which side u dey 4 d planet
PoliticsRe: FCT Policemen Push Their Patrol Vehicle After It Knocked Down: Photo by Icezikagu(m): 10:28pm On May 31, 2020
tongue cheesy grin Imagine DPO wey dey sell recharge card 4 junction.... infact Naija is a home of d pple
FamilyRe: If You Walk By And You Find Ten Million In A Suit Case,what Will You Do? by Icezikagu(m): 7:08pm On May 30, 2020
[quote author=ObaOfUyo post=90095462]Leicester don win ham before na, u supose to call club lyk everton and d lyks
RomanceRe: Ladies, Who Would You Choose (photo) by Icezikagu(m): 5:33pm On May 30, 2020
Gofwane:
As Naija hoes used to say, better to cry inside AC than to smile inside heat grin
Which one b heat there
EducationRe: Meet Capybara, The Friendliest Animal On Earth by Icezikagu(m): 5:22pm On May 30, 2020

undecided grin They can neva b kept at home cos u cant tell me they dont harm at all
FamilyRe: When Your In-laws Are Not Happy Over The Arrival Your New Born Baby by Icezikagu(m): 8:58am On May 30, 2020
cry undecided They have seen it, that ur child wuld be great so they are jealous, is it not dis village people? i knw dem well....
SportsRe: Champions League Referee Arrested Over Drugs And Prostitution by Icezikagu(m): 8:27am On May 30, 2020
[font=Lucida Sans Unicode][/font] cheesy Make dey imprison ham for 37yrs abeg
FamilyRe: If You Walk By And You Find Ten Million In A Suit Case,what Will You Do? by Icezikagu(m): 8:21am On May 30, 2020
cheesy lipsrsealed[code][/code] cheesy Remember dis song, Count ur blessings, name dem one by one and it will suprise u what the Lord has done
Jokes EtcRe: I Have Been Settling Matters Since Yesterday by Icezikagu(m): 7:39am On May 30, 2020
huh tongue grin The lawyer no even get beteer glory
Jokes EtcRe: Heart Touching����� by Icezikagu(m): 7:34am On May 30, 2020
no worri d lady go soon ans u, by d tym u don stay single reach 60yrs u go know cool na only ham b woman? ; cool
RomanceRe: Photos Of Campus Ladies Naked In Nairobi Clubs by Icezikagu(m): 7:14am On May 30, 2020
[b][/b] lipsrsealed This is indiscipline for christ sake and at d highest level... she is suppose to b panerbeated to her right senses
SportsRe: The Return Of Football by Icezikagu(m): 9:03pm On May 29, 2020
grin[color=#990000][/color] I cant wait to witness real football once again in d europe best leagues
SportsRe: Potential Arsenal 2020/2021 Premier League Home And Away Kit. by Icezikagu(m): 8:58pm On May 29, 2020
:PThey are of course, u know gunners are d best and will always remain best in d world.... d best kit ever
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Icezikagu(m): 8:32pm On May 29, 2020
ademidedavid:
E don happen
Doctor wey wan deliver person wife don go finger the woman burst one of the pikin eye

I dey with the husband like this
Nah the matter we dey settle
����

Simi don Born pikin wey resemble falz, na there I dey go now, Dem don dey settle the matter sha�������‍♀️��‍♀️��‍♀️

Student don call lecturer baby on e learning class na the matter we dey settle since morning for general school platform

House help call Oga big head in the presence of madam, gate man wey come settle matter tell madam 'baby calm down' the matter no gree settle since yesterday

Abeg feel free to add yours to relax our tension abeg
[url]

[/url]

Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by Icezikagu(m):
tytylayor:
He who fights & runs away , Na fear catch am.

2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

5. A stitch intime, dey prevent further tear tear.

6. Birds of d same feather, na d same mama born dem.

7. One good turn, na correct power steering be that.

8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque.

9. Half bread, is better than buns or puff puff.

10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.

11. The patient dog, Na hunger go kill am.

12. All work & no play, Na Banker be dat.

13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!!