Igboboy1's Posts
Nairaland Forum › Igboboy1's Profile › Igboboy1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 108 pages)
ezeagu:mighty gini? Agbor people are bush o, come delta state and see for yourself |
lagcity:o boy how much for fresh liver? i dey H as in serious Hunger |
hackney:please lets be honest, they are not devil worshippers. They are allah worshippers. wirshippers of mohammed terrorist #1 Seanet1000 is there talking rubbish meanwhile na im people be this, effing mohammedist |
I guess terrorists can now have effective access to interest free finance to secure loans for their weaponry Cheap capital is what these terrorists want to be able to finance their jihad, people like mutallabs father will readily foot the bill cos he know since no interest he can repay back prinicpal with ease, o di egwu |
physics we dash una igbanke, who wants such inferiority complex people anyway? If una want agbor take dem too cos dey are bush too. come and claim oshimili na thunder go fire ur yansh |
Daniel_Pop:nna nwayo/jeje/easy ah ah, reuben na ur papa? If it were utomi he would refuse so stop acting like everyone will just jump at an opportunity like this, It is clear ur man reuben is an opportunist. from critic to eater. |
I would not want to be a bini, urhobo, isoko, itsekiri etc (no offence), I want to be part of a group that at the mere mention people fear, dem start planning, I am happy when Yoruba see igbo on anything dem dey shiver, na so e suppose be, I'll start opening lots of igbo thread just to see those anumans flock ![]() IGBO KWENU |
is a Yoruba saying all igbo get na mouth? na wa o, its like a crocodile rolling on the floor saying a horse has long mouth meanwhile na him get long mouth, It is written in the canals of history that umu olodo-wa are great orators, mouth? yes dem get raking? na dem sabi voking? o boy no try, if dem voke for you, u go fear boasting? na their quality Barking? the loudest Action kwanu? for where, these guys cant do iiisssh even if their life depended on it, once awo saw war na im d guy say igbo sorry we no go follow una secede o, |
this alj sef, the way u dey camoflage ethnicity dey baffle me o, today na aboki, tomorrow na hausa, next week na igbo ![]() |
PointB:ha i thought i was the only one that noticed that, no need to argue with toothless dogs, so ezeuche and other umuigbo unu biko hapu ha aka maka enwere ife ha ge me', |
Negro ntns, u dont know ish about my people in the delta region of nigeria so mechionu gi, I grudgingly accept being called ANIOMA, So what is Anioma clan in your last write up? The you know the word Anioma was made up by come chump less than 60yrs ago who just put together the first letter of the various people comprising igbos west of the Niger? Prior to this nothing like Anioma, bokohalal biko u too anioma is a garbage term to me, i prefer oshimili pesin cos Ndi oshimili are older than so called "anioma" |
ogbuefi u dey follow Yoruba man argue? you go loose o, U neva know say na them be talker number one, negro ntns is ready to yan nonsense all day on this forum so be warned. |
eldee:Am sorry, there's nothing you can do about it, oh nanana all his fans still loving him loving him love love love him, there's nothing you can do about it, -kelly handsome (cant stop loving me) ![]() how can u be an igwe when u no be nwa'afor?- kelly handsome (igwe kom kom) love this line dem say dey be igwe igwe igwe, omo ha na kpasu mu iwe iwe iwe, - Kelly handomse (igwe kom kom) ![]() |
Negro_Ntns:u cant stand an igbo man hence u got to deal with me the boy impersona, Negro, u keep asking about bravery but all i can say an ijebu or Yoruba pesin is in no position to be questioning another person's bravery, bunch of cowards, o so so onu unu nwe (only mouth una get), negro |
And dem say Yoruba man no like ego? ![]() |
odiaero:big lie, ministries or departments have budget. The money is meant to be spend according to the operatus merandi of the ministry. Now if it is somthing bigger than the ministry then the presido can step in and give special orders, But normally presido dont need to release money for eveything |
aribisala0:no shiiiieeet, No wonder, I apologize on behalf of the entire igbo race for misreading Awo's letter to ojukwu, oops But i was told that to confirm u guy's stance ojukwu called awo on the eve of the war and awo reiterated what he said, well maybe ojukwu no understand the strong ijebu accent and mistook secede for succed, O boy u see how accent they cause wahala? |
lagcity:lagcity boy, na our turn to do the follow follow, una tell us for 1967 say if we secede una go follow, Monkey don wise up now, This time around na una turn to initiate then make we do the follow (not), u dig? all i am saying is dont cry over spilled milk,. GEJ is done campaigning, he doesnt need your vote again cos na im dey sleep for aso rock confirmed, As for babatunde fashola he no need my campaign nau, when im get the political machinery of tinubu, the sagacity, cleverness and witty nature of tinubu wetin he go take oshimili boy take do na? But make he know say RBF no go win pass SW zone sha come 2015 no be say i dey swear for am but naija is too tribal so dem go say wait ur turn, ndo |
hmmm negro we dont believe you, you need more people, bunch of cowards u are, obinna took ur popsie shop and there is nothing you can do about it cos you are not built for altercation, poosie odua |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 108 pages)

. ibo ppl singlehanded put GEJ there and we expect them to do the same for the Yorubas. vote Babatunde Azikiwe Fashola for 2015! igbo boy, i expect you on the campaign trail