IgOga's Posts
Nairaland Forum › IgOga's Profile › IgOga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 133 pages)
![]() Stalking Soludo I guess ![]() |
Illuminatiship:Stop hating on us Yoruba men....na we be the best ![]() |
![]() Na we allow you from Mauritiana to contest sha |
kozmokaz:lol DEA has no case against Tinubu... una small pickin nor know say this case has been litigated since 1999 and Tinubu always comes out clean........na your turn to try your luck ![]() |
![]() You forgot to add Atiku and Datti Make una dey dream ![]() |
hammerT: ![]() |
40Bullets: who dem be ![]() Sanwo Olu continues to prosper ....Lagos continues to prosper......wailers continues to wail........ko kan aye ![]() |
Nobody attacked Igbos....it was agberos attacking everyone who will not vote APC...... You know why? Because GRV said he will ban agbero in Lagos....na why dem dey fight to protect thier Jobs.... Many yorubas too were prevented from voting .....agberos called everyone "Ibo" even if you get Oyo tribal marks as long as you nor dey vote APC dem go send you out say you be ibo |
Na so Peter Obi talk that year say if him leave APGA make bad thing happen to him ![]() Alaye join PDP after that ![]() |
SenseiVoyles:MC Oluomo is a US citizen o ![]() |
KEVIND: Slow down read what you have written and then look in the mirror ![]() |
KEVIND: Oniyeye.......where the claim say Obi won the election ![]() I pity those of you who have disowned your friends and family and some of you your tribe because of some illusion that Obi won the election..... Well una don see say this na case of a timewaster. Obi looking for a June 12 because he lost...... God help those of you still following the Agulu Messiah....by 2024 Obi will decamp to APC |
Fake news Just because the poster called himself Mustapha nor mean say na SGF. Who dey run this nairaland sef? |
![]() So Obi nor claim he win the election again. Oniyeye ni Obi sha ![]() Mahmood Yakubu dey look Obi dey shake him head ![]() I said it before when you see a man who claims to have a case in court and is happy to discuss that case on TV....it is a sign that he's nothing but a clown... I kept updating you that Obi has no evidence.....na Bode George (the ex-convict and liar) dey give EluuP numbers from his backside ![]() |
Emilokan ![]() I think APC will give it to SS |
Igbos should be given Biafra......I think they have had enough of Nigeria |
Don't go near international airport o ![]() The people instigating you live abroad and some have dual nationality. If you die nothing will happen Sanwo Olu don win now .....they will not shalaye If na before governorship election you wan do this protest so....na Sanwo Olu go lead am ![]() |
![]() Baba George are you speaking from Togo ![]() Seriously it's a shame that people were prevented from voting in some parts of Lagos. Nobody should feel unsafe to vote in any part of Nigeria especially a cosmopolitan city like Lagos |
![]() Well you don go back to square one now ![]() |
![]() There is a thin line between activism and madness ![]() Falz the new INEC chairman has spoken ![]() |
![]() Obi don teach this one illusions ![]() Patrick rest.....decamp to APC beg Tinubu to allow you run senate or HoR.....that Lagos na mafia dey control am |
Afigba ti Aregbe sesin L'Oyo ![]() Congratulations to Seyi Makinde. You backed Tinubu and the people have rewarded you! |
Abeg where Ojoo |
![]() Actors plenty for naija Make e go cancel am now . Where the evidence of the beating ![]() Na so yeyebrities dey act yesterday say dem dey beat them only for people to debunk it with video evidence.... Even Ruffy Arise TV sef twitted violence....army reach there nothing o....na group of elderly men seating jeje waiting for voting to finish |
Nwodosis:Not true....na Patrick make poster calling himself Chinedu Rhodes-Vivour....and Igbos take it on their head.....making videos of how they will chase the Oba away from Lagos .....claiming Igbos now determine what will happen in Lagos......Patrick's mum too made video telling Igbo women that Patrick is Igbo......what do you expect? It's thesame as fulani herdsmen claiming territory in Oyo state or Anambra state...people will rise up and defend their land |
elefind:Pele...sebi Obi was governor in Anambra for 8 years...why he nor build a liveable state Dey play ![]() Obi has no case...He lost the Feb 25th election. He came 3rd. He won 25% in only 16 states.....and he's not even serious...e get case for court come still dey discuss the case for TV....... Just build your own life and let politicians do their own thing....na so e dey always be |
Wake up o ....APC floor LP nor be smallLP nor even dey Badagry...na APC and PDP.....go irev go see your life. ![]() Chest beaters ![]() https://www.inecelectionresults.ng/elections/types/5f129a04df41d910dcdc1d51?state_id=25 |
hmohammed:Welldone for sharing the link...if the trend holds......which seems it will.......EluuP don end for Lagos |
Face Anambra where APGA and LP were having a gun duel over control of House of Assembly |
Mahmood Yakubu has been INEC chairman since 2018 before Tinubu ever said he was contesting now |
God1000:They all have the results na why Patrick wan set Lagos on fire...e take as dem go don beat you wey you go know say you don loose |
Sanwo Olu don win since 8pm....... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 133 pages)

