Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 317 pages)
yesssssssssssssssssss! with bars like this ? ![]() [flash=200,200]http://www.cmmportail.com/portail-Mont-dor.jpg[/flash] |
naaaaaaaah i want to train 'em to be able to summersalt , wave at peeps ,throw a mean upper-cut! " " |
prince- purple rain |
mukina2: you go like this type? [flash=200,200]http://www.homesecurityandcontrol.com/wp-content/uploads/yellow_padlock.jpg[/flash] am about to start training those puppies " " ![]() |
have u seen my new puppies? 2009 summer edition " "just delivered from the Tibetan monastery ![]() check it out! ![]() |
@ topic there are several l other ways of taking care of fibroids discuss with your ob/gyn Good luck! |
me loff sortin dey shele for nl oh? as i siddon dey shack my pammy so fear just dey grip me- liver |
pata? make sure sey na largest size dem get for market oh ![]() c o s this apple bottoms aint no ![]() [flash=200,200]http://storage.canoe.ca/v1/blogs-prod-static/mediam/apple-bottom_jeans.jpg[/flash] |
waiting with batted breaths for: weeds californication dexter |
my betsy johson hobo bag! chei! much agro about nuttin ![]() |
since be twinnies you must toast mee too by fax,fox fix ![]() wey my own chocolata? ![]() |
so wearing my pum-pum shorts and my bra tops means sey i dey find d i c k? |
ok wetin you wan take us do oh? ![]() |
nor be me oh na you and iice muki did u see wonder for yonder? ![]() |
so wetin do mary-jane smokers? ![]() Ganja na the very thing jor! " "big ups to a gigantic double-wrapped mexican splif. ![]() |
hahahahahha crush transference " " twinny its now ur turn ![]() |
spikedcylinder:ehen? i dey come i neffa reach! muki? nangadef? |
maxwell - pretty wings |
the power of kabbalah by yehuda berg! ![]() [flash=200,200]http://www.72.com/store/images/powerofkabbalah-straight-large.jpg[/flash] |
asa- bibanke |
another one? " "some people nor dey fear sha! ![]() |
aight " "mirror ! mirror on da wall which one of my twinnies jazzed banana boat escapee, and why did he loose his agbaya soul? why is he wandering in between ![]() [flash=200,200]http://www.antique-furniture-uk.com/images/959-Antique-Girandole-Mirror-Candle-Sconces-l.jpg[/flash] |
aight here is the remedy oh plenty plenty! " " [flash=200,200]http://www.visualinformatics.org/i/banana-clean-FD-lg.jpg[/flash] or [flash=200,200]http://hood.eas.asu.edu/che211/wiki/images/2/20/612Sugar_cane.JPG[/flash] |
by slap, gbam, jam, force, fix, fax oh! since 2000 abi since when? ![]() muki and iice na jazz abi na beans una use for am ? ![]() |
una well done for hia oh ![]() i hear sey dat banana/sugarcane escapee don scatter crase again " "make i tell una de remedy? ![]() |
wande coal - bumper to bumper,let me kiss ur hand, baby u bad totally loving this fellow munshite! |
Lipton tea and ginger cookies |
naaaaaaah those shoulder pads are a big No! No! with me |
feb 31th yaaay! " " |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 317 pages)

