Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 317 pages)
aswerigawd! i need a new head phone! ![]() what a convoluted mess! ![]() this guy has no bixnix singing r & b or how am i even going to categorize that ish up there? ! his 1st set of songs were funny and creative even if he was copying awinllos songs but what da F &%K is that up there? ![]() |
tufikwa i fit take am jazz persin shai be wan prepare one concoction sef ![]() |
me sef want am na ![]() hunger dey wire me as i dey hia |
yeye thread! |
@ 4play trying to post on this thread " " [flash=300,300]http://scrapetv.com/News/News%20Pages/Science/Images/monkey-with-glasses.jpg[/flash] |
MrCrackles:gbam! i get your medicine see am below ![]() [flash=300,300]http://www.outblush.com/women/images/2008/06/animal-cracker-cookie-mix.jpg[/flash] |
" " no name/s shall be posted hia ![]() [flash=400,400]http://www.traveladventures.org/continents/southamerica/images/kingston-market10.jpg[/flash] |
laughing in chinese " " ![]() ur future sis-in-law is a dough-girl? ![]() |
aight wey all of una dey oh? ewa agoyin and agege bread dey hungry me ![]() |
awwwwwwwww received , noted, and shacked!! hic!!! ![]() |
@ busybody enjoy! na so you dey sell gbure for market? ![]() [flash=300,300]http://upload.wikimedia.org/wikipedia/commons/thumb/a/a1/Market_Woman_in_Camodia_with_Krama.jpg/250px-Market_Woman_in_Camodia_with_Krama.jpg[/flash] |
" @ busybody you do well oh! ![]() |
iice:huh? "i go vex oh! by the way only the that thing starting with a p can solve this our fight oh! ![]() |
any 29th in da house? ![]() |
Lexiwhite: see as persin dey find trouble small! small? ![]() |
awwwwwwwwwww carrot cake? delish or eve[b]n rum cakes [/b]yuuuuuuuuuuum! |
@topic divorce her immediately! but don't be surprised if she hooks up with one random best man too yeye! ![]() |
2 fighting! 2 agbayas " "i need to interview that ashinalele . wetin she put inside her ![]() na knorr cubes, monoglutamate seasons,dried cray fish or oturumopo? ![]() |
iice:" " i don come back where una dey |
Nurse jackie Eddie falcon i s awesome! ![]() |
hehehe which kind fish abeg? Tilapia or kote? ![]() |
https://www.nairaland.com/nigeria/topic-281933.128.html#msg4013856 muki look i dey find trouble hia ![]() iice: |
Lexiwhite: na rebirth? ![]() or am i smoking too much mushrooms? ![]() @ topic na me oh! make i post pishure? ![]() |
aight! meeen! i don tire! i'll ge logging off in 10 , 9, 8 ********** ![]() |
" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 317 pages)




