Ikeno's Posts
Nairaland Forum › Ikeno's Profile › Ikeno's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 49 pages)
Na persin wey stingy go fit keep ur money. |
You better use your brain na format wey dem dey use. Nxt she go tell ur her mama dey hospital and she nid to under go operation. |
No vex that your write up dey confuse my eye. |
Suspension again why not just give him the boot so he will go and be milking goat in his farm |
This "like" your profile pic,you dey use am go buy guguru and epa for market |
I'm into sportbet business and believe me many people are addicted to it especially the virtual game. Am so mavelled how someone use his salary/business money to stake thinking that he will win, something that is maniputed by the company |
Embarrassed bawa,no be attention una nid.we giv u attention and you feel embarrassed for watin.i dey even encourage my babe to wear skimpy dress. D one wey dey kpakalum ise be does one wey go wear skimpy clothes then come dey force am down, anty when you kwn say em no cover your vitals why you wear am |
You want fu*ck olosho with manpower🤣you never see anything.olosho wey be say na f*uck be dia work. People wey dey f*uck 20men in a day. No go die on top woman oo. Better do as your power fit and leave the rest. People wey u no fit win dem for war talkless of battle. |
Miravik900:Ok, because na you disflower her make you want die for her matter. Oga, the girl don walk you sef dust your leg and find your square root. You dey give a second thought, na third and fourth though you go still dey give when you go hear say she don carry belle. |
If person no check up on you just let her be. Na una dey make all these girls their head swell dem make dem dey feel like say dem dey important. |
Womanizing and smoking. |
Whether na the late wife catch am with another woman or na because of the children school fees the wife ask from him. The Koko of the matter be say him kill the wife so make him go face the law. |
Lagos state task force should allow these okada riders to breathe. With this economy hardship and you still want to confiscated their means of livelihood that's too harsh. May the soul of the dead rest in peace |
Just avoid them like a plague cause most of them can't cook,many are lazy in bed, can't keep a simple canvo just prefer telenovelas, fashion, TikTok gossip. |
My ex girl want use bleep kill me every day na wotowoto infact all my ex's their level of konji is over the chart. The last one nearly send me to ER just because I refuse to bleep her for 2days.on the third day she nearly bleep the living day light out of me. |
mymadam:Age is just a number, na the maturity wey follow the number matters 31,36 and above are just numbers and letters 😃😃 |
What do you need a lawyer for?to intercede so that the company may accept your installment payment or to defend you when they arrest you. |
This ur wahala don dey too much if you want kaput go hug transformer or jump inside lagoon hope you no sabi swim. |
It's called olosho syndrome:it's a very common syndrome among guys so don't work yourself up cuz nothing is wrong with you. |
U want kill urself cux u dey bored 🤣🤣🤣 try cumot from the comfort of haus and see what people are going through. |
Des ur tory get k-leg. Money doubler go let u go wit 500k make I hear. |
I don kukuma park my Nissan Pathfinder that thing dey suck fuel like Sahara desert. I no kukuma get time to calc fuel consumption when you go dey for traffic for 3hrs nah how to get to ur destination go dey your mind rather than fuel consumption. |
Watin consign me with taking a girl on a date after all the aim is to knack her after. I rather not go through corners and ask her the price of knacking her. |
I no fit try am make we starve for that day no wahala |
This kind matter dey weak me my guy no go fit sleep,no go get appetite for food, will be somewhere dark quiet sobbing think of all the things he has done for her😔 You people doing monitoring spirit on your girlfriend knowing that this gender are never loyal should stop it. @op,I give u my advice when you're in the right state of mind so that it will really sink in |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 49 pages)