Sports › Re: Football Conspiracies Everyone Thinks by Illegal1(m): 7:40pm On Feb 22, 2023 |
Num2 and 5 off me... |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 6:22pm On Feb 22, 2023 |
youngreezy: I just weak bro,me I no go dey fear odds again... one tin i dn notice for dis betting be say"the ones wen u fear pass,na dey even enter well pass the ones u no fear... dem jst dey use big odd dey make person fear.. |
Romance › Re: Man Laments Bitterly, Crucifies Rat For Eating His New Naira Notes by Illegal1(m): 6:09pm On Feb 22, 2023 |
Na to kukuma kill the rat eat... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 6:08pm On Feb 22, 2023 |
youngreezy: you never understand wetin I dey try talk?we discourage am not to play the game based on say we think say Madrid no fit use 3odds win Liverpool hahahahaha....Jesu.. omoh...dat guy go swear gv una. see Bleep up,dis kind tin dey pain eeh.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 5:50pm On Feb 22, 2023 |
youngreezy: bro the game enter ooooo,we dey console the guy since omoh....God jst butter dat guy bread with 90k for dis hard time. wetin happen,y una dey console am? |
Romance › Re: News Paper Headline On 26th by Illegal1(m): 5:28pm On Feb 22, 2023 |
Omoh...u dn make me laff tire.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 9:52pm On Feb 21, 2023 |
Mumu liverpool... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 9:47pm On Feb 21, 2023 |
Hendrixky: Wetin happen
Make we see the tickets no be today sumtin nah,abi u no knw wen leeds and liverpool play? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 9:45pm On Feb 21, 2023 |
Lamasta: I don't know why UEFA hates Liverpool this much by consistently pitching them with Madrid  jst be like nigeria and argentina... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 9:43pm On Feb 21, 2023 |
ppogba: Husband versus Wife.
We already know the outcome. sum wife dey beat husband ooh... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 9:40pm On Feb 21, 2023 |
youngreezy: Liverpool need to win make my guy no mad oooooh.....90odds wey em book,ac Milan to win totteham,Bayern to win psg, Dortmund to win Chelsea,and real Madrid to win Liverpool and em wan stake am 1k to win 90k.....omor we come discourage am ooooo say the game go cut make em no waste em money.... especially because of psg vs Bayern.....now the game don almost enter make he pray well for dis liverpool game ooh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 9:37pm On Feb 21, 2023 |
Liverpool shud gettat jare...i hate dem frm the day dey lose to leeds,cut my 195k ticket |
Politics › Re: Lagos APC: Where Will Tinubu See New Naira Notes To Throw Into The Crowd? by Illegal1(m): 9:23pm On Feb 21, 2023 |
Thinkam: So na old notes he throw 
Nigerians go suffer if Apc remains.
If you hate Igbo vote PDP, if you hate Yoruba vote PDP..
Country people, make we vote PDP
Atiku the Unifier bros...abeg wen will peter obi step down for atiku again? |
Romance › Re: HELP! What Can I Do With Breast? by Illegal1(m): 8:08pm On Feb 21, 2023 |
Pickmycall: Masturbation don carry my feelings gerrout from a lady's body.I no dey too reason their matter again. For over 4 years I never knack pussy.I been dey go brothel before to ease my lust but those ashi no dey make me enjoy sex. Too much restrictions"No touch my breasts"Do quick release or else,you go pay for another round"Na after I don pay them dey show their true colour.
Now if I dey feel lustful,I go wear Condom ontop my erec.tion and Jerk off.This has being keeping me of ladies till this time.I never even carry infection sef. honestly bros..i still dey wonder hw u guys enjoy masturbating,i tried it jst once bk in 2013,i no like am at all... truly....one man food nah another man poison. |
Romance › Re: My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 7:39pm On Feb 21, 2023 |
Pickmycall: 2/3 of the Monika's criticising you for not returning the money won't do the same.Most of the na even yahoo yahoo wey never see clients. i swr... |
Crime › Re: Woman Laments As Dyed Old N1000 Notes Is Given To Customer As New Notes (Photos) by Illegal1(m): 7:36pm On Feb 21, 2023 |
I no japa leave dis country 4 any reason,the country too funny...
nah only money i nid to make.. |
Politics › Re: Presidency: Group Urges Accord Party's Prof. Imumolen To Step Down For Tinubu by Illegal1(m): 6:41pm On Feb 21, 2023 |
PrinceOfLagos: Shameless people
Tinubu and his followers are thieves
Just imagine
They've resorted to blackmailing people to step down for them after president Buhari squashed Tinubu vote buying plans
Thieves vote buying plans wen go still make tinubu win easily... |
Romance › Re: My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 6:37pm On Feb 21, 2023 |
Berrityga: If nah me by now nah 2k go remain. I know this story is a lie sha.. If its not snap the balance let's see bros....i no dey seek for attention,i no dey talk wetin no happen. nah wetin happen today been tuesday mbiama market day i dey cap u so.. |
Romance › Re: HELP! What Can I Do With Breast? by Illegal1(m): 6:28pm On Feb 21, 2023 |
Breast are only attractive wen they are inside a bra,bring them out,then u will see the wall of jerico....
notin dey move me for woman side again slf,i hv had enough of them.... |
|
Romance › Re: My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 5:50pm On Feb 21, 2023 |
VeryWickedMan: OP where your old N1k & N5h notes? You say nothing dey happen for deadline na. bros..bros....u still dey on dis mata? bros my old note still dey with me,jst dat my area people no gree collect again... bt no shaking sha,i go still use dem wen tinubu win.. |
Romance › Re: My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 5:47pm On Feb 21, 2023 |
Drella: Imagine that you didn't see that man, you got to your friend's house and he lent you 8,500 naira. When you got home, you realized the money was no more on you. You traced it back but another person had picked it.
How would you feel?
Solution: Since you no fit escape God's punishment, kuku go to the market and buy little foodstuffs at home. At least your belle go full when God begin dey punish you... punishment on empty stomach no good. bros....abeg no make me laff.. |
Politics › Re: 2023: Danjuma And Christian Elders Endorse Peter Obi by Illegal1(m): 5:26pm On Feb 21, 2023 |
Abeg anybody wen wn win make he win make dis election over,i dn tire..... |
Romance › Re: My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 5:24pm On Feb 21, 2023 |
Drella: Imagine that you didn't see that man, you got to your friends house and he lent you 8,500 naira. When you got home, you realized the money was no more on you. You traced it back but another person had picked it.
How would you feel? bro...i don't knw if dat the reason my conscience has been beating me since dat time.... |
Politics › Re: Tinubu Takes A Bus Ride For APC Presidential Rally In Lagos (Pictures, Video) by Illegal1(m): 5:22pm On Feb 21, 2023 |
Emola12: The total number of votes APC and Tinubu will have in this general election will determine the total number of mad people and useless human being we have in our country NOTED noted... i go tell u the total numbers on sunday... |
Politics › Re: Tinubu Takes A Bus Ride For APC Presidential Rally In Lagos (Pictures, Video) by Illegal1(m): 5:18pm On Feb 21, 2023 |
Jagaban issa goal... |
Romance › Re: My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 5:17pm On Feb 21, 2023 |
youngsahito: you steal am cos u saw d owner. bros abeg u no go too blame me,wetin hunger dn use my eyes since last wk,no be child play... i be no reason well,wen i see the money,if nt, i 4 gv am bk dat time... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 5:12pm On Feb 21, 2023 |
Class01: Who cares? senior man abeg 4give me nah,na play i jst dey play.... |
Romance › My Conscience No Gree Me Rest by Illegal1(op): 5:10pm On Feb 21, 2023 |
See wetin hunger cause...
so dis mrn around 10am,i was going to meet a frd of mine to see if he can lend me sum money bcus i was 100% broke and cashless due to dis buhari new policy and better hunger dey wipe me...
i was walking behind a man carrying a bag along the busy mbiama market road,then i saw money fell down frm the bag the man was carrying,i quickly moved forward to picked the money and i was still moving bhind him...
one mind said to me"michael...gv the man he money nah.....the other mind said"oboi na better hungry go beat u if u gv dis man dis money..
dats was hw i divert my movement,enter 1 near by store then took cold pepsi and bread to step down,i counted the money and it was 8500(all new note)
my problem now is dat my conscience has nt let me rest since mrn till now,bcus i did nt return the money bk to the man,i have spent jst 500 frm it...
i don't knw the man,if nt,i wud hv given him bk his money ooh....
i no steal the money,nah see i see am pick ooh... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by Illegal1(m): 4:41pm On Feb 21, 2023 |
Dis is anfield... |