Celebrities › Re: Davido Gifts His Cousin Tunji Adeleke Over N5m Cash On His Birthday (video) by illicit(m): 2:40pm On Apr 28, 2022 |
Holy gram, real matterz on top real MATTERZ WTF MAN! I get money but I spend it on OLOSHO and WEED WTF! But no too reason am I wan go knack OLOSHO now  E get one ASHAWO house wey dem just wan newly do house warming today Na saint Janet and SINNERS CHAPEL wan come play, them dey call the ASHAWO Joint CATHEDRAL  Maybe d ashewo there go dey dress like nuns  Make I LITE and SMOKE my WEED first But wait o Who carry my Lighter for here abi make I bring out both my old and new KALA take LITE myself for my left and right LEG  WTF MAN! Una no think say I serious abi, Ok make I JAZZ out go cathedral WTF MAN! I am OUT of here Boogyman557  |
Nairaland General › Re: Top Coolest And Most Luxurious Prisons In The World [pics] by illicit(m): 1:50pm On Apr 28, 2022 |
Prison tourism dey  |
Crime › Re: What's The Biggest Scam You've Ever Seen. by illicit(m): 1:47pm On Apr 28, 2022 |
I will kill corruption and stop Boko Haram  |
Nairaland General › Re: My Friend And I Just Killed This Snake Behind My House. (pictures Attached) by illicit(m): 1:46pm On Apr 28, 2022 |
I know dat feeling Ur mind been wan cut that first time  |
Celebrities › Re: “nigerians Are Ok With Davido And Wizkid Having 3 Baby Mamas But Not Yul Getting by illicit(m): 1:45pm On Apr 28, 2022 |
Hypocrisy Some girls won't date smokers but can and will open their Toto for wizi or Davido  |
Crime › Re: How Can I Stop Smoking Weed. by illicit(m): 1:43pm On Apr 28, 2022 |
U can stop it after u smoke d next one  |
Fashion › Re: Lady With Long Braids Gets Into Trouble With A Monkey (Photos, Video) by illicit(m): 1:42pm On Apr 28, 2022 |
|
Celebrities › Re: Singer Davido Gifts His Cousin Tunegee N5 Million As Birthday Gift by illicit(m): 11:44am On Apr 28, 2022*. Modified: 2:37pm On Apr 28, 2022 |
 Holy gram, real matterz on top real MATTERZ WTF MAN! 5 million wey no go solve any problem Just spent it on OLOSHO and WEED WTF! But no too reason am Me sef I wan go knack OLOSHO now  E get one ASHAWO house wey dem just wan newly do house warming today  Na saint Janet and SINNERS CHAPEL wan come play, them dey call the ASHAWO Joint CATHEDRAL  Maybe d ashewo there go dey dress like nuns  Make I LITE and SMOKE my WEED first But wait o Who carry my Lighter for here abi make I bring out both my old and new KALA take LITE myself for my left and right LEG  WTF MAN! Una no think say I serious abi, Ok make I JAZZ out go cathedral WTF MAN! I am out Boogyman557  |
Politics › Re: Train Attack: Abducted Pregnant Passenger Gives Birth In Captivity by illicit(m): 11:39am On Apr 28, 2022 |
God help us |
Crime › Re: Truck Repairer Caught Removing Teeth From A Corpse For Rituals by illicit(m): 11:35am On Apr 28, 2022 |
|
Family › Re: Even Adam, First Man On Earth Married Second Wife, Why Yul's Own Different...? by illicit(m): 11:32am On Apr 28, 2022 |
 Shey na for Genesis or revelation this one happen  |
|
Politics › Re: FG To Spend N6billion On Training Kano Youths To Repair Smartphones,other Skills by illicit(m): 10:36am On Apr 28, 2022 |
This disaster minister no sabi repair anything |
Foreign Affairs › Re: Corpse Of Russian Invaders (very Graphic). by illicit(m): 10:26am On Apr 28, 2022 |
Omo  |
Politics › Re: Nigerian Soldier Working With ISWAP Terrorists Kills Self After Arrest | Sahara by illicit(m): 10:16am On Apr 28, 2022 |
Thank God o |
Health › Re: Which Recommended Drug Can I Use As Detox From Cannabis/marijuana by illicit(m): 9:53am On Apr 28, 2022 |
Orijin bitters
Please serve it chilled |
Celebrities › Re: Davido Gives Up On Gym Work After Months Of Dedication by illicit(m): 9:51am On Apr 28, 2022 |
So even to eat food na problem for rich man  |
Business › Re: Elon Musk Wants To Buy Coco-Cola To 'Put The Cocaine Back In' by illicit(m): 9:39am On Apr 28, 2022 |
Oshey Baddest  |
Christianity Etc › Re: TB Joshua’s Tomb Shelter, Property Destroyed By Mysterious Fire by illicit(m): 9:31am On Apr 28, 2022 |
HELL no FIRE ke  |
Education › Re: Help! Too Much Knowledge Is Killing Me (graphic Images) by illicit(m): 9:17am On Apr 28, 2022 |
Formal education is hocus pocus |
Celebrities › Re: Sosoberekon Attacked By Traffic Robbers In Lagos (Photos, Video) by illicit(m): 9:13am On Apr 28, 2022 |
Artiste talent manager not the other way round |
|
Crime › Re: Ondo Court Remands Kid Robbers, ‘oyenusi, Anini, Osunbor’, Mothers by illicit(m): 8:16am On Apr 28, 2022 |
|
NYSC › Re: Missing Corper Stephanie Se-Ember Terungwa Is Dead, Her Vital Parts Removed by illicit(m): 6:42am On Apr 28, 2022 |
Danyyyyyyyyyyy: Some men like this will use heaven and Earth to swear that they're not bad and you should come and they might not be , but you can't trust anyone , another reason to only mingle with people you know face to face
Wo let's do it the old fashioned way , go and tell my father that you want to court me , no more hide and seek Even face to face people can still do worse Remember the former deputy governor's daughter in Ondo state and her killer boyfriend |
Politics › Re: Oyo Vs Osun by illicit(m): 6:33am On Apr 28, 2022 |
Osun was created out of Oyo state
Oyo Alaafin still crowns some king in Osun |
Education › Re: NLC Seeks FG Intervention In ASUU Strike by illicit(m): 6:22am On Apr 28, 2022 |
ASUU Alaseju Baba Asete |
Politics › Re: “Polygamy Is Not A Sin” – Reno Acts To Yul Edochie’s Second Marriage by illicit(m): 12:48am On Apr 28, 2022 |
In our tradition it's not wrong but for christains it is wrong
David was a Jew
Not a christain |
Politics › Re: Dapo Abiodun's Possible Police Mugshot From 1986 by illicit(m): 12:30am On Apr 28, 2022*. Modified: 11:52am On Apr 28, 2022 |
No be only Dapo Abiodun na Pado Adiobun  |
Crime › Re: Army Officer Arrested For Allegedly Joining Boko Haram, Blows Himself Up (Pix) by illicit(m): 12:24am On Apr 28, 2022*. Modified: 10:13am On Apr 28, 2022 |
Where is his bloody carcass  |
Celebrities › Re: Ehi Idibia Marks 16th Birthday With Beautiful Photos by illicit(m): 10:56pm On Apr 27, 2022 |
IrepChrist: What is the meaning of this. Can you pray that prayers for yourself. It's not a prayer Its a biblical injuction |
Celebrities › Re: Ehi Idibia Marks 16th Birthday With Beautiful Photos by illicit(m): 4:43pm On Apr 27, 2022 |
NamelessOGBENI: Oops..
That was the only thing that come to your mind abi. No o but that's the most prominent  |
Celebrities › Re: Ehi Idibia Marks 16th Birthday With Beautiful Photos by illicit(m): 4:43pm On Apr 27, 2022 |
|