Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 580 pages)
Lol |
Lol |
Lol the Award don dey irrelevant people no too dey watch am again... |
Make dem go give dem 10yrs... |
Lol Another week of massive Lamentation.... I think say some People still dey wait for the Judgement in US to win dere case... When some don remove derr eyes on Judiciary shift derr Eyes go Chicago |
People saving cost left nd right... All this 4plug V6, V8 argument noise sef don rest.... |
Lol maybe them go see bright mind of India invite to come invest in the country... Cos most of the India wey me know na Borehole dem dey dig up nd down... |
Building collapse left nd right even the Clay house wey our forefathers dey build den no dey collapse like this... |
Safe trip to them..... Still dem no fit plenty Pass China and India.... |
Derr Problem... |
Lol u dey ask how thief dey do him thing... Be like say this Op jus reach this world... |
Lol den call EFCC on him |
Nonny95:Why the tears oga mak ur comment and stop crying about other people's opinion... You guy's always want to talk about others but pained anytime they mention ELuPEE.... At least the ELuPEE party still came third in all the LGA results looks like 3rd position na him be u people birth right.... |
Lol where ELuPEE I think say dem talk say na dere be dere Headquarter.... Time to see Dem with dere stolen mandate tears again or they will jump and pass na 3rd dem still carry for almost everything... |
Lol this one no see money Pack... Make she go find factory work for UK dey du.... Buh like seriously what type of Family are we having even if you can't tolerate her why bringing your Family matter to media.... |
Lol wetin no difficult for this life again to be happy sef isn't easy... |
Lol Answer the question yourself.. |
Lol Baba no get any money to waste again.... |
Lol make the Mosque sha no near Computer Village Ikeja... I think all this av to do with area and the caliber's of people that comes to the Mosque.... Cos I remember some few Years back wey my guy buy palm of 60k den wear am go mosque on Jumat na Dunlop he wear come back home some situation will turn u wey no be thief to also steal someone thing cos I'm sure the Dunlop wey he wear come back home can't be the one from who stole his expensive Palm.... |
Lol NiSRAL left the group chat doz one sell Agric Loan to people.... While the beneficiaries too didn't use the money for the real agriculture.... Dealing with Nigerians no be easy thing some will just be looking for loopholes in every policies this Technology age don even increase the loopholes instead of helping the case the worsen.... Giving Nigerians Loan and Paying back na one hard thing that's why you even see the Loan app going overboard cause the people collecting it after reading dere terms and conditions will still dare them to do dere worst.. |
Lol I Neva see Wu no chop the Lie den.... Ball dey turn stone Keeper dey turn Lion..... Why the Lie sell then na because Internet Neva dey.... |
Lol another false hope.... I guess Gas wey him price dey always go up no be we dey refine that one... |
Lol he go be.... |
Lol are this people FG.... |
Lol they're ment this one no care about competence.... |
Lol is BUA even cheaper than Dangote people are always shouting as monopoly.. Go to anywhere they're selling Cement na even Dangote cheap pass all this BUA people wey no get Monopoly come cost pass Wu get Monopoly who are we deceiving in this country... |
Lol so na him family he dey work for.... |
Lol |
Lol everybody be giving advice and can see Nigeria Problem from Afar until you reach dere nd everything blur for ur eyes..... |
Lol maybe na Portable NBA fit afford.... Buh like seriously dem suppose go gada the organizer go beat dem for corner... |
jayAjoku:Lol you think you can pay Nigeria well and see opportunity to Loot and still not use it.... You people don't know the Citizens are not different from the Politicians.... The Senators are paid well and they still pad Budget loot constituency project money... |
Lol this same people will be blaming Govt.... . everybody are just the same give them little opportunity.... Nigeria jus get mind running local with confidence... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 580 pages)