Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 580 pages)
Lol una problem.... Na jus blame left nd right dem no dey see Dem sef probe... |
Lol |
Let's see as it goes... Make he get meaning in the life of the masses and our Foreign exchange for now na still SM announcement... |
Lol Otilo... Any animal wey mistakenly reach Bayelsa don go.... |
All is well.... |
Espelbengz:Lol the same way Obi gave you guys eldorado and you didn't face pain .... Don't worry about my pain face your own pain and stop crying for another person's headache.... |
Lol Dem tell dem... Court will work on real figures what did you score does it tally with what INEC gave you or not y'all have Party agent what did they send to you guys to tabulate nd arrive at ur final score.... Instead na SM noise up nd down.... |
Buh shey all this state Govt no fit think on dere own if FG dey think one way dem no fit think differently instead of following the FG way of always sharing up nd down without any significant result.... |
Lol this man is jus confusing... Go Mosque on Friday go Church on Sunday... |
Lol you just signup for dragging.... Agbado Abt to be detected in Kaduna CAN's pocket by online mob.... Fake state Chairman loading... |
Lol una problem... |
He go win na since outsider no get right to question how a party nominate his or her candidate.... |
Same with my area IBEDC since Friday I think or Sunday mk dem sha no off am again I jus pray our transformer carry the pressure... |
Lol go US page or platform and see people that are real dere pasting dere Cash Tag up nd down and real people not Yahoo boy's... people are narrating how they're late on dere rent beggars are everywhere go dere marketplace on Facebook and see people desperate to sell anything just to survive even if na 8 dollars item... |
Lol after you're done with your donation remember to also go with your winning Figure as evidence dully signed by your party agent and the final winning Figure... If not you and your Lawyers will be wasting People donation making noise online Na figure the court go analyse not explanation.... |
Lol.... At least na family matter some kid will not come here nd cry and say the westerner are abusive nd tribalist.... How 14million Plus vote can beat 8million Plus vote is by coming together if you guy's split again and think is by bullying, online blackmail, propaganda nd allergic to contrary view and start tagging everybody tribalist bkuz dey don't believe in ur candidate by 2027 this what you will get again... |
Lol go colet ur breakfast in peace... |
Safe trip.... Remember to go along with your winning Figures from your party agent nd not with explanation again.... |
They will call for his head.... If y'all truly are the winner.... 1. Let's have the figure of your win to dispute INEC figure.. 2. anywhere election didn't take place or electoral violence let us know and also have the figures as reported as your agent on ground since we av other parties agent too you can look for them and bring them to court as witness... this are case the court will Judge on and when the evidence choke the place of irregularities they can now go for re run dere.... I'm sure if the court ask them do they've party agent in every polling unit they will all say Yes where is the figure your agent gave u... |
Mak dem go kill him... Na dem dey the whole community to darkness after PHCN.... |
Lol the way this man jus dey win na Silent jus dey show everywhere.... On a normal day you no fit get contrary opinion u go colet they've all went into hiding since yesterday Peace come dey everywhere... We don't vote on social media and judgement can't also be given from social media... |
Lol una go explain tire.... Y'all have party agent at every polling unit give the world your winning Figure and stop looking for disqualification up nd down.... All eyes on Judiciary buh you no see figure tender to dispute INEC figure buh noise Left nd right dey go US court to go find Mandate wey no lost instead of facing the real score and proving you won.... |
Is gone.... The election is gone buh people no go hear... Prove your case tell the world your winning Figure and stop going back and forth... |
Lol Wehn dem say u need structure you think say na play... You need structure to fight your opponent structure.. |
Lol is gone.... We told dem buh YouTube page, Twitter trend and the Love for creating thread upon thread on NL no go allow dem hear... |
Safe trip bro you can always try something new.... Sha know say Cefa no be the same with Naira be ready to Pay 20,000 Cfa per month for a room... And please try and get a permit make immigration no go hold you one day and start maltreating u nd start blaming Nigeria for ur Matreatment... |
Lol if u be my best friend and you get event in Sango Ota I will Rather contribute and send the money to u... Sango road na something else... |
Lol I no feel any strike... NLC needs 2012 type of Protest before the Govt can hear dem.... |
This one don go.. Rape kills career., |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 580 pages)