Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 580 pages)
Lol this people are joker's so all the technical glitch we get from Banks all this Payment portal the fault we face during the Cash scarcity also are from the host and not the developer.... When they say you people are slow and have nothing in ur brain they're not lying... I don't even think you know anything Abt Website ur own na just to open Page ... Well you can sue INEC on behalf of Amazon so you can get what you're looking for... |
Guyman01:You people and all this your victimization tears.. Alot of thread was on FP about the Alaba even a thread where a Trader was crying was on FP saying his because they failed to vote Sanwo Olu and Tinubu APC..... The Anambra shop destruction thread on FP no pass 1 while the Alaba own go reach 5 or over sef.... So what else do you guy's want People should start killing themselves to satisfy you guys or what .... Cause nothing wey dem du wey una no go see fault inside.... If everything is occupied with SE people u people will still come online and tell us his trying to appease you people cos he stole una mandate ... |
Na Wu wan fear go fear people wey be say na only online dem get mouth if u catch dem in real life one on one dey will come online to cry...... |
And Tears full everywhere..... No North Central oh even though they've the SGF already nd dey are not crying... This kids have been going everywhere writing North took 11 without separating it buh when they get to South they will Separate it that SW took 9 they took 1 and SS took 1 why not say South also took 11..... |
Lol people wey go work the first day of the week close responsibly only to dey watch News when dem dey chop evening food see say dem don colet sack letter... Na this Tinubu era I know say to dey keep Charger or anything for office dey dangerous bkuz work fit no sure for u the second day .. |
Lol na the name confuse dem no blame dem.... I just dey pray make dem no deny the guy because of him name... |
Lol Sowore should be given Minister of Weed or Colos |
DADYLEED: Na Enugu man oh bkuz of name una wan steal person... |
Lol I think his from Iragbiji or Togo.... |
Lol Today na Monday people too colet today... Imagine people wey leave home today for work and been the first day of the week not knowing they're going to colet... |
Lol I know say the Irabor go colet if he like himself like this na to Japa bkuz na him dey supply Emifiele Soldiers wey dey du him bodyguard..... |
LegendHero:And his people don pour allot of tears on the other thread that nobody from dere region was selected.... I just hope his people won't deny him cos of his name... We might start hearing things like is an igala man isn't part of us... |
LegendHero:Lol the name look confusing he come hard for people to even know the region he came from name wey dey sound like Kogi man name... |
Lol give us the statistics state by state region by region we wan check something.... Let's see the leading team no add weed to it we dey talk better drug.... |
Mrfixiit:If I'm a low life you won't be here dragging with me... Everybody's not as poor as you I don't need to brag with you since u dey find Wu to compete with in Poverty I wish u well.... Mr online billionaire who thinks you've to have Billion before you can av an alternative source of electricity like Solar and inverter.... |
Mrfixiit:Lol I don't need to brag with u cos I'm not in competition with local champion like u... So far my struggling for daily bread no reach ur side I don't know why u dey share tears under my mention... Everybody's not going through what you're going through... |
Lol this one no wan even allow Mr Obi brreeet he jus dey fire him anytime he feels like... |
Lol make that Mele dey watch him back after the meeting he fit reach office make dem update him say sack dey available for him... |
Lol the blow don too much for him or e don go colet Loan to contest SP... Wey u for step down nd just have some Savings... See people like Ameachi after Primary election we no hear about them again the election really deal with dere pocket even Yahya Bello election finish he start to pursue Dangote up nd down na den he remember say Dangote dey owe one money wey he Neva pay..... |
Mrfixiit:Lol joker u think say na everybody dey suffer like you.. Or you think wen ur Lord also enter if he dish out same thing u will be exempted.... I already av alternative source of light for over 3 to 4yrs now no be everybody dey go through wetin u dey go through... I don't need to wait for any Govt like you .. |
Lol she don go husband house.... Mak what happen to Dekunle Gold also u will see say him sef him music dey one kind now.... Note:::. You can't compare the beginning of an artist with when he or she don blow na different vibe u go get... |
Lol go Learn Car tank conversation from Petrol to Gas.... That will be the new cashout... |
18k job in this weather hope say Transportation no dey sha.... Cos I dey imagine how person go even survive... Well just start from anyone ur mind goes with from dere God fit reason ur matter... |
Lol NLC don go jam Wu pass dem... Only ASSU dey serious for this country.... |
omoredia:How many People are dead in Ghana or Edo state... So far na professional run m nothing will happen you people and always having negativity towards everything.. |
Nigeriagood:Make the world no remain normal make he stop disturbing us with Noise people don go war people wey survive still survive make dem stop to dey disturb us with Noise... |
Lol no breathing space for the poor... |
Lol anything that relate with Nigeria people go wan always find loopholes nd use it to run people street... |
Lol just do yr work let people feel it u won't even need any alliance... |
Sultan don colet Aregbe work |
Lol na noise.... Na only ASSU dey serious with Strike others are noisemakers.... |
soullove1881:Lol wait and see this how other countries av used derr card operate derr Central Bank allow them to fix rate and your card have access to like 1000 usd daily buh that rate if u buy from Black market is even better than buying from bank.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 580 pages)