Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 580 pages)
Make the government no target awa hookup babe abg oh.... |
Motivational speaker well-done,... See Nigeria problem from afar... Reach dere become clueless.... |
Dbegining:Lol did I mention anybody's name or why're you getting triggered please who was in Power then I guess it's also APC... Let Police stops you at the Checking point and tell them you're an APC member your beating will be more than who stole from the Market squarem.... |
NaijaMutant:You're the one loosing it. Monster towards the Youth is not about Party so rest. The Youth in southern region have been facing Alot of hell from EFCC to Sars. So wetin concern Party. But you people will always come here to try tell us like the initial party are different. We need a new crop not all this one that have participated in demonizing the Youth during dere rain and now calling Dem sef saint.... If a Police stops you on the road and you tell them you're APC member you will chop the beating of your life join so wetin concern Police brutality with Party... |
NaijaMutant:Yea no sense is required as the person you worship don speak... I guess the youth killed by Akuwzi sars are less of a human.... |
Lol who was hunting boy been killed by Akuwzi sars... And being thrown in the River Most especially in the South Youth are endegared species from Police harassment to EFCC harassment so why's this now finding his voice.... |
Lol so Saner clime too dey witch hunt |
Make Dem first test the Tools in Katstina and send it to there Govt house... |
Hismajesty44:Lol the same way when's Nigeria Troop you tell us to go to Mortuary.... |
So US no see all this one bomb buh na Farm Dem dey see bomb.. |
Hmmmm them fit no even know about the violence.... |
We see shell of Bomb but till date we Neva see any evidence of anybody killed.... Same people that always question our Military anytime they strike for pictures since the terrorist are always showing pictures he reach US turn no Pics na Just cho cho since Dec.,.. Buh till date people that don't believe Nigeria Military when they strike have been making up excuses for US for not having any evidence of any dead body.... |
The Lawyer just love the Pay deep down the Lawyer knows what his doing... Buh Baba wan chop the Cake Wella before the Baker wise.... |
Come and tell us they're innocent people or fisher man..... |
People still saying the officiating is poor.... So na Ref hold dere leg from having a Shot Attempt... If they want penalty mak Dem come take na still 2.1 e go be... We are not in the era of 1.0 or calculator. . |
RIP to her.... Buh Which one be you get mind Kpai this beautiful girl so na ugly girl deserve to Kpai.... |
I happy as I chop the straight win 2.5 odds single ticket weekend don set like that.... |
Why this Mahrez jus dey fall fall like bag or rice for border... |
Una dey wear Suit and Wedding gown abi.... An African will rather Choose made from the West or US than made from Africa.... |
In a all this he don show na still Muslim dey kill Dem sef no be reprisal... Wahala for who run go convert in other to get safety las las you're not exempted from being killed by your fellow Muslim.... |
Some people milking from this will still come and tell us how the Govt doesn't have right to do that... Everybody jus wan rip the system.... |
Case wey them go throway las las cause evidence no fit dey unless na the day wey he happen Dem report the rape... |
Are they applying same Law on the Bandit, terrorist herdsmen and Boko boys... Abi the Law na Baba Fryo... |
Are they applying same Law on the Bandit.... |
Who be this one abg mak una getat... Imagine turning a Newspaper page to Twitter page trying to cook who you're older than like a banger boy.. |
Nobody go send her... People wey dey think about rent and bills ... |
There schl there rules.... If you don't like it take your money else where .. Like this now so Cele person no qualify to go Babcock be that.... |
Shey this Fubara jus dey enta this people trap ni or he no fit jus pretend for the next 2yrs .. You escape first time still going the same route second time... You've to be patient to launch your enemy wey get more tools pass u... |
Afriifa:You people and complain.. If Dem no du u will come here and be explaining how they're using religion to draw Nigeria back .. Dem du na still complain.... |
Lol make una dey explain... You don't want to go through Primary buh Una dey preach equality... |
richiemcgold:Lol Buh if Dem give him VP for APC Dem go see him buy .. This politicians Sabi wyn the citizens... |
Loosing your Job in this Century sure Pass playing sportyyyy.... See people wey Learn Graphic designs for instance or even some Coding AI don sack Dem.. The banking sector nko the Fintech and POS don almost make Bank cashier dey useless.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 580 pages)