Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 580 pages)
Collateral Damage go full everywhere like this... |
yang:Capping don start why're you crying more than the terrorist.... Any method that will wipe away the terrorist is welcome.... I remember anytime NAF bomb doz territort the North will come out with dere script calling Dem innocent citizens.... |
Lol Sha don't let them kpai you life goes on... |
LMAO which year u stop... Cause he no fit be this year.. Abi the one u jus bring na new recruit.... |
No be two of them dey beat person the other day... |
Na explanation we jus dey hear since morning we see the Video of the strike..... Buh we Neva see Video of dead Bandit since morning.... |
Lol that's not different from Yahoo.... Check most of doz girls Piggyvest account u go fear and they don't have a Job..... |
Lol abi una wan turn am to another thing say na una Dem dey target again. ![]() |
Are you part of the terrorist.... The FG isn't complaining so what's with your tears... You people and always looking for way to always spin everything.... So far the 7000 hit will be on the Terrorist nobody gives a fvvcck anyone who gives a fvvcck is also a terrorist... |
Are you part of the terrorist.... The FG isn't complaining so what's with your tears... |
Lol we Neva see evidence.... If Terrorists strike we dey see pishure... Since the strike we Neva see one single pishure of dead body.... |
My Life... U no fit mind ur business.... Question wey even my Account manager no ask me.. |
Chale Lol make them enjoy.... Shey Dem Sha pay Gate fee ![]() |
Lol festive period there's always more Forex in the system na.... People sends Alot of money home and also people coming in... That's why I always choose to buy my Dollar during festive period... |
Lol Maize Price go down I no know how Feeds money no gri go down.... And nothing feeding on most things crashing are reflecting on produce... Nothing really goes down in this country. He jus be like say people don't want things to go down so far they're the one benefiting from it.... As I see the Price of Chicken I opt in for Goat Jejely is better I waste that amount on Goat I no kuku read am for anywhere for Bible say na Chicken qualify for Christmas.... |
Lol anyhow he Sha wan be mak petrol no be like Cement... |
SixSeven:Na MI junior brother na.... |
How this guy fell off na wonder.... The guy production was top notch I even Prefer him more than his brother... Buh all is well he better mak MI look after him again... |
Lol Once Ur Passport shows Christian no worry Dem go grant u the Visa... U don ban people why you still dey explain.,.. |
Mak Fuel Sha no turn Cement na my own be that.... Make the price no tally like Cement... Mak the Govt no make mistakes ban Fuel importation like Cement oh.... |
Hmmm he go be... |
bigcasava1:Lol and went to court without any proof or still winning so what's the difference... |
Make una getat trying to goto World Cup through the Backdoor.... This Set of NFF no dey different from people telling us you must win Abuja before you can become the President.... |
Lol wetin be ur own u get plan for the woman |
fxexperts:Lol Defender of the universe who knows it all... Did I tell you I'm an activist... I can't be fighting for beggars right and not find a conducive environment to put them... So this your analogy no go abg find something else talk... Shebi US na activist make dem give Nigeria Christian same privilege they gave SA white people or SA white people get two head.... |
Realmssss:Lol Christian Genocide is real in Nigeria.... Then why who wan rescue u dey give u Visa Ban. Are they not supposed to exempt the Christian they want to rescue from Visa Ban.... Abi when them say White Genocide is real in SA no be Asylum dem offer the white in SA.... So what happened to Nigeria Christian then are they not human being enough like the white SA.... Las Las everybody go dey alright... |
WorldRichest:The only thing that can pain a Northerner is if Saudi run Visa Ban anything apart from that Dem no send... The places Most of them go sef na Cairo, Dubai any other ban Dem no go stress Dem sef... |
Lol from where to where.... E go be.... No format wey oppressor no go use... Naso Dem shout Genocide against Christian for Nigeria carry Visa Ban the Christian they're fighting for join...m |
Lol none... You see that rent run.... Nigeria tenant go show u... |
Who dey clueless reach some Women... The same thing you left your Marriage for nA him u sef dey go run for another person marriage.... Trying to also destroy another person's home... |
This where Ibadan style works so well no stress.., Nobody from anywhere to claim what's not his own.. |
So the Court will tell me to come and marry someone.... Transaction wey we run based on Verbal... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 580 pages)
