Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 580 pages)
He don almost dey go a month na jus Cho Cho everyday... The Bandit and the Terrorist dey even dare them giving them enough reason... Buh na talk we still dey hear no action.... If they truely love the country so much they should also approve those Tucanos to go beyond one Region.. You guys will sell weapon to someone and still tell someone this where you can use it.... If some of the Bandits escape from one region after been hunted by The Tucanos how do you continue the assault when they escape to the next region where your weapon isn't allowed... |
Make the Thug see Bandit now Dem go run... All this Thug and Cultist I no even know there usefulness... |
mirrael68:What year or which year there talk even make doz Bandits go on rampage so now is the best time to wipe them all out and pass a message for dearin them... |
I no even understand too much talk everywhere of una wan come wipe Terrorist come wipe them all this explanation don dey over plenty.... |
Lol with all the pact wey dem dey sign with Bandits.... He better mak border dey if the country no wan separate mak North dey rule themselves people that can bare there terrorism and type of rule can stay... |
Lol Compensation for losers ![]() Another avenue for Bet company to milk hell out of people.... |
Lol shey money for Mass Wedding too dey inside |
Godjone:Lol all the brand New Mikano cars the police in my area are using are donated by Dangote.... And I don't even live in the North so I believe he would have donated more than enough to the North.... So how do you leave the Govt and try to pass the Job to a private citizen... |
Are you guys still coming to wipe out terrorist.... Oh na attention Una dey find.... |
Even if he go du DNA and get a shocking result.... Like this now he don use him Stupidityyyy comot murder and seize him own freedom.. |
Lo almost all the Africa being disturbed by terrorism share border with each other.... |
The reliance of this Chatgpt jus dey rise everyday people can't really do things on dere own anymore... Make person Sha no go land for hospital one day Make person Dr go turn the Chatgpt to Consultant and run surgery on someone... |
JuanDeDios:Oga transportation can't be factor please rest that side.... The people that brought it to market for 500 also pay for transportation. cause last time I checked it's still the same range we are still buying fuel... Something was being sold for 900 and went down to 500 and didn't even go down because of fuel. So which transportation are you talking about. |
JuanDeDios:Lol ehn tun deh is price of transportation not the same with when Maize was high or tell me they've increased fuel again.... I bought some maize Last 3 month mudu was 900 and going back after a month it's already being sold for 500. Buh things that feed on maize is still not coming down... |
Lol only Rice dey always reflect or comes down but any other thing forget am.... As Maize come down reach you see make Chicken price or egg price come down.... And anytime person go buy this thing na maize dem dey lie on... |
onuman:Lol are you dead yet.... Bkuz I don't know why you're crying under my mention... Go sponsor her na or u think say na everybody go follow una worship outside... |
Lol Waka go Cotonue na.... Na still outside Nigeria.... |
smileyoo:Lol nothing you can do to them.... There people love them and their extremist... No Southern President will be bold enough to deal with them.... With how they've associated most of there politicians with those Terrorists dere people will vote them anytime anyday.... |
cucumbar:Lol Is Twitter a real place or the People that cancel the event are they not Muslim.... |
Abg make everybody rest... Na today we know say na hypocrite full Nigeria... |
Both citizen and the politicians no difference.... Imagine make this one contest now and enter,. |
SporaD8:Lol or twerking and hunting for Lion and Tap tap ![]() Anytime I reason am say Man go dey finger person for Postrate test I dey almost wan get migraine.... |
Lol that's how some Govt workers in Nigeria Japa from here and still receiving Salary Dem think say Youkay Dey like Naija.... |
Foooolss wey Dem suppose just apply for Non citizen card... That's just $120 for first year renewal half.. |
fashrola:This one too had a dedicated pole like a street light pole and mind u no be only Nigeria I don even see m before.... |
Lol Una wan start another Covid 5G theory... Back in the days Nitel were running dere cable through Poll and did anybody gets hurts.... |
As person dey pray make person no Jam agbako for outside make person dey pray against household agbako too... |
Lol when I say the North Love there terrorist brother una go say na lie. U see anybody from the core north protesting that they need doz terrorist to be wiped out since Trump outburst..... That's why I always insist anytime the NAF bomb anywhere it's the right camp it's never a mistake... But you will see them and there elder claim they're innocent people.... |
Lol no protest make he organize one na... Abi people are not interested in protest anymore.. |
erniok:Go back again and show me where I assumed the crime was committed in UK... You've comprehension problem but you will never agree... When did if na China she commits the crime and it's against UK citizens China will never arrest her meaning I assume she commits the crime in UK... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 580 pages)
