Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 580 pages)
Lol imagine being paid a visit by an armed robber and the Robber still dey dictate how you will be spending your salary and income after the robbery incident.... |
Lol I guess them Exempt people Sha... Dem suppose Exempt the people they're fighting for.... |
Lol una don verify the News Wella ![]() He dey look like all those Banger boys on Twitter news... |
Lol Nigeria Govt have cancel the Scheme... Dem no read news |
Dere own type of Democracy dey different na Dem go curse dere parent just because dere Parent wants to vote someone else ... |
Ehn na dere own leaders of tomorrow be that na... |
Make the guy grow up and make everybody stop to dey play selfish game they need to compensate us with the cup ... Cause not going for World Cup still dey vex everybody... |
anonimi:Lol so those Countries are kid to you enter and come back complete na.... Or you think if not for what North Korea has they wouldn't have pick him up.... |
Nwaikpe:Lol Dey Play you think oppressor no get Format what did they accuse Sadam Hussein of or Gaddafi.... The format is there for Nigeria it's Christian persecution while if it's SA white Genocide.... |
Abeg straight to Joke section.... Maybe another country Police.... |
Zocalite:Just leave them let them enjoy there delusion... Machine wey Dem don use Program all those Baba Ijebu game, Golden chance lotto from wayback.... |
For more than 5 years now haven't stepped into any bank.... POS everyday, Transfer and I get my problem resolved through mail and Twitter..... The Fintech have proven you must not be living like you're in a stone age.... Without stepping out of your house all your problem can be fixed.... People will still look for a way to pin this on the Government... Times are changing even in the Tech industry AI have made Alot of people jobless even right now Graphic designers are getting useless.... Sha don't get too comfortable with that your job... |
Lol okay oya vote Yahya Bello then.... Regardless of age wu go dey clueless will be clueless... |
He dey go therapy like maybe for the next 6 months... |
Lol no be Lagos so they should demolish it... |
Lol u no go send another apology for loosing.... |
Loose guard your Pocket will be empty.... Your phone will get a new owner For more than a week I Neva even step outside.... The outside just dey put person for any how dispensing... |
Oya come and blame the Govt or na due to high tax cause this one also..... This country everybody needs reorientation from the Politicians, Businessman and the Citizens.... When them dey sell 1 Mudu of Garri for 1200 one wrap of Eba na 200 now Mudu of Garri na 400naira na still 200 naira Dem dey sell one and same size,.. |
Lol wahala Goal wey AI go dey achieve soon.... |
Lol some people don see avenue to cap..... Loose guard anywhere if u no colet..... |
We all going to die.... But it takes more than strength to keep living cos life will break you... Life it's a short trip never takes the Journey too serious... |
Be like this people are ready to escalate there insecurity.... And don't mind dragging everybody along... |
Rayjnr:So the people that should also teach us about sincerity and Morality should act like an illegal... You people keep blaming Govt for everything so if someone can't get his wife pregnant we should blame the Govt also..... Well the Church I goto na Prepaid we dey use and is even more preferable than estimated billing..... |
Go to those Alfa and Pastors house and see them even bypassing there prepaid meter at home.... You be like what're this people preaching then.... |
olyrayy:This are the type of people that don't care wiping the Nigeria in Dem off dere system will travel out will be faking accent up nd down.... I won't trade my accent for any dime.,... Make my local man dey enjoy my tongue like that.... Na among Nigerians u go see who Travel go Dubai speaking accent u be like bro buh na UAE you go how u take run get US accent.... |
Lol una wan turn this Lecture time or what.... Make them use am like that..... The same Way America English is different from England own or Scotland English.,.. So make Dem use our own English too like that.... |
Life happens so fast that you can't even rewind.. |
Ogun Road. I no know who Ogun people offend.... And Nigeria also have Alot of Pshycos as driver you will see people trying to show off there speed skills without caring about other road users.... |
Ordinary 1.5 una no fit pull.... Una dey mentt...... |
Dollar come even plenty inside the system pass Naira.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 580 pages)

