Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 580 pages)
erniok:Lol you're the one with comprehension problem.... It's because the crime was carried out in China and against China citizen... Go and read my comment again... If she carried out the crime in China and it's against people in UK she will still be in China and they won't do anything to her.. |
This country sef shey na so Soldier plenty wey Dem dey use Dem du private security for Land... |
Lol you see now... If na China she run the game from and he target UK them no go ever arrest her,.. Or how many Chinese national wey dey live for China Feds don report wey target US or him citizens for fraud wey China don jail.. |
Lol Sapa Signal... Na there people dey take confirm person Sapa level. |
SamuraiXXX:Lol so the siblings killing each other because of Land, killing derr father or the one swallowing money from abroad meant from building are from the sky abi... Oga mak una born wetin una fit cater for... |
Lol Dey play some siblings wicked pass evil spirit.... |
Lol dem dey talk about mugging... Which place dem mug pass all the London used phone na through wetin |
All this one no even pain me... Na the one wey dey open SM page for there pikin abg do you expect me to start chatting your kid or what.... And the doing of photoshoot every month abg wu ask u for update at least allow ur pikin grow in peace... |
omartins:Correction taken... Sorry for the foul word.. Thought you're saying the Total Vote and the Vote casted are wrong... |
omartins:Lol that's to also say the Figure from the East during the Presidential election were also rigged.. Buh they will never admit.... |
Lol they don't vote for party or Lagos is being enslaved by one party whereas even if Buhari contest under APGA as a Governor they will vote for him... |
Lol una don dey confess smal smal.. Nobody's coming to save anybody make everybody wake up The North Love there terrorism... If anybody try to take there Sharia away from them make the person Sha dey ready.. They might start suicide bombing to show love for there terrorist brother and politicians.... |
Lol they only take Monday sit at home more serious... |
30yrs no too much wetin go come remain for the guy life.... Drug fit don show one of the Family member of the Judge shege.... |
Gun and Ammunition no dey.... Pharmaceutical company..mm During Covid people were locked up to forceful take vaccines.... |
Mak other refinery Sha ready soon make he no be say na only one person dey determine when we go fuel our car and be changing price like toy... |
Lol Love dey be like drug sometimes... |
Lol people go see the light still run... |
When Nigeria Air Force go invade US ![]() |
Football is emotional.... Football or sport sef part of 1000 ways to die... |
Mrexcell:Lol Dey play you think when the NAF was bombing they didn't know the terrain they want to bomb.... The North Love there terrorist brother.. Let the bombing start you will hear they're innocent people.... |
To even enta Keke sef still fit get u kidnap.... Shey na to jus dey trek... |
Lol one thing is certain even if the US comes in and start bombing the terrorist the Northerner will cry as always that they're killing innocent people... The same way NAF always strike and anytime they strike the Northerner term them innocent people immediately bkuz they live with the terrorist... So whoever is going to fight terrorism in the North should be ready to hear things like they're killing innocent villagers and striking the wrong people.... |
Lol I dey chop 4 at once... To see if the bread dey okay.... |
This one will use his mouth to carry himself go where he no know... The other day wey Kemi talk Dem say she gets mental problems... |
Don't know why people can't control there sexual life.... You don't let your manhoood control you like a remote control.... |
Lol at least people don't need to go junction go order wen dem enta Tinderrr and other app everywhere full... |
Then FiFA should hold who they paid and consulted responsible... |
Love800:If you go to Jumia or Google type PTZ CCTV Camera most of them comes with a panel. |
Love800:Lol it comes with is own solar Panel like the street light we have now.... Use Google or Jumia you will get more enlightened I might not be able to give you all the answers you're looking for. The camera are common in my area. |
Rayd502:Yes but I think some has WiFi that can connect to hotspot if you choose to go that route... |
6ixT8:There are Alot of plug and play PTZ CCTV Camera from 55k range 70k sef on Jumia..... Some street lights sef dey get camera if you buy the one with it.. The one I'm using at home I bought two and I installed it myself input a sim card so I monitor my house from anywhere.... So one at the backyard and one at the front... You don't need any professional to install them unless you only need there advice for the best to buy... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 580 pages)
