₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,815 members, 8,513,820 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:21 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 378 379 380 381 382 383 384 385 386 (of 580 pages)

Politics › Re: N700 Daily Ticketing: We Aren’t Slaves, Edo Wheelbarrow Pushers Cry Out To Govt by inoki247: 9:13pm On Jan 21, 2022
How much dem dey sell Wheel Barrow wey u go dey still charge dem #700 daily...
Crime › Re: Four Killed As Factional NURTW Members Clash In Lagos by inoki247: 8:21pm On Jan 21, 2022
Na normal thing abg Please next....
Politics › Re: Dapo Abiodun: Ogun State Has Highest Number Of Yahoo Yahoo Boys by inoki247: 8:18pm On Jan 21, 2022
Na why you get one as Aide abeg tell me something wey I no know...
Sports › Re: Peter Waweru, AFCON Referee Running Techniques Goes Viral (Video) by inoki247: 8:10pm On Jan 21, 2022
Ihatebuhariwith:
how they wan take see head collision?
VaR go help dem lol
Celebrities › Re: Louie Anderson, Comic And 'baskets' Star, Dead At 68 by inoki247: 7:57pm On Jan 21, 2022
ok
Politics › Re: Sit-At-Home: We’re Dying Of Hunger, Anambra Artisans Lament by inoki247: 7:50pm On Jan 21, 2022
Billionaires can neva die of hunger undecided undecided
Sports › Re: Peter Waweru, AFCON Referee Running Techniques Goes Viral (Video) by inoki247: 7:12pm On Jan 21, 2022
Make dem dey give short people whistle to dey blow match also....

Short people sef na human being undecided undecided
Politics › Re: "Seeing Is Believing," President Buhari Thumbs Up El-Rufai by inoki247: 7:07pm On Jan 21, 2022
Yes Kaduna is now the Abu Dhabi of Nigeria....
Education › Re: Student Slit Neck Of Junior Colleague Over Refusal To Run Errand In Maiduguri by inoki247: 5:17pm On Jan 21, 2022
This one na Boko Haram in disguise....

And the fool waz on drug undecided undecided
Politics › Re: Troops Dislodge Notorious Kidnap Syndicate In Plateau, Recover Arms by inoki247:
Kidnapper with Napep...

How diz people dey du am sef kidnap someone with Bike, Keke Napep...


Na shoot at site dem suppose dey give diz kidnappers make prison no jus dey jampack..
Politics › Re: NURTW: Lagos Govt Begs Hoodlums To Stop Bloody Fights by inoki247: 4:30pm On Jan 21, 2022
iwaeda:
They are in Lagos, can stop to allow bus to pick passengers, even ontop of road grin grin grin
Agbero dey Abuja also dem dey East also...


Dey shuld jus ban dem generally dey all av d same attitude..
Career › Re: Shoemaker Cries After Getting Gift From Old Customer Who Came From Abroad (video by inoki247: 4:09pm On Jan 21, 2022
ok
Politics › Re: NURTW: Lagos Govt Begs Hoodlums To Stop Bloody Fights by inoki247: 3:58pm On Jan 21, 2022
I think Agbero is above the Law everywhere in Nigeria....

Dey shuld jus ban dem everywhere...
Business › Re: AMCON Takes Over IBEDC by inoki247: 1:59pm On Jan 21, 2022
Shey dat one mean any electricity we av now is free lipsrsealed
Science/Technology › Re: Xiaomi Produces CyberDog Robot That Can Recognize Owner's Face & Voice (Video) by inoki247: 12:23pm On Jan 21, 2022
Let's take it to Calabar for hunting...
Politics › Re: Why Can't Individual Register A Tax Identification Number TIN Online In Nigeria? by inoki247: 10:39am On Jan 21, 2022
helinues:
How are they going to verified your information when we don't have database of the citizens in the country
They can do dat through NiN now by telling me to input my NiN no nd telling me to du a selfie to verify I'm the one and tell me to hold for 48hrs...
Politics › Re: Governors Move To Stop The Planned Protest Over Fuel Price Hike by inoki247: 8:06am On Jan 21, 2022
I just wish someone can lay his hand on Ayuba Wabba nd beat that fool lik mad...
Celebrities › Re: Wow Pictures! Fat Karate SA Cop Attack Other Police Kung-Fu Style by inoki247: 10:50pm On Jan 20, 2022
Na Two fighting dem go settle am dem dey d same department.....
Foreign Affairs › Re: Huge Explosion Hits Bogoso, Ghana. Scores Feared Dead by inoki247: 10:10pm On Jan 20, 2022
RiP to the Dead.....


Two Disaster in a week Dem first loose out of AFCON now explosion....
Politics › Re: How Sanwo-olu Purchased Trains Abandoned By US State by inoki247: 6:48pm On Jan 20, 2022
techmo:
Better than newly made Chinese trains

Trains , Planes and ship last long on sales yard before being sold
mak we try diz one na Chinese new train dey comot fire the oda day...

I don't even know aw this one take be News weda na Vintage e go buy or new model so far the train can perform beyond the one we have before at least that's enough.....

old ones will even be easier for us to maintain ...
Health › Re: When Last Did You Check Your Blood Sugar Level? by inoki247: 6:40pm On Jan 20, 2022
I cant kill myself I dey always cook Guava leaf dey drink ones in a month to reduce my sugar level....

nd if dat no work na him know...
Politics › Re: Nigerian Man And His Accomplice Arrested In India For Duping Woman Of N7m by inoki247: 10:54pm On Jan 19, 2022
we av been represented in India again....

Kudos Comrade Odoeke Francis...
Crime › Re: Suspected Vandal Electrocuted While Stealing Transformer Cables In Kano (Graphic by inoki247: 7:29pm On Jan 19, 2022
Say no to Jungle Justice activists....



Na him u dey see so say even electricity support Jungle justice if you du any aw with him e go deal with u...
Celebrities › Re: Singer Seyi Shay Gets Engaged (Video) by inoki247: 7:22pm On Jan 19, 2022
shey na d person wey giv u belle engage u...

Abi na anoda person wan tak over..
Politics › Re: Nigerians Bash Tinubu For Promising To Pay Students’ WAEC Fees by inoki247: 6:10pm On Jan 19, 2022
Tears go full everywhere lik Beach water.....
Celebrities › Re: South African Female DJ Rejects R500,000 (N13.5mil) To Sleep With Nigerian Man. by inoki247: 5:09pm On Jan 19, 2022
ok you rejected the money nd slept with him for free...

Abeg tell me something wey I no know all diz fake story abg Getat from here....
Politics › Re: Nnamdi Kanu Chose To Appear In Same Attire Because ‘it Is Designers’ – FG by inoki247: 3:14pm On Jan 19, 2022
grin grin grin I can see na Lie write diz script with a little touch of Comedy...
Politics › Re: Evil Forces Trying To Take Over Northern Nigeria: Osinbajo by inoki247: 2:07pm On Jan 19, 2022
Buh evil forces no take away your Salary and allowance....
Politics › Re: Bola Tinubu Promises Free WAEC Fees For Every Nigerian Child If Elected by inoki247: 11:07am On Jan 19, 2022
coollkk
Politics › Re: Governor Sanwoolu Turns Hairdresser by inoki247: 9:02am On Jan 19, 2022
Election is here...
Politics › Re: We Will Defeat Evil Forces Contesting The Soul Of Nigeria Says Osinbajo At Ahmad by inoki247: 8:54am On Jan 19, 2022
lol Motivational speaker...

Evil Forces wey no stop you from coletin ur Salary nd Allowance...
Celebrities › Re: Nigerian Singer, Faze Loses Mum, Faith Maryann Orji (Photos) by inoki247: 6:34am On Jan 19, 2022
eh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 378 379 380 381 382 383 384 385 386 (of 580 pages)