Travel › Re: Thieves Ransack Arik’s Aircraft At Lagos Airport, Cart Away Vital System Compone by inoki247: 9:38am On Jan 25, 2022 |
if dey can burgle Aso Rock abg na where dem no fit burgle again.... |
Sports › Re: We Will Compensate Nigerians With World Cup Ticket – Simon by inoki247: 9:14am On Jan 25, 2022 |
Compensate yourself afta u tear people ticket like Tissue paper.... |
Politics › Re: Grand Reception For AIG Hakeem Odumosu (Photos) by inoki247: 8:27am On Jan 25, 2022 |
See dem no Nose Mask oh....
Dem no observe any Covid rules oh....
Buh if people come protest na not observing Covid rules dem go dey fine dem for.. |
Health › Re: Why Men Suffer Erectile Dysfunction, Low Sex Drive As They Age – Experts by inoki247: 9:17pm On Jan 24, 2022*. Modified: 9:38pm On Jan 24, 2022 |
Some erectile dysfunction is mentally wetin man dey put for head alone fit give man quick ejaculation.... |
Foreign Affairs › Re: Armenian President Resigns Over Lack Of Power by inoki247: 9:05pm On Jan 24, 2022 |
lol cabal too much or what...
or you need people like Lawan dat can always stamp any jargons... |
Politics › Re: Soludo Promises To Make Anambra A smart Mega City State(video) by inoki247: 8:34pm On Jan 24, 2022 |
Hmmmm...
Start work first oga...
Goan rest no dey campaign after Election..
Ariwo ti fe poju music... |
Travel › Re: Don’t Let Them Stop You From Traveling Abroad Due To Cold – Us-based Man (video) by inoki247: 7:23pm On Jan 24, 2022 |
You will be saying someone shuld not come why u wey dey dere since all diz days no com bak home... |
Foreign Affairs › Re: UAE Intercepts Two Houthi Ballistic Missiles Over Abu Dhabi by inoki247: 7:17pm On Jan 24, 2022 |
ok |
Politics › Re: FG Postpones Fuel Subsidy Removal Till Further Notice by inoki247: 4:24pm On Jan 24, 2022 |
Confused set of People watch out na till afta Election b dat... |
|
Crime › Re: Hanifa Abubakar: Youths Burn School Where 5 Years old Girl Was Buried by inoki247: 4:01pm On Jan 24, 2022 |
Shebi na d guy dem suppose burn wetin concern d building... |
Travel › Re: Train Crushes Truck, Tricycle In Kano. Many Feared Dead by inoki247: 5:15pm On Jan 23, 2022 |
ok |
Christianity Etc › Re: Prince Dele Banjo's Letter To Kumuyi by inoki247: 3:54pm On Jan 23, 2022 |
Confused soul when politicians dey come for program still mount the pulpit you no protest..
This same church are using projectors displaying dere sermon on TV screen why you no protest then that all diz are things of the world...
The goal is to win soul buh if politicians comes to church u will not complain buh as dem try to take serving God to another level you dey cry up nd down... |
Politics › Re: Abdulsalami Abubakar Trust TV Interview: I Advised Obasanjo Not To Join Politics by inoki247: 2:23pm On Jan 23, 2022 |
ok |
Foreign Affairs › Re: Coup D'etat Or Mutiny In Burkina Faso: Heavy Gunfire At Several Military Camps by inoki247: 1:38pm On Jan 23, 2022*. Modified: 3:51pm On Jan 23, 2022 |
This Coup Mata don dey plenty shey na only Africa Bad leader full... |
Politics › Re: Tinubu: Presidency About Ideas, Not Bricklaying Exercise - Omeiza Ajayi by inoki247: 11:18pm On Jan 22, 2022 |
So in one words Bricklayer go enjoy him wella... |
|
Sports › Re: Nigeria vs Ghana: CAF World Cup Qualifiers by inoki247: 5:00pm On Jan 22, 2022*. Modified: 5:27pm On Jan 22, 2022 |
Charle Ghana come for ur beating ...
Las las we meet we need to teach Shatta wale some lesson for real life we go show dem love with beating.... |
Sports › Re: CAF Final Round Of World Cup Qualification Draw. by inoki247: 4:58pm On Jan 22, 2022 |
Ghana wey Comoros dey use du Suya abg.... |
Sports › Re: World Cup Qatar 2022, African Qualifiers Play-off Draw by inoki247: 4:58pm On Jan 22, 2022 |
lol |
Sports › Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by inoki247: 4:52pm On Jan 22, 2022 |
lol abi fear dey catch dem...
Las Las we go face our Noisy Neighbor...
|
Health › Re: WHO: Countries Should Not Require Proof Of Vaccine For International Travel. by inoki247: 4:43pm On Jan 22, 2022 |
When to even go Jamb office for here you need to show ur certificate say u don colet Vaccine... |
Travel › Re: Huge Antarctica Snow Cruiser Is Missing Since 1940 In The Antarctica(Photos) by inoki247: 3:13pm On Jan 22, 2022 |
iron condemn people don carry am...
Mak dem check Ladipo... |
Travel › Re: Drive-through Pictures Of SPACEX Engineering Complex, In California, US. by inoki247: 12:28pm On Jan 22, 2022 |
oga na Lekki be diz why you dey snap Lekki dey show us.... |
Crime › Re: Missing Boy Found Dead In Jigawa by inoki247: 12:07pm On Jan 22, 2022 |
eh eh nothing safe for diz country again |
Travel › Re: The City Of Lagos Now Has The Fastest Trains In Africa - Business Insider by inoki247: 10:22am On Jan 22, 2022*. Modified: 11:58am On Jan 22, 2022 |
Make the thing Arrive first...
Ariwo ti fe poju music... |
Celebrities › Re: Davido And Wizkid Settle Differences, Hug Each Other At Lagos Nightclub (video) by inoki247: 9:59am On Jan 22, 2022 |
He remain the Shatta Wale And Burna Boy Fight  |
Politics › Re: Insecurity: I Will Crush All Terrorists – Buhari Assures by inoki247: 9:47am On Jan 22, 2022 |
Mr Crusher...
70 years old man your mumu no too much... |
Politics › Re: Emir Of Daura To Turban Amaechi by inoki247: 7:33am On Jan 22, 2022 |
Dem don turn all diz Turbaning to PhD wey dem dey award any aw.... |
Politics › Re: Rey Siakpere Sentenced To Life In Prison For Raping And Impregnating 14-Year-Old by inoki247: 7:30am On Jan 22, 2022 |
Make dem dey kill all diz people jarey ones dem don see say dem no b innocent...
Mak prison no jus dey jampack.. |
Celebrities › Re: Arnold Schwarzenegger Involved In Accident, Badly Injuring Female Driver(Pics) by inoki247: 7:04am On Jan 22, 2022 |
As Baba dey like dat e fit loose him License...
Where Lastma mak dem come carry the 2 cars go Alausa.... |
Politics › Re: Focus On Value, Create N100,000 Monthly - Aregbesola Tells Nigerian Youths by inoki247: 9:16pm On Jan 21, 2022 |
Motivational speaker..
Murasii....
Mak dem create am with dere teeth nd bad policy wey ur Govt dey dish out...
Naso diz Govt share 10k den nd call it Loan nd empowerment I hope all TraderMoni beneficiaries are now a Billionaire nd Millionaires... |