Politics › Re: PSC Orders IGP To Deepen Investigations Into Abba Kyari's Link To Hushpuppy by inoki247: 5:12am On Jan 27, 2022*. Modified: 5:30am On Jan 27, 2022 |
lol when you people are done deceiving ursef let us know....
That the evidence produced on Abba Kyari was not enough to convict him despite the fact that they have established a prima facie case against him. But the facts cannot convict him in the court of law.
Buh this fact can convict a Yahoo boy with 100 dollars... |
Politics › Re: Police Service Commission Orders Fresh Probe Into Kyari’s Link To Hushpuppi by inoki247: 5:05am On Jan 27, 2022 |
lol when you people don finish deceiving yourself let us know.... |
Celebrities › Re: Pete Edochie And His Eldest Son, Leo (Photo) by inoki247: 11:23pm On Jan 26, 2022*. Modified: 10:45am On Jan 27, 2022 |
pikin don old pass him Papa.... |
Politics › Re: Emohua LGA Chairman, Chidi Llord Uncovers Illegal Mortuary In Elele-alimini by inoki247: 10:37pm On Jan 26, 2022 |
Lol dem dey get illegal mortuary for dere again... |
Crime › Re: Obituary: Timothy Adegoke To Be Buried On Saturday (Photo) by inoki247: 10:10pm On Jan 26, 2022 |
Dem don tire with him body... |
Politics › Re: Reps Seek More Industries To Combat Unemployment, Social Vices In Nigeria by inoki247: 9:19pm On Jan 26, 2022 |
lol dem jus dey wake up...
Wey dere tenure go soon expire... |
Crime › Re: Money Laundering: US Court To Sentence Hushpuppi On Valentine’s Day by inoki247: 8:00pm On Jan 26, 2022 |
And our Tailor still dey go up nd down.. |
Politics › Re: Police Trust Fund: Court Stops Deductions By FG, Orders Refund To Rivers by inoki247: 4:28pm On Jan 26, 2022 |
ok |
Celebrities › Re: Sammie Okposo Takes Down Apology Post To His Wife Amid Cheating Scandal by inoki247: 3:50pm On Jan 26, 2022 |
lol wetin u don post...
Anything wey u post on social media b like egg ni... |
Politics › Re: Edrian Idida Osegie: EFCC Holds Vigil At High Court In Lagos To Arrest Suspect by inoki247: 2:44pm On Jan 26, 2022 |
lol |
Celebrities › Re: Bella Shmurda: I Would Have Still Been At LASU Wining And Dining With Carryovers by inoki247: 2:39pm On Jan 26, 2022 |
Schl no kuku gurantee anything if you've the opportunity acquire the certificate....
At least u fit put am for show glass dey show ur kid... |
Sports › Re: Cameroon’s Currency Crashes After Eagles’ Elimination From AFCON by inoki247: 2:20pm On Jan 26, 2022 |
lol na Emefiele dey regulate dere currency  |
Travel › Re: Stop Asking Nigerians To Write IELTS (Petition) by inoki247: 2:15pm On Jan 26, 2022 |
Since dem see say we dey write Jamb for our own country in oda to gain admission...
Na why dem too dem introduce dere own also na dere own Jamb b dat dey learn from us.... |
Politics › Re: Fuel Subsidy: Nigeria Will Pay A Price, Borrowings May Continue – Femi Adesina by inoki247: 2:13pm On Jan 26, 2022 |
imagine wetin u no fit du for ur first tenure.
e reach 2nd tenure u decide to punish us... |
Politics › Re: Hakeem Odumosu: Pulling Out Ceremony Of Former Lagos Police Commissioner by inoki247: 10:37am On Jan 26, 2022 |
Happy Pulling out....
You for jus call am Withdrawal method... |
Business › Re: 17-Year-Old Prosperity Olorunfemi Is Now A Millionaire (Photo) by inoki247: 10:05am On Jan 26, 2022 |
No let Sars come ur house oh..
Buh lik seriously Naira don useless diz Million wey diz boy dey celebrate no even buy Tokunbo car... |
Crime › Re: Abia: Soldiers Set Trucks Cconveying Illegally Refined Crude Oil On Fire by inoki247: 7:46am On Jan 26, 2022 |
D smuggler no corporate |
Politics › Re: Wike: Aircraft Abandoned By Amaechi In Germany, Retrieved, Repaired And Returned by inoki247: 7:42am On Jan 26, 2022 |
so u don use money repair am in oda to get it working nd also pocket some loot...
Shebi u for repair am nd resell aw diz one go take add to d state IGR... |
Crime › Re: Two Adamawa Hunters Paid ₦400,000 To Kill Neighbour Out Of Envy by inoki247: 7:07am On Jan 26, 2022 |
ok |
Politics › Re: Hanifa Abubakar: I Won't Hesitate To Sign Death Sentence Of Killers - Ganduje by inoki247: 9:00pm On Jan 25, 2022 |
Mak the court Convict him Asap...
Dem no need to dey drag this case since the culprit don admit say na him kill her no long thing... |
Agriculture › Re: What Is The Name Of This Strange Looking Fruit by inoki247: 8:40pm On Jan 25, 2022 |
Otapiapia  |
Celebrities › Re: De General: I’m Not A Drug Trafficker, Comedian Cries After Regaining Freedom by inoki247: 7:39pm On Jan 25, 2022 |
Drug trafficking don get New meaning for Nigeria....
The court and NDLEA for jus call him Pablo Escobar...
Drug trafficker with less dan 500gram drug..
if dem sentence him for drug usage that's another thing buh drug trafficking it seems our country type of English is different... |
Politics › Re: Lagos Closes Down More Lounges And Clubs For Safety Violations by inoki247: 6:10pm On Jan 25, 2022 |
Ok |
Politics › Re: Ado Doguwa Welcomes 28th Child, Wants Polling Unit Created In Family Compound by inoki247: 6:09pm On Jan 25, 2022 |
lol you don try go rest oga... |
Politics › Re: Nigerian Lawyers In Canada Stand By Kaycee Madu by inoki247: 6:06pm On Jan 25, 2022 |
Standing fan you think Canada na Nigeria dat u can standby any Jargons stand by someone wey no get O Level... |
Sports › Re: Senegal vs Cape Verde: AFCON 2021 Round-of-16 (2 - 0) On 25th January 2022 by inoki247: 5:26pm On Jan 25, 2022 |
Afcon move from under 1.5 to a Red card tournament...
6 Red card in 5 Knockout... |
Business › Re: Dangote Retains Position As Forbes’ Richest Man In Africa, See Full List by inoki247: 5:04pm On Jan 25, 2022 |
ok |
Celebrities › Re: BBNaija Star, Omashola And Fiancée, Welcome Baby Boy by inoki247: 4:44pm On Jan 25, 2022 |
So soon na which day u show us scan the thing don run ripe.  |
Celebrities › Re: Return My Instagram Passwords That You Hacked Timi Adigun - Juliana ‘toyo Baby’ by inoki247: 4:42pm On Jan 25, 2022 |
lol you no fit create a new one nd report the old one....
Na account he hack now no b ur Kidney.... |
Politics › Re: Unknown Gunmen Behead Ebubeagu Security Operative In Ebonyi by inoki247: 2:53pm On Jan 25, 2022 |
Food is ready... |
Sports › Re: Super Eagles Team Sneaks Into Nigeria In Midnight Flight After AFCON Failure by inoki247: 2:44pm On Jan 25, 2022 |
lol dem dey fear beating ni...
na dere father land dem dey serve dem no kill person... |
Celebrities › Re: Sammie Okposo Apologises For Fling With American Lady, Seeks Forgiveness by inoki247: 10:23am On Jan 25, 2022 |
shey my eyes dey pain me person apologize over infidelity I must be dreaming...
Devil no colet blame this time around... |