₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,815 members, 8,513,819 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:13 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 375 376 377 378 379 380 381 382 383 (of 580 pages)

Romance › Re: What An Elderly Man Told Me About Marriage by inoki247: 9:42pm On Jan 28, 2022
ok
Politics › Re: Tunde Rahman: Tinubu Holding Meetings Abroad, To Return To Nigeria Next Week by inoki247: 9:00pm On Jan 28, 2022
Wetin du Zoom or Skypee....


Abeg carry ur excuse go pour inside gutter this one no enter...
Politics › Re: Losing Is Part Of The Game - By Femi Adesina by inoki247: 8:12pm On Jan 28, 2022
lol na because of loosing you write diz textbook mak I dey read....
Celebrities › Re: Woman Sues American Musician, Chris Brown, For Drugging And Raping Her by inoki247: 6:56pm On Jan 28, 2022
this one nd woman wahala....


Make he no go b bunk mate with R Kelly if e no dey careful....
Politics › Re: Kaduna Government To Spend N4 Billion On Two Million Poor Citizens by inoki247: 6:32pm On Jan 28, 2022
Giveaway scam wey no go get record...

Baba wan cashout before him tenure finish....
Politics › Re: Linking Super Eagles’ AFCON Loss To Buhari’s Video Call Idiotic —Femi Adesina by inoki247: 6:31pm On Jan 28, 2022
must you reply to everything....
Crime › Re: ReportMagoMago: US Government Launches Anti-Corruption Website by inoki247: 6:22pm On Jan 28, 2022
lol mak dem carry dere website go China nd Russia if e sure for dem na country wey dem know say dere leader useless dem go dey flex muscle.....


Any way I get one Tailor wey I wan report...
Jobs/Vacancies › Re: Npower: You Will Be Paid Even If Your November Payroll Displays "Failed" by inoki247: 6:08pm On Jan 28, 2022
lol
Romance › Re: Lady Dumps A Guy After Using Him, Blocks Him On Social Media by inoki247: 2:58pm On Jan 28, 2022
lol
Celebrities › Re: I Have Never Loved Anyone Like Wizkid In My Lifetime – Jada Pollock by inoki247: 2:58pm On Jan 28, 2022
Iyaebe:
Wetin person dy love for that cretin body. Na fame you love,no dy disguise.
You dey confused na u go complain abt person wey gt big tummy person still no get big tummy u still dey complain...
Business › Re: Customers Accuse Azman Fuel Station Abuja Of Dispensing Water (Video) by inoki247: 2:23pm On Jan 28, 2022
lol dem dey help dem dey save cost ni mak dem go change there tank to water tank like dat mak dere car dey use water....
Politics › Re: Fashola Clears Air On ‘US-Nigeria Infrastructure’ Comparison by inoki247: 11:00am On Jan 28, 2022
Confused man drug don damage diz one brain.....

e no go take serious Government more dan 6month to fix electricity,

Electricity is not a Rocket science....


Your government as been in power plenty 6month don waka like diz we still neva get ordinary extra Mega watt instead na excuse we dey get....
Business › Re: Fire Near Relief Market, Onitsha, Market And Other Buildings At Risk by inoki247: 10:21am On Jan 28, 2022
Dey won't call fire fighter now u will see there people looking for who to accuse...
Romance › Re: What A Guy Did To Me At Iwo Road Ibadan, A Bitter Experience. by inoki247: 10:06am On Jan 28, 2022
omo the guy Nurse you like a client for 2month ni...
Politics › Re: Discos Face Imminent Collapse, Wallow In Debt by inoki247: 9:46am On Jan 28, 2022
When dem no collapse before wetin b dere usefulness....


Mak dem off all the power station mak we jus go back to era of lantern...

And that mumu man wey say e no go take serious Govt more dan 6month to fix electricity...

Can we now say dere Government is not serious also abi dem go add anoda excuse...
Crime › Re: Corper Chidinma Oduma Acquitted A Year After She Murdered Her 'Rapist Boyfriend' by inoki247:
We no see Justice for anything now oh if e turn oda way round as we dey see Tag na so we go dey see Placard....

The other Chidima too na Rape e say the Super TV CeO wan rape her....
Celebrities › Re: PHOTOS: Statue Of Kobe Bryant, Daughter Placed At Crash Site by inoki247: 9:27pm On Jan 27, 2022
if that site na Lagos omo onile go use dat place make money....
Politics › Re: Insecurity: FG Committed To Ensuring Peace Reigns In Nigeria - Buhari by inoki247: 8:06pm On Jan 27, 2022
You mean Mama Peace..
Food › Re: See The Animal I Caught At A Building Site (Pictures) by inoki247: 7:21pm On Jan 27, 2022
lol you no even calm down make we help u bless am u don run pieces am put am for fire...

Your body too dey hot...
Health › Re: Namibia Detects First Bird Flu Strain That Can Spread to Humans by inoki247: 7:05pm On Jan 27, 2022
oga no add to d one wey dey down abeg you people should get sense....

He don du abg...
Travel › Re: Should I Travel Or Do Business? by inoki247: 7:05pm On Jan 27, 2022
Rupertek:
Can you mention one or 2 of the policies of this government that made you poor?
You're saying rubbish if I du business with anyone outside Nigeria like Africa I can't send money to the person like mak i walk into d bank and tender Naira nd d person gets the local currency of his or her country you will hear things like CBN policy forbids that. I did business with someone in Togo and I have to pay him instead of walking to my bank and tender Naira and pay the person and the person will get there currency my bank will tell me CBN policy forbids sending out..

I have to go through Bureau the Change or all diz third party app that will over charge me....

And I can walk into there own bank and send Pay in there local currency and your Nigeria account will be credited....


Tell me shey dey dont want us to have dealing with outside world ni..

Before our Atm card works in doz country Debit card wey no b Dollar card oh buh dey block it nd if u bring doz country ATM card here just notify your bank you will be leaving the country for a while....
Politics › Re: Buhari Vs El-rufai Security Battle In Kaduna (video) by inoki247: 5:41pm On Jan 27, 2022
confusion everywhere..
Travel › Re: Should I Travel Or Do Business? by inoki247: 4:50pm On Jan 27, 2022
2.5 which business unless e wan start Bolt or uber cos nothing wey dix Government no fit kill with dere policy....

The 2.5 no relocate you to ordinary Ghana with u having documents to stay the country nd rent house sef...

Everything don cost...
Travel › Re: How Much Do I Have To Budget For Visa To These Countries? by inoki247: 4:48pm On Jan 27, 2022
Lol everything don cost even to du Visa don cost....
Travel › Re: UK Home Office Responds To IELTS Removal Petition, See! by inoki247: 4:42pm On Jan 27, 2022
ok
Sports › Re: Fans React To 24-Year-Old Samuel Kalu's Signing By Watford FC by inoki247: 4:07pm On Jan 27, 2022
Na ur 24 you people shuld goan rest let me use the 24 in peace....
Car Talk › Re: LASTMA: Share Your Lastma Experience Here. by inoki247:
lol las las na to buy Peugeot 504....
Politics › Re: Protest, Withdrawal Of Aspirants Mar Ekiti APC Guber Primary (Video, Pictures) by inoki247: 11:58am On Jan 27, 2022
Zamfara way nd Rivers way loading undecided undecided undecided
Sports › Re: Qatar 2022: Don't Waste Your Time Playing Nigeria,We Can't Stand Them - Ghana MP by inoki247:
ori yin ti gbale Mr MP...


Na wu u dey play mind game with u beta getat from here....
Celebrities › Re: I Was Afraid, Sometimes Depressed And Confused - Actress Iyabo Ojo Reflects by inoki247: 9:50am On Jan 27, 2022
ok
Politics › Re: Nigeria Lost Property Worth ₦3 Trillion, 136 Lives To Fire Incidents In 2021 by inoki247: 7:43am On Jan 27, 2022
ok
Celebrities › Re: DJ Cuppy Talks About Bodyshaming, How Her Boyfriend Left After She Cut Her Hair by inoki247: 5:32am On Jan 27, 2022
Oga goan rest...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 375 376 377 378 379 380 381 382 383 (of 580 pages)