Politics › Re: Mohammed Bello Faults IPPIS, Alleges Overpayment By Accountant-General by inoki247: 4:00pm On Apr 15, 2021 |
When ASUU dey complain that the system is fraudulent people are saying ASUU is Greedy I hope you guys will start eating your words back...
I know soon the present Govt will start blaming the past Govt for the irregularities.... |
Politics › Re: People May Appear Physically Fit But Are Mentally Sick — Sanwo- Olu by inoki247: 2:30pm On Apr 15, 2021 |
Sha no loud am abg..... Woman are you referring to ur Hus  |
Politics › Re: Sale Mamman Expresses Regret Over Power Outages. by inoki247: 1:51pm On Apr 15, 2021 |
Na Failure we just dey get as Government everytime....
God abeg wetin be our sin we don suffer enough already Forgive us.... |
Nairaland General › Re: 8 Statements That Sound Like Compliments But Are Actually Insults by inoki247: 1:40pm On Apr 15, 2021 |
English hard oh na something else u go say anoda person go come out come say u are wrong.... |
Business › Re: March 2021 Inflation Rate Rises To 18.17% As Food Inflation Jumps To 22.95% by inoki247: 10:56am On Apr 15, 2021 |
This present Government wan mak people dey chop grass....
imagine say I go buy body of cassava wey dem don peel for cow dem say na 7k per sack aw much come be Garri gan gan...... |
Politics › Re: States Face Cash Crunch, Salaries Swallow Revenues, Federal Govt Seeks More Fund by inoki247: 6:37am On Apr 15, 2021 |
eejo: Without Niger Delta Oil revenue both Oduduwa and Biafra will be poor like Arewa after Nigerian break up. Nigerians need to come together and save their country rather preaching division. There is strength in unity. lol so without oil a country can't survive u diz people with Yeye analysis sef... |
Politics › Re: FG, Ogun Partner On Borehole Projects For Rural Communities by inoki247: 9:51pm On Apr 14, 2021 |
ok |
Pets › Re: Innocent Onwubiko Adopts 3 Lions From Imo Zoo by inoki247: 8:55pm On Apr 14, 2021 |
You dey find wu to adopt u no go motherless baby home or go ur family house go adopt people for dere na Lion u dey adopt...
Maybe e wan turn King of Zamunda.... |
Health › Re: Ortom Reacts As Rate Of HIV Drops From 12.9 To 4.7 Percent In Benue by inoki247: 4:04pm On Apr 14, 2021 |
how Corona take kill d glory of HIV na him I neva understand abi na Corona be the Cure to HIV ni  |
Education › Re: Niger Delta University Student Shot Dead On Campus (Graphic Photos) by inoki247: 1:30pm On Apr 14, 2021 |
them still dey see Meme inside the pishure....
Me no know wetin dey inside been rugged instead of joining one foolish group nd killing people up nd down e beta mak u use ursef du blood money make everybody share the money for family house... |
Politics › Re: Alpha Reach: Omojuwa Replies Oby Ezekwesili by inoki247: 1:26pm On Apr 14, 2021 |
Who we wan trust for diz country again like diz maybe a day old child wey dem neva take Nigeria water bath..... |
Celebrities › Re: Google Celebrates Oliver De Coque On His 74th Posthumous Birthday. by inoki247: 4:43am On Apr 14, 2021 |
ok |
Politics › Re: Gas Explosion In Amuwo-Odofin, Lagos by inoki247: 4:41am On Apr 14, 2021 |
wen all this go end sef. He be lik say this Gas explosion na our natural bomb be diz.... |
Politics › Re: Governor Dapo Abiodun's New Look: Hit Or Miss? by inoki247: 7:50pm On Apr 13, 2021 |
Kingzeez10: I guess you just wrote this for the likes because this man has been trying just that he's not too loud . invisible try make he fix the akute road first and that Sango road. |
Politics › Re: Governor Dapo Abiodun's New Look: Hit Or Miss? by inoki247: 6:16pm On Apr 13, 2021 |
Abi if u can't change the face of road in Ogun state u go sha find something change him face.... |
Christianity Etc › Re: Job, Numbers: Bible Books That Swayed Supreme Court Ruling On Female Inheritance by inoki247: 2:07pm On Apr 13, 2021 |
Today no be Sunday  |
Business › Re: How BUA Shortchanges FG Billions In Sugar Imports - Arewa Reporters by inoki247: 1:40pm On Apr 13, 2021*. Modified: 2:01pm On Apr 13, 2021 |
Nobody wey holy for this country....
like someone said yesterday na only a Toddler for this country clean... |
Crime › Re: Nigerian Man Arrested In South Africa For Selling Drugs To Schoolchildren by inoki247: 7:58am On Apr 13, 2021 |
The info no complete... |
Politics › Re: Makinde Is PDP Leader – Fayose Concedes by inoki247: 5:54pm On Apr 12, 2021 |
lol won ti werey bo |
Politics › Re: Konshisha: Nigerian Army Buries Captain, 11 Soldiers Killed By Bandits In Benue by inoki247: 2:42pm On Apr 12, 2021 |
|
Politics › Re: Tinubu Begins Distribution Of Rice To Kano Residents (Photo) by inoki247: 12:29pm On Apr 12, 2021 |
Letthrmsay: Eleribu,is your people that are notorious drug dealers all over far east, serving different jail terms,y playing ostrich? Gbogbo yin ni Family house yin ni Oloribu ati Eleribu omo ale Jatijati.... u think say na everybody wey criticize your Lord be Ipod... |
Politics › Re: Tinubu Begins Distribution Of Rice To Kano Residents (Photo) by inoki247: 12:14pm On Apr 12, 2021 |
okay na.
Make he share drugs Join.... |
Politics › Re: FG Targets ₦7 Billion Tax Returns From Solar Power Scheme by inoki247: 10:32am On Apr 12, 2021 |
handsomeyinka: Let's appreciate it for now till it turns audio. Appreciate wetin I neva see people start to partake in.... At least make dem create portal for people to apply or give us the office address wey we go waka go apply... |
Politics › Re: Zamfara: You Will Lose Your Seat If You Leave PDP – Yari Warns Matawalle by inoki247: 10:30am On Apr 12, 2021 |
 Na you people sabi if u like sef tell supreme court to mak Bandit your Governor and they should be ruling you people from the bush.... |
Politics › Re: FG Targets ₦7 Billion Tax Returns From Solar Power Scheme by inoki247: 10:27am On Apr 12, 2021 |
Solar wey we no know aw to apply for...
Audio Solar.... |
Politics › Re: Tanko Yakasai: Buhari Has Always Been A Lazy, Corrupt Man - People's Gazette by inoki247: 10:26am On Apr 12, 2021 |
hmmm |
Pets › Re: Man Opens Stomach Of Monster Alligator To Find Tags Of 5 Missing Dogs In US by inoki247: 8:02pm On Apr 11, 2021 |
Send the remaining to Bayelsa no worry about palm wine or Ogogoro... |
Culture › Re: Oba Elegushi 45th Birthday Party (pics, Video) by inoki247: 2:58pm On Apr 11, 2021 |
Incognito403: You must be into cybercrime to have this kind of mentality.
Only criminals think money is a justification for whatever act a person does. You people be saying shit. so is poverty a justification to life where did you see me justify crime in what I say... So making Noise or singing abt sex is a criminal act... You guys just talk like fools start going around and start judging people around na ur type dey SARS just see people on the street and come jump to conclusions that they're criminal... Even some of 2pac songs talks abt Bitttches nd promote Violence with there songs... |
Celebrities › Re: Bad Boy Timz Graduates From Bells University (Pictures) by inoki247: 11:54am On Apr 11, 2021 |
Go into the world and start Loading.... |
|
Politics › Re: Nigeria’s External Debt Grows By 411% In 8 Years — Actionaid by inoki247: 6:32am On Apr 11, 2021 |
So far say na borrowing he go get beta growth buh Minimum wage no gri grow.... |
Politics › Re: Ogun: Dapo Abiodun Assures Akute Residents Of Good Roads by inoki247: 5:39am On Apr 11, 2021 |
Ogun people are used to this Lyrics find dem anoda one... |