₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,833 members, 8,513,910 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 06:06 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 449 450 451 452 453 454 455 456 457 (of 580 pages)

Business › Re: Share Your Experience Collecting Your Money Back From Your Debtors by inoki247: 5:20am On Apr 11, 2021
I had to tell him I'm going to his inlaws house since I know there house...

260k wey don dey him hand for over 4 month wey he no gri return he no take 20min na so I see alert....


Nobody want family disgrace...
Politics › Re: FG Moves To Electrify Off-grid Communities by inoki247: 4:56am On Apr 11, 2021
wetin we know aw to apply....

Till I can apply na Stiill Audio for now.....
Politics › Re: CP Dismantles Road Blocks On Lagos-badagry Expressway by inoki247: 4:54am On Apr 11, 2021
lol how many times dem dey always ban road block me no even understand....

Something wey dem don ban no need dismantle now I neva understand diz our country....
Culture › Re: Oba Elegushi 45th Birthday Party (pics, Video) by inoki247: 4:07am On Apr 11, 2021
ehn ehn he call Naira..

Still waiting for all this na Noise Crew i will rada be be making Noise nd counting money....


u wey no make Noise wetin b ur gain or u wey get Moral aw much e don add to ur bank account..
Travel › Re: 3,000-year-old ‘lost Golden City’ Of Ancient Egypt Discovered (photos) by inoki247: 4:12pm On Apr 10, 2021
ehn ehn city dey lost again...
Crime › Re: Share Your Bitter Experiences With Nigerian Soldiers by inoki247: 3:26pm On Apr 10, 2021
lol
Business › Re: USSD: Banks Deny Owing MTN Nigeria, Other Telcos by inoki247: 2:07pm On Apr 10, 2021
Lol them learn am from the Gov't ni na everything in diz regime be denier...


if the government fit deny things wu b bank wey no go fit deny den......
Politics › Re: Charles Iroegbu: Kidnapped Imo Monarch And Cabinets Regain Freedom by inoki247: 1:44pm On Apr 10, 2021
lol... With the way things are going dem go soon kidnap everyone for this country....


Cause the thing just dey circulate....
Celebrities › Re: Photos Of Bruno Iwuoha In A USA Hospital by inoki247: 1:33pm On Apr 10, 2021
okay
Politics › Re: Owerri Jailbreak: More Names, Photos Of Escaped Prisoners Wanted By Police by inoki247: 9:27pm On Apr 09, 2021
lol the thing don turn admission list na turn by turn when is Senate list coming out....
Politics › Re: Why Nigeria Can’t Stop Borrowing – CBN by inoki247: 9:10pm On Apr 09, 2021
Abi he suppose be why the president can't stop borrowing..
Celebrities › Re: Rapper, DMX Dies At 50 - Family by inoki247: 5:30pm On Apr 09, 2021
Fake news where him death Certificate....
Webmasters › Re: Facebook And Instagram Is Currently Down by inoki247: 12:35am On Apr 09, 2021
Facebook and Instagram service Outage be Like UBA bank network lately....
Investment › Re: SEC On Proliferation Of Unregistered Online Investment And Trading Platforms by inoki247: 8:39pm On Apr 08, 2021
Dem Rasterli nd co
Crime › Re: 2 Men Sell Two Human Hearts For N10,000 In Oyo by inoki247: 7:48pm On Apr 08, 2021
lol
Politics › Re: Abdulrasheed Bawa: We Will Take Fight Against Corruption To The Next Level by inoki247: 5:07pm On Apr 08, 2021
This one just dey mak noise up nd down....

Ariwo ko ni music...
Travel › Re: Ngel Nyaki Forest Reserve: Please Vote To Protect It by inoki247: 2:27pm On Apr 08, 2021
Pass the Election to INEC dem go help you rig am...
Celebrities › Re: Cryptocurrency: Ugandans React To Akon's Plan To Build Futuristic City by inoki247: 12:54pm On Apr 08, 2021
okay
Sports › Re: FG Counters Edo Government, Says Sports Festival Continues by inoki247: 12:39pm On Apr 08, 2021
lol funds still dey Proccessed na BTC dem use pay mak Edo calm down he still dey pending....

Mak dem calm down mak Blockchaiin clear the transaction FG no remember to pay the priority fee na why e dey tak time....
Crime › Re: Gunmen Kill Two Policemen, One Chinese, Abduct Two Expatriates In Benue by inoki247: 9:48am On Apr 08, 2021
hmmm the country don dey somehow all diz Gunmen no dey go public holiday ni....
Politics › Re: NLC Suspends Planned Strike In Kano Over Salary Cut by inoki247: 8:33am On Apr 08, 2021
Them don pass dem Dollar from inside babringa..
Politics › Re: Those Who Are Holding Nigeria's Resources Should Let Go!"- Pastor Ituah Ighodalo by inoki247: 8:20am On Apr 08, 2021
lol people that can't let go of Palliatives na dem go let go of the resources.
Politics › Re: An Average Nigerian Shouts When Speaking Because Of The Heavy Presence Of Noise by inoki247: 9:13pm On Apr 07, 2021
Lagosians in particular...

People talking like say dem swallow hoofer...
Politics › Re: Kano Indigenes Deserve More Federal Jobs Than Other States: Ganduje by inoki247: 4:59pm On Apr 07, 2021
Why not just make Kano Citizens the Governor of all the states in Nigeria....
Crime › Re: Students Clash Using Bottles And Stones At Surulere by inoki247: 4:57pm On Apr 07, 2021
Leaders of Tomorrow....

They can apply at the NURTW they are so qualify....
Politics › Re: You’re Not Elected To Complain Of Ex-leaders, CAN Tells Buhari by inoki247: 9:17am On Apr 07, 2021
Later dem go dey call people wailers and na dem wail pass...

still crying bitterly after u don win elections...
Politics › Re: Another Set Of Workers Drag Ishaku To Court Over Unpaid 77 Months Salaries by inoki247: 2:38am On Apr 07, 2021
Taraba no be state again now...

You owe person 77 month if he dey possible to dey owe people Oxygen wey we dey breathe this set of people wey we call Government go start to dey owe us......
Politics › Re: FG Injustice Fueling Insecurity,ohanaeze Kicks As Buhari Appoints Northerner IGP by inoki247: 10:12pm On Apr 06, 2021
Amotolongbo:
That is called Proxocracy, the system we are practicing now in Nigeria.
A system where the ruler rules by proxy
okay na Proxy Government we dey run now so in one word Na UK Proxy address or UK IP address we dey use like this....
Politics › Re: Saidu Afaka: Buhari's Driver Dies by inoki247: 9:56pm On Apr 06, 2021
Maybe him body no fit Carry the torture....
Politics › Re: Billiri Crisis: Gombe Distributes Relief Materials To 2000 Beneficiaries by inoki247: 9:30pm On Apr 06, 2021
lol na Cacovid Palliative dem dey share as Crisis relief Material...

with the way things are going dem go stil share Cacovid material during 2023 election....
Politics › Re: There Will Never Be Biafra Again - Lauretta Onochie by inoki247: 8:16pm On Apr 06, 2021
Lol go dey put mouth for wetin no concern u...


If dem catch u for corner u will be Ekweremadulize....
Celebrities › Re: Kim Kardashian Joins The Billionaire's Club by inoki247: 5:10pm On Apr 06, 2021
The Billions don dey circulate...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 449 450 451 452 453 454 455 456 457 (of 580 pages)