Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 452 453 454 455 456 457 458 459 460 (of 580 pages)
Shey this people can't just face all this useless politician ni..... |
Robber Stamp Group of Company... They've all been on holiday since the beginning of there tenure na only to approve appointment dem dey du dey ar not useful to d country.... |
Thank God you're healed... Na women dey experience Bipolar Disorder for diz part of the world pass... I need urgent 2k.. always tasking men my Phone is bad, My school fees neva complete, I need to fix my hair, I neva chop since yesterday.. Colet transport fare and not show up... this are sign of bipolar cos me I don't understand aw u will transfer ur Father's responsibility to a man wey neva put u for house.. |
With all the Fire wey don burn for Lagos and Oyo this past few years for ones av neva seen the FG send any delegates to the states..... Maybe they should kuku call Wike he go supply u people with 500M |
Abdul dey involved dey dix time around |
Hassanmaye:Bro no du that one oh life no sweet no mean say make we take it by ourselves.... Just keep pushing and don't always take life too serious don't expect too much from life this will help you to go far in life... |
Nothing sweet for this life... sometimes sef e dey be like say person only come this life to die.... |
All this Abuja Aboki nko I no see there name for dere.... if you like monopolize foreign currency... Crypto to the rescue... |
Allow her chop life small na. She go dey drink Youghurt with 5h the girl sabi chop life with person money.... |
I hope he doesn't come out lata to say e waz quote out of context cos diz people sense no balance... |
okay Mr Condemn Iron |
some people are transforming from Cryptocurrency to Cowtocurrency.. |
Team wey take him 6month to arrange.... That shows even if they give some people the whole decade to plan they will still fail... |
lol you need to add beware of Cult also.... |
He be like say Buhari dey Nairaland dey see all d post... |
which kain Heading b diz.... Maybe we should call it diaspora Suicide since na from Away no be home..... |
Herdsmen nd Bandits dialing people's number any aw... |
Is like the Mod wey push this 2009 post to frontage is on Drug... Post from olden days when Dollar still dey like 100 naira or 120.... |
if this are the set of the future they're talking about for that Parable wey talk say the Future is Female... Forget it then Na Disaster go full dat future. |
Dem wan reshock PSG shock ni |
Next news please... |
victorVIC1: |
Shebi Islamic missionary school too dey for Kwara mak dem take dere kid dere dem go even sabi Quran wella |
Lol abi so dey can keep inflating the money and cashout more... |
Na while stock last... |
the site with slow motion lately |
lol see rubbish yarn so if them come home mak Kidnapper carry dem nd colet all d money they laboured for as ransom... it seems this people get scarcity of brain or maybe iz not working I don't understand.... |
Me I don't even understand again arr this people above the law... Abi na media Hype.... |
Lol e no easy to letgo of the General Pipe and the stimulus he waz getting from the man..... The future is Gmail..... |
Not surprised.. There goal is to get all the Youth jobless so they can embrace 1k at the polling unit that's why they ban Cryptocurrency to boost the unemployment rate.... |
okay.. Buhari don add am to one of iz achievements.. |
Lol where's that the Future is Gmail Ambassador.... Dem no go hear na men wey dem go suck like honey dem dey always want even if dey av dere own.... Madam Motivational speaker fit dey suck anoda man's money for bak buh mak we dey look.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 452 453 454 455 456 457 458 459 460 (of 580 pages)