Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 444 445 446 447 448 449 450 451 452 (of 580 pages)
With everything we are going through in this country some people preek dey rise to small child... Them suppose kill anybody wey dey see pleasure in this thing aw much b Olosho... If you broke sef u can apply for loan online like all diz Palmcredit, Soko loan nd use am carry olosho life don easy gan... |
lol na LGBT color na shey u no see say e resemble rainbow ni ![]() |
Na lie.. Mak dem Carry dere yeye prediction comot for here.... |
As our government no fit build Factory or attract investors to build factory na why dem results to turning everywhere to IDP... |
lol las las na Neo Life, Tianshi nd dem GNLD job u go secure for derr... Facebook Job post is not meant for Nigeria... |
Abeg Minister of Communication.... When NiN go start to dey protect us cos u say afta we link our sim Nigeria will be so secured like US Federal Reserve.... |
always looking for someone to blame.. |
Yea like Fulani herdsman from Niger, Mali and Libia |
Abeg where Fashola I remember den e follow people wey protest Subsidy... |
we no kuku understand the country again if u ask why the country is not developing dem go say na bkuz say oil low for international markets. E don dey rise now na anoda excuse laik diz... So if oil hit $1000 per barrel laik diz e mean say we go over nd too suffer.... |
You're on drugs we must finish the tenure by force by fire..... if third term dey sef so that they can allow we dat never voted the natural Disaster in the first place to vote our own too... This is the Moses of our time he no lead us to Israel na hell he dey lead us 2 like diz nd we never reach so we need to vote him for third term so that he can complete the mission.... |
EFCC go soon start dey work from home... Even them Army, Airforce and Navy go soon start dey work from home with the way things are going.... Police don kuku dey work from home nd office since cause I can hardly see dem on d road.... |
lol wetin no dey possible.... Abi no be Nigeria we dey so.. |
me I sha know say las las everybody go dey alright... |
ThatFairGuy1:everything is not about politics this the same government that told us Subsidy is a scam we for don pass this stage and get used to it..... try to study what you don't understand everything is not about politics daz why we were all expecting a miracle... |
And still Cement cost |
Frontail:I'm not against buh this same yeye president we have don talk say nothing like Subsidy.. we suppose don pass diz stage since get used to it buh he choose to play politics with everything... |
Abeg our Minister of Terrorism sorry of Communication.... You tell us say na because of NiN dem want make u resign or dem wan get u fired.... And you tell us say with NiN Nigeria will be safe again.... Me jus wan ask one question abeg when Na wen NiN go start work cos we don link our sim already |
Confused country with confused president.... if we du anoda Election today people will still come out and vote the Natural Disaster we have there now.... |
lol na only u waka come..... make them feel the heat cos some of his colleagues don turn security matters to party thing.. |
lol why your yam and beans come be like Concussion rice and beans cooked with palm oil... so if you get Girlfriend or wife nd she cook this kain rubbish u go like d food person wey u suppose shoot.. |
This Boko Haram guys are not different from APC dem share BokoMoni of 20k come dey colet VAT and income tax... Na Payee dem go dey colet like diz |
shina rambo |
Ekuke Agu or Julius Agu... No weapon even if na Arrow make dem give dem na.. |
yea there Yahoo Inc. are recruiting... but before you proceed you will need to pay some fee. |
Them no wear uniform ni.... Ortom no dey serious at all shey e no see as other Nothern Government they take care of their kidnapped victims.. Ordinary to sew dem uniform e no fit du.... |
Tell CBN to print more currency so that we can afford it..... Shey u sha don hear Boko Haram don dey share dere own Traders moni they called dere own BokoMoni nd the money plenty pass the one u share sef na 20k dem dey share won't u go and help dem to share it...... |
emperordelis: ![]() wetin man Go du na I go sha eat.... |
Good the Dog get mission for Calabar |
Zizicomm:imagine the new building na all the wiring work wey dem don work inside the wall na everything dem comot from de wall... people ar just stealing for stealing sake now.... |
braunny:I no know so far dem sha no come ny door with cutlass nd Gun my life is more valuable more dan chicken.... |
Them don reach that side also... Unknown Gun Men don cross border.... And na still yesterday Buhari dey talk say the thing go soon start dey spill around like Oyel... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 444 445 446 447 448 449 450 451 452 (of 580 pages)
??