₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,844 members, 8,513,998 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 08:55 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 519 520 521 522 523 524 525 526 527 (of 580 pages)

Politics › Re: APC rejects new Adamawa governorship supplementary election date by inoki247: 8:57pm On Mar 26, 2019
so make dem postpone am till Next Year abi wetin.
Politics › Re: Garba Akuyan Dumps APC, Joins PDP After Resignation by inoki247: 9:09am On Mar 23, 2019
Efcc is coming for you dis what they are good at dey wil soon say he stole dem dry....
Properties › Re: Benefits Of Having CCTV Systems In Homes And Offices - Kinesthouse by inoki247: 8:17pm On Mar 22, 2019
The CCTV wey we get for AtM wey neva catch person wey steal AtM na him go come save me for house...
Crime › Re: Female Student Robbed & Stabbed In FUPRE, Effurun Delta State (Graphic) by inoki247: 10:32am On Mar 22, 2019
Wetin dem gain with d Stabbing maybe she dey du strong head.. Person wey get power pass u. U dey form Nikita or Jack Bauer in front of him or her sorry is ur case person wey don die no fit watch TV wen life dey hope still dey
Celebrities › Re: Linda Ikeji: The 3 Most Important People In My Life - Son, Parents by inoki247: 10:29am On Mar 22, 2019
Donjazzy12:
You see how female children take care of their parents. Look at how Linda's Dad is very happy. If say na man be I'm first pikin him for Don die by now. Most male children of nowadays are worthless.
No start wetin u no fit finish
Celebrities › Re: Ourmumudondo: Charly Boy To Be Investigated On Bribery Claims by inoki247:
90 percent of Nigerians are scammers wu we go come trust our pastor nd Imam sef no epp mata dey are d ring leader
Politics › Re: PDP Senators-elect Meet Over Leadership Tussle by inoki247: 8:39am On Mar 21, 2019
ApC are still sleeping if dem play dem with no messi now d eye go clear...
Education › Re: Students Of FGC, Warri Blast Their School For Making Them Clear A Dunghill by inoki247: 8:37am On Mar 21, 2019
Who b all diz one oga comot ya in our secondary school days we cut grass like say na course wey carry 12 unit
Crime › Re: See This Chinese Restaurant In Lagos That Doesn't Serve Or Admit Nigerians by inoki247: 3:44pm On Mar 19, 2019
If e dey inside dere Rules and Regulations dat dey only want to be selling to Chinese is dere business dey av d right to make d rules.. U cannot buy an Airtel card and Load it on an MtN sim
Politics › Re: Governor-Elect, Sanwo-olu, Femi Hamzat Visit Osinbajo (photos) by inoki247: 5:37am On Mar 19, 2019
When he go Visit USA like him party use to say so he go clear him name from the Hall of fame of Fake Dollar Spender....
Politics › Re: APC House Of Reps-elect, Butalawa Is Dead by inoki247: 7:11am On Mar 18, 2019
Ganduje Inconclusive sickness fit b d cause of him death....RIP Mallam
NYSC › Re: Two Corpers To Repeat Service In Benue For Absconding by inoki247: 12:15pm On Mar 15, 2019
will they Repeat the payment l...
Phones › Re: Airtel Nigeria Unveils New Number Range, 0901 by inoki247: 10:13pm On Mar 14, 2019
when Glo go unveil Network wey go fast like Locomotive Train make we manage....
Politics › Re: $4.3bn NLNG Train 7 Yet To Take Off, 8 Months Gone Already by inoki247: 12:29pm On Mar 14, 2019
Anything dat involves Dollar Ask Gandollar....
Politics › Re: Adelabu Blames Tegbe For Defeat- In Fist Fight With Ajimobi's PA by inoki247: 6:32pm On Mar 11, 2019
dem no see money buy beta broom sef see broom like toothpick for him hand.... oga come back next time maybe people go don forgive Ajimobi
Politics › Re: How 317 million Budgeted Dog Feed Was Spent by inoki247: 10:29am On Mar 10, 2019
Dem dey eat grass for Babachir Lawal house....
Politics › Re: APC, PDP Supporters Clash In Uhonmora, Edo: "You Are A Bloody Swaka" (video) by inoki247: 8:19am On Mar 10, 2019
Leaders of Tomorrow...
Celebrities › Re: Mercy Johnson Dance 'Competition' With Her Kids (Photos, Video) by inoki247: 4:40pm On Mar 07, 2019
Enjoy your Family while Stock Last....
Politics › Re: Rivers: No alliances with APC, Sowore's AAC rejects Amaechi's endorsements by inoki247: 1:33pm On Mar 07, 2019
I never hear aw Sowore take spend the money wey e see from Go Fund me afta e don scam him follower e go run go yankee go dey carry strippers...
Celebrities › Re: Babes Wodumo Beaten By Mampintsha, Her Boyfriend by inoki247: 12:25pm On Mar 04, 2019
Trully some type of Love Blind....Get well soon....
Crime › Re: Lagos Missing Househelp Finally Found by inoki247: 11:29am On Mar 04, 2019
Amaka and confusion maybe she go see er boyfriend wey she Disappoint....
Politics › Re: We Must Rescue Ogun Workers From Amosun, Says NLC President by inoki247: 4:08pm On Mar 02, 2019
E b like say diz NLC don become a Political bull dog also u no protest since all diz days na wen e wan comot u wan protest I trust our selfish politicians e no go pay anything
Business › Re: Man Makes Strong Case For Pure Water Hawkers by inoki247: 4:31pm On Mar 01, 2019
Doz pure water seller can make a good Decision when they want to Vote bkuz wen sun don knack dere head run for GoSlow dem go know say d Economy no good but not all diz Almagiris dat will colet ur money wen election time reach carry ur moni enta Transport go dere state go choose d wrong choice.
Politics › Re: APM, The New ATM In Ogun After 7 Years Of Neglect. by inoki247: 8:13am On Mar 01, 2019
Dem don dey open Amosun Case file as e don step on d Cabal Toes...
Politics › Re: See Petition Written To EFCC Against Ogun State Governor, Ibikunle Amosun by inoki247: 6:09am On Mar 01, 2019
Na Buhari Boy Boy so he az no Sins iz a Saint from d party of Lootocrat... With all d Debt Aregbe Dash Osun State Efcc no fit give him an Invite ask am aw e take du d Magic..
Politics › Re: Dogara: How Gov Abubakar Boarded Commercial Vehicle To Dass To Stop Speaker- PDP by inoki247: 3:46am On Feb 27, 2019
if dey like dey shuld cancel Nigeria
Politics › Re: Dele Momodu Encourage Atiku To Pick Up His Phone And Call Buhari by inoki247: 12:05pm On Feb 26, 2019
Ehiscotch:
Oh, see you. Atiku's act of being "the democrat" has flunked woefully. You all thought that script could fool us, so you amplified Buhari's militarism and exaggerated Atiku's "democratic" persona.

Oh please, not being in the military doesn't equate to being a democrat. Democracy is not enriching the elite --yourself and your friends. Pretty much explains why you won the highbrow areas ( like VGC) and FCT.

I guess you all didn't include congratulating Buhari in the script.
so him winning Ondo and dragging point with Buhari in south west also means e wants to enrich south west and Ondo oga find anoda point
Politics › Re: PDP Wins Osinbajo’s Polling Unit by inoki247: 4:54am On Feb 24, 2019
b
Politics › Re: Buhari Loses In Apc’s Dapo Abiodun Polling Unit To Atiku by inoki247: 4:52am On Feb 24, 2019
Na 50/50 one baba dat av bin making noise can not just come nd pack our vote I love diz
Crime › Re: Woman Stabbed In Fight At Polling Unit In Osun State by inoki247: 2:42pm On Feb 23, 2019
is Time we start Voting with our BVN online....
Politics › Re: 2019 Presidency: INEC Reveals Only Thing That Will Stop Saturday's Election by inoki247: 6:53pm On Feb 20, 2019
After an Act of Logistics causes d first cancelation Na God dem one pin am for him neck this time around.
Crime › Re: Missing Person, Ajayi Osonameh Precious, Please Help by inoki247: 6:27pm On Feb 20, 2019
She is from Edo she don waka go Italy or check d nearest country u can get to from Benin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 519 520 521 522 523 524 525 526 527 (of 580 pages)