Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 532 533 534 535 536 537 538 539 540 (of 580 pages)
Are they drinking Gas or what |
is not Dead Mayb is on Tramdol or Codeine E go soon wake up... cause i know aboki nd Drugs are like Sim Card nd Phone.... |
Aboki too Crime don dey Rush Dem... |
Aboki nd Drugs. D okada man want to take d drug like Normal Tramadol or Codeine.... will read d news later buh i know Aboki like Drugs |
peeping gone wrong |
abi flood kill witchcraft |
Baby Jazzy |
Stripper or Yahoo. dey will soon come for my head... |
None of my Business.... with d religion mata we put for head we not progressing.. D govt needs to start minding dere business looking for way to develop d country.. |
i know our President dont Block people on Twitter .. Bkuz e go tink say Block wey dey twitter means Brick Block or Ice Block to avoid freezing pipul or paying for Cement and Bricklayer to Arrange the Brick Block e chose not to use the button.... |
Dem don share am tru bak door |
Are they signing our President Medical bills into Law... |
And some where in Dubai dem dey charge 200$ per round abg mak i go hustle for this country Visa.. Pvc sef don Cost dem dey pay to apply for Pvc ni.. mak i kuku go use my money apply for diz country |
The Police be like how dare you access what am accessing where your particular of assessment... |
Dey both Look like a Gangster make e no be say dem dey test dere skills. Skill Testing Went Wrong... |
Am here to Check the Representative... our Representative in that side always representing just like Morata represent missing Goals... |
Dj ke well Death just miss this one like Morata misses Goal.... Son: dad someone is pointing gun on us Dad: who is that!!!Son: Lukaku Dad: don't worry, he will miss it |
Ogun State wil not kill we Lagosians with Ogogoro na dem dey du Agbara, Baby oku, De rok, Yahuu, Seaman, Eru jeje, now dem wan add Beer jus kill us |
Leaders of tomorrow... |
In Dubai Sex is 200$ ke am i going to Bleep d King wife. Old ur Sex abg i will jejely migrate to Vaseline and subsribe to Pornhubb at cheaper rate.. |
okay Let me Switch to Train to Avoid Story dat touches. ... |
The pishure of the Beating... The attention u guys ordered for az been given... Next Please |
Go give TrumP to analyze.. Wetin dem dey analyze kuku Give Young John d wicked producer to add Auto Tune.... |
Dey have serve him right.. e go take long process for the Court to du trial untop d mata for Manslaughter... How can u alone kill 6 people at a Go are u trying to reduce our population |
She want to Start Yahoo abi y u go sell pikin use am buy phone well dere are some people here dat dey need to sell nd use dere moni to buy Data.... |
you people av come Again ohh... so what are d Solutions our GF shuld be sucking awa breast abi.... |
D Group don du d clean Job for EFCC already na to just arrest d niggahh remain buh i doubt dat iz on d winning side.... |
So na diz Gurl she dey sing dat Love song for... Wire Wire kin sha ti lowo oh le jeh ko ma marry kin sha ti lowo.... |
just here to read comments of E defenders.. Leh me goan and Get Popcorn nd Beer.. |
The Pishure of the Plane about to Crash.. |
The Thread is about to get messy.... |
daz aw dey Kidnap Dino for one day lol and he was hiding on the tree. Goan ask Dino e will teach u aw to escape from Kidnapper... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 532 533 534 535 536 537 538 539 540 (of 580 pages)