Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 530 531 532 533 534 535 536 537 538 (of 580 pages)
call Pastor Freeze to com and bind and unfreeze d akant... I know say Dem no go freeze the Allawee akant.... wait Dem go soon pay Allawee manage day one |
every week with different distractions when #Adeosun gate don cast maybe Na primary Election we go resume... |
wetin Kill am Death or Rough Play... |
Ncan come check names
|
Mankosi:lol ask a Wire Wire boy e go give u d ryt answer Na name of Bank for USA. |
girls wey dey sag nko what will happen to dem |
playing Mind Games with there Clients... |
shey Judges dey Twitter because me I don't understand... |
When is Jesus coming sef ABI if Visa no dey Easy to Get Jesus Coming suppose dey easy and cheap now..... |
when you are done with your Mind games let us know |
ApC issa Saviour Camp. if u are a Yahooboy, Ritualist, wire wire, Drugbaron, thief, Kidnapper, Looters etc. am suspecting Evans will soon pick up a Form cause the court never convict am Daz y he dey delay trial.. PDP and APC Victoria Hurricane about to hit North Carolina miss road and fire the both parties. |
BecaciaBarbie:Lol if I type am Nairaland go block my account. |
Thank you Netflixx for buying the movie I can finally download d movies for free at FZ or doz free downloading site as I no get Moni to go Cinema I will just use my money to buy Hollandia Yoghurt and 100naira popcorn from Mama Amaka.... |
thought I will see people's favorite Lie Onions but Lo I couldn't that's how my Sister nearly kill me with onions knowing well I hate it even if she makes me Tea and Custard I dey see onions inside.. |
Make d Oga go get Affidavit.. Everybody Blood dey hot for diz country u for don add something for the Man... no b every employee normal some craze pass Dere boss.. |
say person win Beauty Pageant na him u write a full movie Script make I dey read.. |
why are women beating men today is today world women beating men day.. . |
This what happens when you use the money meant for your own wears to buy your wife wears you have to share with your wife.. |
if dat one give her SARS style of hot Slap now dem go dey shout say d guy wicked no b solution Dem suppose find abi na d Shoe go repair the Car.. |
ChampagnePapiii:oga carry your Humanity go save life for conflict area for North East or join Red Cross dere. if you know sum1 Wu takes drugs encourage him more.. any1 Wu take Drugs I owe him not a single pity go give him yours.. |
what's my Business with Him Recovering am I the one who help him to Take the Codeine ni Abi when he dey import Girls from Kaduna e dey sweet am... so enjoy ur Accident while Stock Last... |
Science Student everywhere.. too much of Research is affecting our Youth. from Codeine mixture with Egbo combination... Different types of chemical mixture giving them good results. |
Have you Guys tried Suicide Mission and Snake in the Eagle Shadow style? |
Next Govt please... |
Me I no Understand Diz our Yen ooo ABI na Yenagoa Swap Deal... Shebi Techno, Infinix, Itel,Xiaomi etc.. are all China Phone buh I Neva see dem been sold for 10k with 2gb ram and 16gb rom at d market wetin happen?. some people will come here now and start doing some invisible Maths wey no get results.... |
If you Like Go Technical Maintenance |
To Steal a Goat you have to Act like a Goat... |
Which 100naira Note the Dirty ones abi na Netflixx Federal Government give d Contract to start printing d Moni ni.... |
She must av taken Codeine or Tramadoll... which Kain Lie be diz y u no go Sabi ur house why she no Go zoo make she go chill with Lion na dat time I go believe say she miss road... |
I Know say na one of doz people wey she dey call uncle wen she still dey primary school b diz. D guy go old pass d Gurl reach 20yrs diz Iz d true definition of Long Distance relationship... |
Slow Down on a Codeine Diet.. I no understand diz News oooh d nigga import Girl from Kaduna which Kain Import be dat make e go pay Custom duty for Girls Imported . |
That's SARZ on the Beat look am well the real SARS re F-Sars and dey av been overhaul.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 530 531 532 533 534 535 536 537 538 (of 580 pages)
